Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,753 members, 7,817,083 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 04:01 AM

My Married Calabar Neighbour (18+) - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Married Calabar Neighbour (18+) (6944 Views)

My Married Ex Girlfriend Disturbs Me For Money For The Upkeep Of Her Newborn / My Married Ex Pestering Me For Sex / I'm Still Communicating With My Married EX (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

My Married Calabar Neighbour (18+) by Dreyton36: 11:42pm On Dec 04, 2020
Wahala nor they finish laye

I pack enter this new neighbourhood and everywhere they peaceful and there's good power supply

As a bachelor you know say you gats find info of where many joints they
Places like ghetto (weed)
Barber shop
Betting shop
Viewing centre
And beer parlour and so on

Just one peaceful evening as I dey come from ghetto base on say I don go tidy one or two arizona (weed)
Eye don dirty normally , I con dey hear woman voice wey they make phone call

Woman : u sef no dey tire for Toto shocked oya where we go meet tomorrow tell me make I know now o, my husband wahala sef too much

Yekpa the thing shock me , wetin I hear so ?

Anyway I go house they reason am but I no see the woman face wey they make the call na only her voice I hear cuz na one tiny road like that

In the morning I go cut my hair , some guys for the shop con dey talk about one Calabar woman wey like preeq (penis) pass food

For my mind nice one very loving topic , so I open ear down like antenna

Guy 1: you no go believe say even at 6th round she no dey tire despite all the mixture wey I take and she even they smoke s.k join

Damn , when I hear s.k (weed) automatically I don like the woman already , I like women wey dey weed

I con ask one of the guys

Me: bros which woman be that ?

Guy: u no go know her , na one Calabar woman o , she dey Bleep anybody shocked

Me: how much she dey collect

Guy: collect ke, na free o , and she fine die lipsrsealed

Me: give me her number if u get am

Guy : why not I go give you

I collect the number and plan on calling her in the evening

Some of my guys visit me for my new place , two of them no they use Toto pls at all , them prefer Toto than oil company job , and na because of them I collect the number , me no they nack married woman even if I shayo (drink)

I tell my guys the woman parol say she like fvck

Steve: na lie which kind she like fvck , if I fvck her once she go know say na better gbola jam her

Austin: no mind am he they hype the woman , she fit go 3 round?

Me: I hear say she even dey go 6 round and she no dey tire

My guys con make bet say them go run the woman parol one by one and Steve will go first

Steve call d woman number asap

Steve: hello

Calabar: yes who dey talk

Steve: my me na Steve and i collect your number from ur shop where u dey sell drinks

"I don already get the info say she dey sell drinks"

Calabar: okay but I no remember Sha but no problem, anything?

Steve: no prob I just wan see make we run mind

Calabar: but I no know u ooo , u wan use me do ritual?

Steve: no na , make we just reason I dey live for ur area sef

Calabar : oh really , ok by 6pm I go give you location

Steve: ok na I go dey wait

ENDS CALL

Steve and Calabar meet for one hotel , she dey spark like dollar
She they wear very short gown

Steve: thanks for coming

Calabar: ur face no look familiar

Steve: I just newly enter this area , na when I come ur shop I collect ur number , how come u don forget

Calabar: many people they come drink for my shop I no fit remember everybody nor vex

Steve : it's fine , you fine anyhow , your beauty just they enter my body like say make I just put ring for your finger

Calabar : lol thanks , but I don marry already na , how many ring u wan put again lol

Steve: E nor mean , u no say u be queen and me go like make me and you right well well

Calabar: I know where you dey drive to so calm down

She raise her gown go up small , flash Steve her Toto
Calabar: you see am ? E thick no rush shocked

My guy shock grin

Steve: wow so quick ?

Calabar : I no dey like many talk after all we are all adults na
And from the way you slim I know say u go gather load well well

Steve (still in shock) no be lie o

Give me few minutes make I piss

Steve calls my phone

Steve: guy wetin my eye see now ehn mouth no fit talk am , I don finally jam person wey pass me o
Imagine say that woman flash me kitten (pvssy) and I never even toast her o

Me: guy no dull do ur thing

Steve: u for give me full details na and true true the kpomo thick

Me: laughs

To be continued .......... Ur comments will determine if I should continue or not

2 Likes

Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by daddycee91(m): 12:02am On Dec 05, 2020
Hmmm
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by hAlexandro(m): 2:41am On Dec 05, 2020
;Domo continue oooo tag me
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by Victorene: 3:25am On Dec 05, 2020
Before you rush to JERK OUT because of this story WATCH THIS. shocked shocked shocked

https://www.youtube.com/watch?v=hqN7NZrL1aY
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by Telegram234(m): 5:56am On Dec 05, 2020
una dey chop married man food.
hmmm.
karma is real.....
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by josh123(m): 7:17am On Dec 05, 2020
Dreyton36:
Wahala nor they finish laye

I pack enter this new neighbourhood and everywhere they peaceful and there's good power supply

As a bachelor you know say you gats find info of where many joints they
Places like ghetto (weed)
Barber shop
Betting shop
Viewing centre
And beer parlour and so on

Just one peaceful evening as I dey come from ghetto base on say I don go tidy one or two arizona (weed)
Eye don dirty normally , I con dey hear woman voice wey they make phone call

Woman : u sef no dey tire for Toto shocked oya where we go meet tomorrow tell me make I know now o, my husband wahala sef too much

Yekpa the thing shock me , wetin I hear so ?

Anyway I go house they reason am but I no see the woman face wey they make the call na only her voice I hear cuz na one tiny road like that

In the morning I go cut my hair , some guys for the shop con dey talk about one Calabar woman wey like preeq (penis) pass food

For my mind nice one very loving topic , so I open ear down like antenna

Guy 1: you no go believe say even at 6th round she no dey tire despite all the mixture wey I take and she even they smoke s.k join

Damn , when I hear s.k (weed) automatically I don like the woman already , I like women wey dey weed

I con ask one of the guys

Me: bros which woman be that ?

Guy: u no go know her , na one Calabar woman o , she dey Bleep anybody shocked

Me: how much she dey collect

Guy: collect ke, na free o , and she fine die lipsrsealed

Me: give me her number if u get am

Guy : why not I go give you

I collect the number and plan on calling her in the evening

Some of my guys visit me for my new place , two of them no they use Toto pls at all , them prefer Toto than oil company job , and na because of them I collect the number , me no they nack married woman even if I shayo (drink)

I tell my guys the woman parol say she like fvck

Steve: na lie which kind she like fvck , if I fvck her once she go know say na better gbola jam her

Austin: no mind am he they hype the woman , she fit go 3 round?

Me: I hear say she even dey go 6 round and she no dey tire

My guys con make bet say them go run the woman parol one by one and Steve will go first

Steve call d woman number asap

Steve: hello

Calabar: yes who dey talk

Steve: my me na Steve and i collect your number from ur shop where u dey sell drinks

"I don already get the info say she dey sell drinks"

Calabar: okay but I no remember Sha but no problem, anything?

Steve: no prob I just wan see make we run mind

Calabar: but I no know u ooo , u wan use me do ritual?

Steve: no na , make we just reason I dey live for ur area sef

Calabar : oh really , ok by 6pm I go give you location

Steve: ok na I go dey wait

ENDS CALL

Steve and Calabar meet for one hotel , she dey spark like dollar
She they wear very short gown

Steve: thanks for coming

Calabar: ur face no look familiar

Steve: I just newly enter this area , na when I come ur shop I collect ur number , how come u don forget

Calabar: many people they come drink for my shop I no fit remember everybody nor vex

Steve : it's fine , you fine anyhow , your beauty just they enter my body like say make I just put ring for your finger

Calabar : lol thanks , but I don marry already na , how many ring u wan put again lol

Steve: E nor mean , u no say u be queen and me go like make me and you right well well

Calabar: I know where you dey drive to so calm down

She raise her gown go up small , flash Steve her Toto
Calabar: you see am ? E thick no rush shocked

My guy shock grin

Steve: wow so quick ?

Calabar : I no dey like many talk after all we are all adults na
And from the way you slim I know say u go gather load well well

Steve (still in shock) no be lie o

Give me few minutes make I piss

Steve calls my phone

Steve: guy wetin my eye see now ehn mouth no fit talk am , I don finally jam person wey pass me o
Imagine say that woman flash me kitten (pvssy) and I never even toast her o

Me: guy no dull do ur thing

Steve: u for give me full details na and true true the kpomo thick

Me: laughs

To be continued .......... Ur comments will determine if I should continue or not

boss continue I dey enjoy ur story

1 Like

Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by josh123(m): 7:18am On Dec 05, 2020

Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by UnBanEbenezer(f): 7:38am On Dec 05, 2020
Dreyton36 oga where you dey na? Come finish this thing abeg
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by Skmoda360(m): 7:46am On Dec 05, 2020
UnBanEbenezer:
Dreyton36
oga where you dey na?
Come finish this thing abeg
I know say you go read am
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by codedphyness(m): 8:23am On Dec 05, 2020
oga no dull me I dey enjoy dis your paro oo
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by CityHall: 8:33am On Dec 05, 2020
Cheif, no cook yohr food halfdone nah....we dey wait o
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by oluwa5418: 8:36am On Dec 05, 2020
una dey chop married man food.
hmmm.
karma is real.....
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by alphaNomega: 12:23pm On Dec 05, 2020
oluwa5418:
una dey chop married man food.
hmmm.
karma is real.....
it's a fake story
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by Orire01(m): 2:48pm On Dec 05, 2020
Nollywood! Omniscient point of view!

I still sell affordable laptops with free delivery and pay on delivery.

Details on my signature.
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by Perfectsouth(m): 4:15pm On Dec 05, 2020
Dreyton36:
Wahala nor they finish laye

I pack enter this new neighbourhood and everywhere they peaceful and there's good power supply

As a bachelor you know say you gats find info of where many joints they
Places like ghetto (weed)
Barber shop
Betting shop
Viewing centre
And beer parlour and so on

Just one peaceful evening as I dey come from ghetto base on say I don go tidy one or two arizona (weed)
Eye don dirty normally , I con dey hear woman voice wey they make phone call

Woman : u sef no dey tire for Toto shocked oya where we go meet tomorrow tell me make I know now o, my husband wahala sef too much

Yekpa the thing shock me , wetin I hear so ?

Anyway I go house they reason am but I no see the woman face wey they make the call na only her voice I hear cuz na one tiny road like that

In the morning I go cut my hair , some guys for the shop con dey talk about one Calabar woman wey like preeq (penis) pass food

For my mind nice one very loving topic , so I open ear down like antenna

Guy 1: you no go believe say even at 6th round she no dey tire despite all the mixture wey I take and she even they smoke s.k join

Damn , when I hear s.k (weed) automatically I don like the woman already , I like women wey dey weed

I con ask one of the guys

Me: bros which woman be that ?

Guy: u no go know her , na one Calabar woman o , she dey Bleep anybody shocked

Me: how much she dey collect

Guy: collect ke, na free o , and she fine die lipsrsealed

Me: give me her number if u get am

Guy : why not I go give you

I collect the number and plan on calling her in the evening

Some of my guys visit me for my new place , two of them no they use Toto pls at all , them prefer Toto than oil company job , and na because of them I collect the number , me no they nack married woman even if I shayo (drink)

I tell my guys the woman parol say she like fvck

Steve: na lie which kind she like fvck , if I fvck her once she go know say na better gbola jam her

Austin: no mind am he they hype the woman , she fit go 3 round?

Me: I hear say she even dey go 6 round and she no dey tire

My guys con make bet say them go run the woman parol one by one and Steve will go first

Steve call d woman number asap

Steve: hello

Calabar: yes who dey talk

Steve: my me na Steve and i collect your number from ur shop where u dey sell drinks

"I don already get the info say she dey sell drinks"

Calabar: okay but I no remember Sha but no problem, anything?

Steve: no prob I just wan see make we run mind

Calabar: but I no know u ooo , u wan use me do ritual?

Steve: no na , make we just reason I dey live for ur area sef

Calabar : oh really , ok by 6pm I go give you location

Steve: ok na I go dey wait

ENDS CALL

Steve and Calabar meet for one hotel , she dey spark like dollar
She they wear very short gown

Steve: thanks for coming

Calabar: ur face no look familiar

Steve: I just newly enter this area , na when I come ur shop I collect ur number , how come u don forget

Calabar: many people they come drink for my shop I no fit remember everybody nor vex

Steve : it's fine , you fine anyhow , your beauty just they enter my body like say make I just put ring for your finger

Calabar : lol thanks , but I don marry already na , how many ring u wan put again lol

Steve: E nor mean , u no say u be queen and me go like make me and you right well well

Calabar: I know where you dey drive to so calm down

She raise her gown go up small , flash Steve her Toto
Calabar: you see am ? E thick no rush shocked

My guy shock grin

Steve: wow so quick ?

Calabar : I no dey like many talk after all we are all adults na
And from the way you slim I know say u go gather load well well

Steve (still in shock) no be lie o

Give me few minutes make I piss

Steve calls my phone

Steve: guy wetin my eye see now ehn mouth no fit talk am , I don finally jam person wey pass me o
Imagine say that woman flash me kitten (pvssy) and I never even toast her o

Me: guy no dull do ur thing

Steve: u for give me full details na and true true the kpomo thick

Me: laughs

To be continued .......... Ur comments will determine if I should continue or not

afternoon oga dreyton.. I messaged you as you said I should on Friday, even quoted you...
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by PAWG(m): 6:05pm On Dec 05, 2020
OP end the story right there, allow our imaginations to do the rest. cheesy
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by modsAREuselesss: 9:24pm On Dec 05, 2020
i no believe ths story. if the story na real, op i go pay you 10k to give me her link. i go travel come anywhere u dey
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by 444crop: 9:43pm On Dec 05, 2020
I can't wait for the movie to finish.... Nkem owoh continue
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by Alfryd: 12:38am On Dec 07, 2020
next episode pls

(1) (Reply)

My Girlfriend Has Been Sleeping With Her Pastor / 18 Years Past But Haven't Yet Moved On From My Ex-BoyFriend! / Breaking News: Nigerian Claims The World's Largest Joystick! Exclusive Pics

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 79
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.