Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,736 members, 7,851,534 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 09:47 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) (56671 Views)
Offtopic "Bar Joint" For Jokers (season II) / JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ / ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (24) (25) (26) (27) (28) (29) (30) ... (101) (Go Down)
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 10:57pm On Mar 26, 2011 |
It forbiden u should b able to read clue |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by yinkalink(f): 11:03pm On Mar 26, 2011 |
Dnt undastand u oh! |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 11:10pm On Mar 26, 2011 |
I tat d clue i left wil mak u undastand ni but anyway sha for nairaland here i stil find u more atractive than dem |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by HamidO1(m): 11:14pm On Mar 26, 2011 |
@Yinka and Neyshed, Abeg where Efe follow commot?? Wetin the two of una do her. You guyz are in trouble if she complains o. |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 11:15pm On Mar 26, 2011 |
Omg! |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by neyshed: 11:18pm On Mar 26, 2011 |
She follo ur footstep comot dont worry she would b back for u |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by HamidO1(m): 11:24pm On Mar 26, 2011 |
neyshed: Whattttttttt?? Pregnant woman!! You find her more attractive? Person wife!! Now I see why my swthrt left, |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by layiahmed: 12:46am On Mar 27, 2011 |
dis tin dry. |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by yinkalink(f): 12:53am On Mar 27, 2011 |
Lol. |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by ElementG(m): 1:51am On Mar 27, 2011 |
see as yinka baby dey current for id world. Keep it up girl, i love dat |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by tanimz(f): 2:58am On Mar 27, 2011 |
neyshed: Kini mo se? El Guapo: Okoro, can you ever be serious in your life? |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by yinkalink(f): 7:48am On Mar 27, 2011 |
I will, thanks. GOOD MORNING NIGERIANS! |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by bright007(f): 7:56am On Mar 27, 2011 |
Yinka u no dey go CHURCH? |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by yinkalink(f): 8:15am On Mar 27, 2011 |
I no dey go. Ao was ur nyt? |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by chibaby5(f): 2:37pm On Mar 27, 2011 |
I greet y'll in peace |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by yinkalink(f): 2:38pm On Mar 27, 2011 |
I greet u too. |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by HamidO1(m): 2:41pm On Mar 27, 2011 |
Wassup peeps, Happy Sunday. Wetin all of una chop remain for me. |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by Idowuogbo(f): 2:43pm On Mar 27, 2011 |
yoh yincus werin dey shele , shey d oikin dey kick come lie down let me give u our special maternity massage , it includes conversatin wiv d baby makin sure hin sabi walangolo inside ur tommy wella |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by yinkalink(f): 2:50pm On Mar 27, 2011 |
Gee thanks hon. |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by chibaby5(f): 2:53pm On Mar 27, 2011 |
@yinkalink Warritdo? @Hamid Therez cat food remaining if u want suma dat |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by Idowuogbo(f): 2:58pm On Mar 27, 2011 |
gushh chi baby , ur weave is begging take me out , pardon d tin now i go give u discount as insider if na money u dey look |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by HamidO1(m): 3:01pm On Mar 27, 2011 |
Hamid O: chi-baby: So na wetin you chop remain be dat, Chop the rest before the tin spoil o. |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by Idowuogbo(f): 3:04pm On Mar 27, 2011 |
hamid boboo wassup , dis ur haircut jus dey reflex d sun oo , skin lomo |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by chibaby5(f): 3:04pm On Mar 27, 2011 |
Idowuogbo: if na style dem teach u to get ma brazillian hair, u no learn well I shud take it out so u can go pik it up 4rm da trash n stick on dat your bighead lmao But sha i want ma nails doing |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by Idowuogbo(f): 3:09pm On Mar 27, 2011 |
^ hhehe brazilian wertin , haba na ugandan make mehhhnn i cant bet it na cat fur dem take do am , u berra comot it b4 cats starts toasting u . lool |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by chibaby5(f): 3:09pm On Mar 27, 2011 |
Hamid O: Nah itz my cat's left ova. U sed u wanted sum food so i thot i be kind Hmm u can neva please ppl |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by HamidO1(m): 3:11pm On Mar 27, 2011 |
@I.d fi mi lé o. The other day na pariolodo then van dam, now na skin. I just say make the head enjoy fresh air. How market?? I no see plenty cars for car Park o, |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by HamidO1(m): 3:14pm On Mar 27, 2011 |
Idowuogbo: Now I see why she's been calling cat since morning. Better commot werin I.d say make you commot. |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by chibaby5(f): 3:15pm On Mar 27, 2011 |
Idowuogbo: Stop jeluxin mehn |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by chibaby5(f): 3:17pm On Mar 27, 2011 |
Hamid O: Hungry mhan too is talkin |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by bright007(f): 3:21pm On Mar 27, 2011 |
Wetin dey happen 4 here?yinka,chi-baby aw una dae? |
Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by HamidO1(m): 3:22pm On Mar 27, 2011 |
chi-baby: You definately have no idea who makes me Breakfast, launch and dinner, Don't worry I'll introduce her to you soon. |
(1) (2) (3) ... (24) (25) (26) (27) (28) (29) (30) ... (101)
The Best Eclipse Of The Sun Photo Ever / When You Can't Trust Anyone With Your Xmas Chicken / Which part Of Lagos Do You Think This Is Possible???(hilarious Pic)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |