Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,193 members, 7,822,015 topics. Date: Thursday, 09 May 2024 at 01:36 AM

Which Matter Them Day Settle For Your Area Now? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Which Matter Them Day Settle For Your Area Now? (1039 Views)

Which Matter Are They Settling In Your Area? / Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? / Which Matter Dem Dey Setttle Now ? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Which Matter Them Day Settle For Your Area Now? by Mrshape: 6:46pm On May 29, 2020
Oga done sack gate man, he say make he pack all he property go.
Gateman enter inside carry junior and Osas follow body, Na the matter them day settle since

2 Likes

Re: Which Matter Them Day Settle For Your Area Now? by ChizzyBuna(m): 6:49pm On May 29, 2020
Mrshape:
Oga done sack gate man, he say make he pack all he property go.
Gateman enter inside carry junior and Osas follow body, Na the matter them day settle since
Na your Mama level we dey settle for here
She forget her purse for Abortion Clinic
Re: Which Matter Them Day Settle For Your Area Now? by xendra: 6:51pm On May 29, 2020
ebenezer2o2o no get money to subscribe follow me again, be like say as I bone am e pain am for body abi na ban e dey chop now I no know o, the matter no let settle since yesterday

1 Like

Re: Which Matter Them Day Settle For Your Area Now? by Mrshape: 6:51pm On May 29, 2020
Person way climb mango tree way day near prison fence come fall inside prison compound and other prisoners say e be day with them Na the matter we day settle since
Re: Which Matter Them Day Settle For Your Area Now? by Mhyketh(m): 6:56pm On May 29, 2020
ebuka na pickpocket...him pick person pocket reach house see im picture inside d wallet, dem write RIP on top im picture... im no fit sleep since yesterday... #na the matter we dey settle since.
Re: Which Matter Them Day Settle For Your Area Now? by kyngTony(m): 7:14pm On May 29, 2020
grin cheesy

Na so this guy enter person house go climb him wife, Because the Husband go work, but as e come be na, the husband come back house because he forget him face mask, He come catch two of them.

na The matter dem dey settle since morning oh
Re: Which Matter Them Day Settle For Your Area Now? by Nobody: 7:29pm On May 29, 2020
Omor nor be small matter oo.. One albino guy go carry one of woman baby for junction dey play oo. Albino throw pikin go up forgetting say sun don come out this afternoon, na so albino no see pikin catch again. We still dey here dey settle the matter embarassed
Re: Which Matter Them Day Settle For Your Area Now? by donbachi(m): 7:31pm On May 29, 2020
Landlord go suck him tenant wife breast..nipple hook for landlord gap teeth...na the matter we dey settle na.
Re: Which Matter Them Day Settle For Your Area Now? by VicM6: 7:35pm On May 29, 2020
ChizzyBuna:
Na your Mama level we dey settle for here She forget her purse for Abortion Clinic
must u b dis stupid... nawa o
Re: Which Matter Them Day Settle For Your Area Now? by Aburada: 7:38pm On May 29, 2020
VicM6:
must u b dis stupid... nawa o

Very stupid
Re: Which Matter Them Day Settle For Your Area Now? by VicM6: 7:49pm On May 29, 2020
Aburada:
Very stupid
no mind am
Re: Which Matter Them Day Settle For Your Area Now? by Nobody: 8:41pm On May 29, 2020
Mrshape:
Person way climb mango tree way day near prison fence come fall inside prison compound and other prisoners say e be day with them Na the matter we day settle since

Omor this matter nor fit settle ooo grin grin cheesy
Re: Which Matter Them Day Settle For Your Area Now? by Jacqueline22(f): 8:53pm On May 29, 2020
My friend use him car splash water for one old woman body, the mama just laugh con disappear we Dey mountain since 5days Na the matter we Dey beg God make e settle.
Re: Which Matter Them Day Settle For Your Area Now? by markopaulo(m): 9:09pm On May 29, 2020
two fathers post 1 pikin picture on children's day all of them say an their pikin o na the matter we dey settle o
Re: Which Matter Them Day Settle For Your Area Now? by Nobody: 9:25pm On May 29, 2020
I hear my male cousin dey moan for inside bedroom. Na so I say make I call him brother make he come see wetin him brother dey do. As we open the door, na so we see am dey give doggy to person wey dey under bedsheet. We tell the person to come out from the bedsheet for close to 30 minutes but the person no gree. Na so him brother use vex open the bedsheet. Guess wetin we see... Goat. Na the matter we dey settle since o.
Re: Which Matter Them Day Settle For Your Area Now? by Nobody: 10:17pm On May 29, 2020
Who go settle these matter now

Re: Which Matter Them Day Settle For Your Area Now? by xendra: 2:20pm On Jun 05, 2020
xendra:
ebenezer2o2o no get money to subscribe follow me again, be like say as I bone am e pain am for body abi na ban e dey chop now I no know o, the matter no let settle since yesterday

1 Like

Re: Which Matter Them Day Settle For Your Area Now? by Ebenezer2O2O(m): 2:28pm On Jun 05, 2020
Ok
Re: Which Matter Them Day Settle For Your Area Now? by Ebenezer2O2O(m): 2:29pm On Jun 05, 2020
xendra:
ebenezer2o2o no get money to subscribe follow me again, be like say as I bone am e pain am for body abi na ban e dey chop now I no know o, the matter no let settle since yesterday

I can see u really missed me cool
Just say it jhoor grin
You know I can never be banned cos I got immunity here.
Re: Which Matter Them Day Settle For Your Area Now? by JamisiEwoooo: 4:50pm On Jun 05, 2020
[s]
Ebenezer2O2O:

I can see u really missed me cool
Just say it jhoor grin
You know I can never be banned cos I got immunity here.
[/s]
Re: Which Matter Them Day Settle For Your Area Now? by JamisiEwoooo: 4:52pm On Jun 05, 2020
[s]
Ebenezer2O2O:
Ok
[/s]
Re: Which Matter Them Day Settle For Your Area Now? by Gofwane(m): 6:58pm On Jun 05, 2020
Oboyyeh, them give me appendix operation injection the thing no gree work. Doctor say I be Crack head cos e never see anything like that. Oboy, na tramadol cause am.

(1) (Reply)

Is This A Forced Marriage? See How This Woman Behaved In Her Wedding – This Man / Thread closed / What Is Wrong With My Life

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.