Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,324 members, 7,811,954 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 01:31 AM

She Said I Raped Her! - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / She Said I Raped Her! (2815 Views)

I Raped Her(pics) / Wife Runs Away With A Man She Claimed Raped Her Five Years Ago / What's The Craziest Reply You Ever Got When You Said "I Love You"? (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

She Said I Raped Her! by jmlite: 8:19am On Apr 13, 2022
I nr sabi report Wetin happen and how e happen but I go just try.
Been don dey lash this kele since late 2018. I meet am when I dey my masters program for UI. She was an undergraduate then. Kele don Dey serve Nigeria now.
Kele Dey show for my crib on a stead and based on bad guy when I be, I whine kele and she begin yarn all the bad things when she don do and fantasies when she go like catch even tell me of one married pilot guy when she Dey date too dey even send my sex videos to the pilot. Normally, nothing concern me but I just say make I use am hold body.
On this faithful day in February this year after one of their usual cds, she lap my caba con say today I must suck her kpekus, I come tell am say from where I come from, we nr Dey suck Kpekus and if we suck kpekus, we go die as we dey enter our town. We argue small but come later lash beta lash to the extent her toto dry well well but but I nr gree use spit or anything take lubricate.
The next day, she call me for phone and as I Answer, na one man voice I hear, come introduce himself as ASP(....) and say he na the kele uncle. He ask me weda I know the girl named (....)? I come tell am yes say I know her. He come ask me how I take know her and Wetin I get with her, I come ask am say which kind question be this and why he go call me? Na then he con say the Maria pass out when she reach house yesterday. Upon reaching hospital, after them revive her, she come say I rape am. Gbagham, my head ring...
well, I come tell the man say I nr know her aim of dong this and say me and her don Dey lash since 2018, say make he check the babe phone he go see our sex tape when she even make yesterday when we dey kpansh. Say make he reason am, why she go say I rape am?
Uncle come say he go call me back, after a short while, he call me and come tell me say well e don happen like this say I go pay for the hospital bills because doctor see bruises for her kpekus. I come tell am say na opata he Dey yarn, say I nr Dey send chi chi because I nr rape am say maybe she go another man house after she leave my crib.... he come say make I come him office the next day so that we fit align the matter, I tell am say I nr Dey come say nothing I wan come do. He come say him and him boys go come my house then, I tell am say I Dey wait for am.
I still dey wait for am till today.
Till today, I nr know why this kele do like this.ooo
But no level las las.

2 Likes

Re: She Said I Raped Her! by gasparpisciotta: 8:30am On Apr 13, 2022
jmlite:

3 Likes

Re: She Said I Raped Her! by Lalami3232(m): 8:31am On Apr 13, 2022
We know say majority of 9ja babes no get sense but this your story no really add up.
Dem dey blackmail corper? How much corper get wey he wan take pay blackmail? If she wan blackmail anybody, E suppose be that pilot of a guy. But anyways, keep your evidence sha because ladies sabi lie. This na why I go advise everybody to get CCTV for house. Nowadays eeh, I hardly believe rape cases except E get better evidence. I remembered when one top female musician accused an abuja doctor of rape. Na until the guy come out to show evidence with chats and messages na people take believe. Now imagine say he no get evidence, he for dey jail now. Men be careful oooooo, rape allegation dey deadly. If dem lie for your head about am, E dey hard before den fit prove you innocent. Young man, but if you truly raped her, I pray say make you enter jail. Una two don dey fvck since 2018 no mean say you can't rape her. Anyways, make I go write some codes because this story no make sense for ear.

Re: She Said I Raped Her! by BigRocky: 8:37am On Apr 13, 2022
grin grin cheesy grin

Nairaland romance section no go kill me grin
Re: She Said I Raped Her! by Nobody: 8:42am On Apr 13, 2022
Wahala.
Re: She Said I Raped Her! by jmlite: 8:49am On Apr 13, 2022
Lalami3232:
We know say majority of 9ja babes no get sense but this your story no really add up.
Dem dey blackmail corper? How much corper get wey he wan take pay blackmail? If she wan blackmail anybody, E suppose be that pilot of a guy. But anyways, keep your evidence sha because ladies sabi lie. This na why I go advise everybody to get CCTV for house. Nowadays eeh, I hardly believe rape cases except E get better evidence. I remembered when one top female musician accused an abuja doctor of rape. Na until the guy come out to show evidence with chats and messages na people take believe. Now imagine say he no get evidence, he for dey jail now. Men be careful oooooo, rape allegation dey deadly. If dem lie for your head about am, E dey hard before den fit prove you innocent. Young man, but if you truly raped her, I pray say make you enter jail. Una two don dey fvck since 2018 no mean say you can't rape her. Anyways, make I go write some codes because this story no make sense for ear.

since e nr add up, you fit do the subtraction.

2 Likes

Re: She Said I Raped Her! by obiekunie01: 9:23am On Apr 13, 2022
jmlite:
since e nr add up, you fit do the subtraction.

and make him do the multiplication join the subtraction am sure e go add up.

meanwhile bros!

you just wan take your gbola kill pesin picking ba? God is washin u! cheesy cheesy
Re: She Said I Raped Her! by erad(m): 9:36am On Apr 13, 2022
Lalami3232:
We know say majority of 9ja babes no get sense but this your story no really add up.
Dem dey blackmail corper? How much corper get wey he wan take pay blackmail? If she wan blackmail anybody, E suppose be that pilot of a guy. But anyways, keep your evidence sha because ladies sabi lie. This na why I go advise everybody to get CCTV for house. Nowadays eeh, I hardly believe rape cases except E get better evidence. I remembered when one top female musician accused an abuja doctor of rape. Na until the guy come out to show evidence with chats and messages na people take believe. Now imagine say he no get evidence, he for dey jail now. Men be careful oooooo, rape allegation dey deadly. If dem lie for your head about am, E dey hard before den fit prove you innocent. Young man, but if you truly raped her, I pray say make you enter jail. Una two don dey fvck since 2018 no mean say you can't rape her. Anyways, make I go write some codes because this story no make sense for ear.

Always read to understand and not just to find fault.
He is not the corper, the lady is the corper.

5 Likes

Re: She Said I Raped Her! by Unzerious: 10:17am On Apr 13, 2022
Omo you be Confirm Delta, I be no catch dis your Pidgin. Omo Guy, you be Real Nigga.

Wahala oo
Re: She Said I Raped Her! by Whazar(m): 10:36am On Apr 13, 2022
Masters in pidgin language lol

4 Likes

Re: She Said I Raped Her! by kelspinall(m): 10:45am On Apr 13, 2022
real man u be..
Re: She Said I Raped Her! by Baloranking(m): 11:03am On Apr 13, 2022
jmlite:
I nr sabi report Wetin happen and how e happen but I go just try.
Been don dey lash this kele since late 2018. I meet am when I dey my masters program for UI. She was an undergraduate then. Kele don Dey serve Nigeria now.
Kele Dey show for my crib on a stead and based on bad guy when I be, I whine kele and she begin yarn all the bad things when she don do and fantasies when she go like catch even tell me of one married pilot guy when she Dey date too dey even send my sex videos to the pilot. Normally, nothing concern me but I just say make I use am hold body.
On this faithful day in February this year after one of their usual cds, she lap my caba con say today I must suck her kpekus, I come tell am say from where I come from, we nr Dey suck Kpekus and if we suck kpekus, we go die as we dey enter our town. We argue small but come later lash beta lash to the extent her toto dry well well but but I nr gree use spit or anything take lubricate.
The next day, she call me for phone and as I Answer, na one man voice I hear, come introduce himself as ASP(....) and say he na the kele uncle. He ask me weda I know the girl named (....)? I come tell am yes say I know her. He come ask me how I take know her and Wetin I get with her, I come ask am say which kind question be this and why he go call me? Na then he con say the Maria pass out when she reach house yesterday. Upon reaching hospital, after them revive her, she come say I rape am. Gbagham, my head ring...
well, I come tell the man say I nr know her aim of dong this and say me and her don Dey lash since 2018, say make he check the babe phone he go see our sex tape when she even make yesterday when we dey kpansh. Say make he reason am, why she go say I rape am?
Uncle come say he go call me back, after a short while, he call me and come tell me say well e don happen like this say I go pay for the hospital bills because doctor see bruises for her kpekus. I come tell am say na opata he Dey yarn, say I nr Dey send chi chi because I nr rape am say maybe she go another man house after she leave my crib.... he come say make I come him office the next day so that we fit align the matter, I tell am say I nr Dey come say nothing I wan come do. He come say him and him boys go come my house then, I tell am say I Dey wait for am.
I still dey wait for am till today.
Till today, I nr know why this kele do like this.ooo
But no level las las.

You be strong man op. All this useless girls dey find who dem go spoil him life.

I cut cap for you

2 Likes

Re: She Said I Raped Her! by Karhma: 11:04am On Apr 13, 2022
Whazar:
Masters in pidgin language lol

Wrong sir.
Masters in kpanshin

2 Likes

Re: She Said I Raped Her! by CheedyJ(m): 12:17pm On Apr 13, 2022
Op, u sef no try haba, why u go lash her like that wetin u wan remain for her future hubby...
Re: She Said I Raped Her! by Sergio104(m): 12:24pm On Apr 13, 2022
Wahalla
Re: She Said I Raped Her! by jmlite: 1:29pm On Apr 13, 2022
obiekunie01:

and make him do the multiplication join the subtraction am sure e go add up.

meanwhile bros!

you just wan take your gbola kill pesin picking ba? God is washin u! cheesy cheesy
after the arithmetic, make he mark and score himself. This is the only reason intelligent people fail, Nr go calm down understand suntin.
Meanwhile, suntimes we lash to calm nerves and sometimes to leave a lasting impression based on anything worth doing is worth doing well.
Re: She Said I Raped Her! by jmlite: 1:29pm On Apr 13, 2022
Juliet751:
Wahala.
nr Dey finish my sister....
Re: She Said I Raped Her! by arthurwillia(m): 1:40pm On Apr 13, 2022
You don follow the girl talk after them call you?
Re: She Said I Raped Her! by jmlite: 1:50pm On Apr 13, 2022
Baloranking:

You be strong man op. All this useless girls dey find who dem go spoil him life.

I cut cap for you
most’ll manipulate you and still put the blame on you when things go wrong.
Just know say when you lash a girl, na she use you and nr be you use her.
Re: She Said I Raped Her! by jmlite: 1:51pm On Apr 13, 2022
CheedyJ:
Op, u sef no try haba, why u go lash her like that wetin u wan remain for her future hubby...
kpeks nr dey finish Bro.
Re: She Said I Raped Her! by jmlite: 1:53pm On Apr 13, 2022
arthurwillia:
You don follow the girl talk after them call you?
yes, she call me come dey apologize. Say she nr know Wetin come over her. I just tell am say she don burn her cable.
Re: She Said I Raped Her! by dacblogger: 2:32pm On Apr 13, 2022
jmlite:
after the arithmetic, make he mark and score himself. This is the only reason intelligent people fail, Nr go calm down understand suntin.
Meanwhile, suntimes we lash to calm nerves and sometimes to leave a lasting impression based on anything worth doing is worth doing well.
You wan leave a lasting impression undecided
You for cut your d*ck give am, that impression will last for a lifetime sad
I no blame una, na food una see chop kom dey lash anyhow..
Re: She Said I Raped Her! by Candidlady: 2:39pm On Apr 13, 2022
Someone kindly help me with explain the write up
Re: She Said I Raped Her! by jmlite: 2:58pm On Apr 13, 2022
dacblogger:

You wan leave a lasting impression undecided
You for cut your d*ck give am, that impression will last for a lifetime sad
I no blame una, na food una see chop kom dey lash anyhow..
who be this guy? Bring your wife, babe or mama make I cut the prick give am.
Re: She Said I Raped Her! by Mooh247: 3:04pm On Apr 13, 2022
Candidlady:
Someone kindly help me with explain the write up

Eyah... This bam Pidgin you don't understand...

Well , the O.P is being blackmailed by his friend with benefits (bedmate) and her alleged Uncle claiming to be a Police Assistant Superintendent.

They had consensual sex and she left his house in good condition, only for her uncle to call that she is at the hospital and the doctor alleged she was raped.
Re: She Said I Raped Her! by Candidlady: 3:08pm On Apr 13, 2022
Mooh247:

Eyah... This bam Pidgin you don't understand...

Well , the O.P is being blackmailed by his friend with benefits (bedmate) and her alleged Uncle claiming to be a Police Assistant Superintendent.

They had consensual sex and she left his house in good condition, only for her uncle to call that she is at the hospital and the doctor alleged she was raped.

Thanks so much

Itried comprehending the pidgin but e no enter ! Nearly had migraine

The girl and her uncle must be silly! But wait! the girl might not be aware of the allegations her uncle is laying on the guy? Or she follow accuse the boy too?

1 Like 1 Share

Re: She Said I Raped Her! by Mooh247: 3:13pm On Apr 13, 2022
Candidlady:

Thanks so much

Itried comprehending the pidgin but e no enter ! Nearly had migraine

The girl and her uncle must be silly! But wait! the girl might not be aware of the allegations her uncle is laying on the guy? Or she follow accuse the boy too?

It's an old scam format, she gave out his number to the phoney uncle... they felt the O.P is a Jew guy, and wanted to run him street

This is why a guy should only have sex with his Girlfriend or hire a professional escort on a pay as you go subscription and save himself from all these extortionists

.
Re: She Said I Raped Her! by Candidlady: 3:24pm On Apr 13, 2022
Mooh247:

It's an old scam format, she gave out his number to the phoney uncle... they felt the O.P is a Jew guy, and wanted to run him street

This is why a guy should only have sex with his Girlfriend or hire a professional escort on a pay as you go subscription and save himself from all these extortionists

.

Oh! Now iget! Wtf! The lady ain't his girlfriend!! They tryna rope him just to extort him? Oh damn!
They won't listen, they be jumping from one Cherry to the other all in the name of RP

Iwas following a thread here, the guy got a phone from an individual on here only for someone to ring him(buyer) that he(buyer) bought a stolen phone!

Later found out the seller and the police officer that called the buyer were partners in crime cry

This country is dead !!! Scam everywhere

Thank you my darling ibadan Friend kiss

1 Like 1 Share

Re: She Said I Raped Her! by Mooh247: 3:28pm On Apr 13, 2022
Candidlady:

Oh! Now iget! Wtf! The lady ain't his girlfriend!! They tryna rope him just to extort him? Oh damn!
They won't listen, they be jumping from one Cherry to the other all in the name of RP

Iwas following a thread here, the guy got a phone from an individual on here only for someone to ring him(buyer) that he(buyer) bought a stolen phone!

Later found out the seller and the police officer that called the buyer were partners in crime cry

This country is dead !!! Scam everywhere

Thank you my darling ibadan Friend kiss

You are welcome my pretty yellow Ibo Aboki girl

kina da kyau gaskiya walai

.
Re: She Said I Raped Her! by enilola5: 3:28pm On Apr 13, 2022
You said you have a masters, yet you can't construct a complete good sentence.
Nigerian lazy youth... The sleeping giant.
Re: She Said I Raped Her! by Candidlady: 3:34pm On Apr 13, 2022
Mooh247:

You are welcome my pretty yellow Ibo Aboki girl

kina da kyau

.

@bolded
Yeah iknow but your Yoruba demon tactics won't work on me tongue

Iam so using the format they used on the OP on my new found Alhaji ! Lemme see if he would fidget and pay up lol
Re: She Said I Raped Her! by jmlite: 3:35pm On Apr 13, 2022
enilola5:
You said you have a masters, yet you can't construct a complete good sentence.
Nigerian lazy youth... The sleeping giant.
I believe pidgin is another language of its own. Do am if e easy. ITK

(1) (2) (Reply)

Missionary: Which Is Your Favourite? (18+) / Why Are Women Like This? / Toasting Tips

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 71
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.