Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,834 members, 7,817,452 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 12:30 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / What Do You Notice About This Year Christmas (279 Views)
What I Notice About White Girls (photos) / Once You Notice A Girl Showing These 3 Signs – Just Shoot Your Shot / Ladies! What's The First Thing You Notice About A Guy When He Approaches You (2) (3) (4)
What Do You Notice About This Year Christmas by Aniboo: 9:48pm On Dec 24, 2021 |
People complains no money No food No this No that But I went to get my normal stuff at a mall Omo I no fit breathe , see crowds. Who de jag bag of rice and who de drag frozen chicken and all that But na dem halla hardships most times pas o. On God |
Re: What Do You Notice About This Year Christmas by isaiah4life(m): 9:54pm On Dec 24, 2021 |
No reason am oooo! Some collect on credit. Na hide dem dey ooo 1 Like |
Re: What Do You Notice About This Year Christmas by Onedayoneday: 9:55pm On Dec 24, 2021 |
Aniboo: This post looks like APC/Buhari/BMC sponsored to refute the reality. I no blame una. E no go ever better for Buhari till his 7th unborn generations. 1 Like |
Re: What Do You Notice About This Year Christmas by Nobody: 9:57pm On Dec 24, 2021 |
U no know say nah die minute nigeria dey like spend money, as we dey complain buhari too dey complain. 1 Like |
Re: What Do You Notice About This Year Christmas by Irupetepete: 11:20pm On Dec 24, 2021 |
Lesson learnt, we move, we try again next year... |
(1) (Reply)
Deleted / For Women: 13 Sex Tips On How To Be Better In Bed / Querim Beach Call Girls !!991198②610!! Querim Beach Escorts
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |