Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,811 members, 7,956,071 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 12:10 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? (6059 Views)
Just Received The Biggest Insult Of My Life. / "I Can't Settle For Less. If You Don't Have Money Back Off" - Nigerian Woman / “If You Wear A Pant Throughout The Day, You’ve Got Problems” - Twitter Lady (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by 1F30M4(f): 6:56pm On Jun 03, 2021 |
fuckingAyaya: Hahahaha kaii you be case aswear kuku kee me You jus make me remember wan feem wey I watch.. Guyman go park im motor for farrrrr place(I been think sey na their market square sef), change im clothes, comot im better shoe, put all of them for boot, con nack wan yeye slippers wey don tire for life with dirty jean & yamayama polo, carry bag like pesin wey dey hopeless.. Naso Guyman arrange himself as im dey enter im Villa with legedes Benz, just dey happy dey whistle dey go.. I been no know as things dey unfold for dah Villa until I see where 2 old men(na dem be the real monitoring evil spirits wey no like progress at all at all), dem call Guyman dey ask am "Mike, so you dey this village since?" Guyman say "Yes o, I jus come back 2wks ago sir" Dem say "So you dey here since 2wks?" Guyman say "Yes sir, I dey go back now sef" Dem con talk "Ehen which work you dey do for city sef"(smiling wickedly) Guyman say "na bread oo, I jus dey try hustle small small sir" Dem talk "So you mean you hawk bread around in the city, in traffic or where? Guyman say "Yes sir, I dey sell to all those people wey dey travel, I dey even enter street sell if e remain" Dem squeeze nose, look demsef for eye con talk "Wait, is it sliced bread abi the wan wey dem dey use hand tear?" Guyman say "the two both of dem oo but most especially the other wan" Dem still ask am "So no sliced bread?" Guyman say "Sometimes" Na dah time dem shake head(fake pity) con discharge Guyman but as dem turn dey go na their evil laff dem dey laff(e totori dem as nobody for their village dey progress) E sweet me die sey Guyman sef don too know dem wella and na why im dey always package imsef laidat anytime wey im wan go village.. As dem leave am sef, im sef dey laff dem say dis evil men dey look for pesin wey dem go spoil im future, dem no go see me sha.. Naso im reach dah place wey im park im motor, look front look back look right look left before im go for boot first of all comot the polo, slippers & then the jean, quickly squeeze himself for im better traditional outfit with correct shoe, rush enter steering, reverse fast fast and then he drove speedily without looking back.. Wahala for who no know oo lol 12 Likes |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by Lilpen3758: 6:57pm On Jun 03, 2021 |
shamsin6300:my brother tell them.....na mumu people full nairaland 2 Likes |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by Lilpen3758: 7:00pm On Jun 03, 2021 |
Barbiturate:chai you go begin wonder if na person way been dey tell you " I love you" " I love you" be this 2 Likes |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by Lilpen3758: 7:03pm On Jun 03, 2021 |
Offpoint1: |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by Lilpen3758: 7:06pm On Jun 03, 2021 |
Ajiswaggs:shey person do for you??abeg do for me nothing is too small 0488742943 GTB thanks boss 1 Like |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by Made619(m): 7:07pm On Jun 03, 2021 |
I remember that year I was dating this matured lady(she was older than me actually) but we jus clicked...I was managing wan small teaching job then, so one night she came to my family house to c me and then she said I should follow her back to her place, so I did. we boarded a Keke and we both got in..I was broke that Period I didn't have any cash on me so I was thinking she was going to pay. when we arrived our destination,we came down time to pay all eyes turned to me, even d people inside d Keke were looking at me. I then told her I had no cash on me...omoh naso dis lady begin para 4me...that in my life I shouldn't dare bring her out this way to disgrace her...chai e b like say make ground open ma enter ..lol....I was jus speechless... someone inside d Keke now opted to pay...thank God for today sha the same lady na she dey patch ma marry am.....Tru Tru table of life dey turn oh....no jokes 19 Likes 1 Share |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by bigcee(m): 7:09pm On Jun 03, 2021 |
2elliot:I wanted to blast you until I read "redpill has opened my eyes" .Kudos to you bro. Never allow anyone broke shame you, never! 6 Likes |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by Lilpen3758: 7:10pm On Jun 03, 2021 |
michaelpop50:if na me I go cut off with every one of them They are not my friends 2 Likes |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by 1F30M4(f): 7:14pm On Jun 03, 2021 |
Barbiturate: Move her generator away from your mum's window everytime she does that.. What rubbish! Do not exchange words with her henceforth, just do whatever you have to do to make sure you & your mum are living in good condition & a serene environment.. It will be well, God will come through for you and for all of us looking up to Him. 4 Likes 1 Share |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by Lilpen3758: 7:15pm On Jun 03, 2021 |
Made619:no dare marry her ooh |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by bigcee(m): 7:17pm On Jun 03, 2021 |
michaelpop50:This is wisdom |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by AutoChick4U(f): 7:27pm On Jun 03, 2021 |
Barbiturate:Rejoice for your wait is over. Your God shall open doors for you that will shock your mockers. 4 Likes |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by Offpoint1: 7:31pm On Jun 03, 2021 |
ChybuzzDD:Having and not wanting to buy is a different ball game from not having at all... That's my point. 2 Likes |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by egopersonified(f): 8:42pm On Jun 03, 2021 |
Barbiturate: This made me cry. I am so so sorry about the words your neighbour used. This will turn around to a testimony for you. Waiting for your good news. Keep your hope alive. 8 Likes |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by Made619(m): 8:53pm On Jun 03, 2021 |
Lilpen3758:My brother you no need tell blind man say train dey come.. |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by fuckingAyaya(m): 8:56pm On Jun 03, 2021 |
1F30M4:lemme shock you with a life story he get another guy man wey do the same thing he go see pastor for prayers pastor tell am say na him two uncle's wey dey village dey do,guy man go village go dey accuse those uncle's say them wan kill am na him the uncle's burst laugh say we no wan kill you stupid boy we just wan make u dey useless for life oya come inside make we show u mirror how u take come village even how u take go meet pastor and see all the things wey pastor tell you before coming to village see yourself for our monitoring mirror see the company wey u dey work for Lagos u just dey work in vain so no dey fear say we wan kill you.if we wan kill you we for don kill you long time again but we just wan make u come back to village empty handed u go just dey labour in vain.what am telling you is a life testimony,so in this life we can't be too careful or too wise we just pray Evil things don't befall us,na God dey guide and protect person 4 Likes |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by 1F30M4(f): 9:06pm On Jun 03, 2021 |
fuckingAyaya: Omoooo ×1000 You don off me Fear don enter my body now now Baba God abeg ooo na your hand we dey o. 2 Likes |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by Lilpen3758: 9:23pm On Jun 03, 2021 |
Made619:na make she no jazz you ooh |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by Nobody: 12:06am On Jun 04, 2021 |
i said i will buy her phone she look me up and down and said go feed yourself first. (2) she looked at me from head to toe and said u need a better shoe 1 Like |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by blueprint22(m): 12:40am On Jun 04, 2021 |
My own story was funny and also saddened my heart anytime I remember..I saw a girl with my female friend, she was also a lady. I told the girl to link us together...but she girl asked for my pictures but me i am not a fan of taking pictures...so I gave her the little I have with me...When the girl saw it the girl said no cos ave got no swag... ..i was pain that day but not pain again cos she wasn't aware what she has missed...I will make her see me and pray she had chose me that day....I promise... 3 Likes |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by Made619(m): 4:48am On Jun 04, 2021 |
Lilpen3758:haha...I don cut of ties with her already...no fear my Brother |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by Lilpen3758: 6:52am On Jun 04, 2021 |
Made619:Lol better |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by Keemsleek005(m): 7:46am On Jun 04, 2021 |
Lilpen3758: It's well my brother, never give up when u hear Some peoples own you will think its nollywood movie. No matter how painful situations are use that pain to build yourself to become a better person. 1 Like |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by Nazgul: 7:56am On Jun 04, 2021 |
MJBOLT:Well said, cos it's only a broke girl that will identify and lay emphasis on your situation, because that's all she wants from you, and would continually be frustration because you can't give it to her. A working class girl would be more focused on working with you to achieve your goals than mocking you because you lack the means to get there. 8 Likes 1 Share |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by Nobody: 7:59am On Jun 04, 2021 |
shamsin6300: I no believe this one |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by Nobody: 8:01am On Jun 04, 2021 |
Barbiturate: God go reason ur Mata today |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by Owain: 8:02am On Jun 04, 2021 |
Galantis:Follow help us with maybe useful YouTube channels or PDFs or videos to follow learn na abeg. E hard everywhere oo Good morning to you sir |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by Nobody: 8:06am On Jun 04, 2021 |
Offpoint1: U have done well. Think am well |
Re: What’s The Biggest Insult You’ve Received Because You Don't Have Money? by fyneboi79(m): 8:08am On Jun 04, 2021 |
michaelpop50:That's the drill bro, hit back harder! |
The Best Way to Break Up? / Did Our Fore-fathers Pay Such High Bride Price That We Are Forced To Pay Today? / See What Is Waiting For Every Slay Queen's And Pussy Hunters
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 83 |