Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,100 members, 7,811,093 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 11:13 PM

Why Are Nigerians Like Dis - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Why Are Nigerians Like Dis (512 Views)

You Catch Ur Wife And Pastor Like Dis Praying,what Will U Do? (pics & Video) / Love Z Really Blind. Men Can U Marry A Woman Like Dis / Is It Possible To Use Finger To Dis-virgin A Girl? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Why Are Nigerians Like Dis by Illegal1(m): 3:43pm On Sep 17, 2022
Person wen i borrow 20k since may no dey pick my call again....

the other one i borrow 5k,dey tell me say i dey disturb am bcus of ordinary 5k...

i dn vow never to borrow anybody money again 4 my life

throughly na wen person dey broke,he dey remeber all his deptors....

brokeness is the highest kind of fever i swear...

nawa ooh...all my deptors dn strong pass me...

i no sabi beg,if not...i for beg una to epp me with the least 1k make i 4 see road....

na small tin de kill person....

2 Likes

Re: Why Are Nigerians Like Dis by Sammy101111(m): 3:45pm On Sep 17, 2022
Take 1k

Re: Why Are Nigerians Like Dis by Sammy101111(m): 3:46pm On Sep 17, 2022
With 500

Re: Why Are Nigerians Like Dis by MrBrownJay1(m): 3:47pm On Sep 17, 2022
dont beg anybody, just go to meet your debtors face to face and DEMAND YOUR MONEY!
Re: Why Are Nigerians Like Dis by fati2001(m): 3:57pm On Sep 17, 2022
Helping a penis being means plenty. Your rewards are waiting for you in Heaven.

3 Likes

Re: Why Are Nigerians Like Dis by Illegal1(m): 4:16pm On Sep 17, 2022
Sammy101111:
Take 1k
hahahahaha....bros i no dey joke ooh...
abi make i send my acct num cum?even if nah 5h self,i go appreciate abeg....
Re: Why Are Nigerians Like Dis by Illegal1(m): 4:20pm On Sep 17, 2022
MrBrownJay1:
dont beg anybody, just go to meet your debtors face to face and DEMAND YOUR MONEY!

bros...those deptors dn strong pass me....

i dn meet 2 of dem dis mrn,one say i dey disturb am bcus of ordinary 5k,the other one he go pay wen ever he get the money,the rest no dey kukuma pick my call again
Re: Why Are Nigerians Like Dis by MrBrownJay1(m): 4:23pm On Sep 17, 2022
Illegal1:
bros...those deptors dn strong pass me....

i dn meet 2 of dem dis mrn,one say i dey disturb am bcus of ordinary 5k,the other one he go pay wen ever he get the money,the rest no dey kukuma pick my call again

your story makes no damn sense... so you are broke today, and you meet your debtors and they tell you nonsense and you just jejely accept it and leave?! you dont make a scene, you dont get mad, you dont shout, you dont tell them that you need the money NOW NOW?!?!?

no wonder they dont want to pay you back.
Re: Why Are Nigerians Like Dis by Illegal1(m): 4:23pm On Sep 17, 2022
fati2001:
Helping a penis being means plenty. Your rewards are waiting for you in Heaven.

bros...no be heaven i borrow money give nah..

these people jst dey make me vex,and i no dey lyk make trouble with person wen i knw...if nt..
Re: Why Are Nigerians Like Dis by Illegal1(m): 4:26pm On Sep 17, 2022
MrBrownJay1:


your story makes no damn sense... so you are broke today, and you meet your debtors and they tell you nonsense and you just jejely accept it and leave?! you dont make a scene, you dont get mad, you dont shout, you dont tell them that you need the money NOW NOW?!?!?

no wonder they dont want to pay you back.

bros.....i don't lyk making trouble with sum1 i knw..its my nature....

i guess u are right,i'm too calm for dem,dats y dey don't want to pay me bk.
Re: Why Are Nigerians Like Dis by fati2001(m): 4:28pm On Sep 17, 2022
Illegal1:


bros...no be heaven i borrow money give nah..

these people jst dey make me vex,and i no dey lyk make trouble with person wen i knw...if nt..


Like they said " don't help a hoe, help a brother and your reward is waiting for you in Heaven "

3 Likes

Re: Why Are Nigerians Like Dis by MrBrownJay1(m): 4:30pm On Sep 17, 2022
Illegal1:
bros.....i don't lyk making trouble with sum1 i knw..its my nature....
i guess u are right,i'm too calm for dem,dats y dey don't want to pay me bk.

if that is the case then GOOD LUCK and hopefully these people will pay you back this century.
Re: Why Are Nigerians Like Dis by marlow1962(m): 6:06pm On Sep 17, 2022
I do small buy and sell business with my neighbor, my share na 15k. Em say em no get money so I gat forget 5k make em just gv me 10k.
Up till now he nva gv me shi, em dy get money carry women but em no dy ever get money pay me.
I look up, I just dy look an dy laf( sometimes ppl dy use dis hand stop blessing wer dy come dia way cus of greed)
I don remind am 2 about my money, em reply no dy ever pass “omo the hunger dy everywhere “ and this guy dy work o.
I say I no go remind am again, em 2terabyt hdd dy with me, if em say em no go gv me my money na to see the hdd take balance up( I no go beg am make em gv me my money, but next time half naira em no go ever see fr my hand)

Don’t borrow ppl money, wen e reach to pay back helper go turn enemy
Re: Why Are Nigerians Like Dis by Cravemore: 6:52pm On Sep 17, 2022
To borrow person money for 9ja just no say you strong die. The giver must get power / level pass who receive, ...my guy wey I borrow 100k ,nah one one thousand em take pay me finish.
No be all e fit pay sha, since then I dey fear to borrow. Now he reach my turn to meet am make e learn me he laptop e say no for "were"
Re: Why Are Nigerians Like Dis by Illegal1(m): 7:29pm On Sep 17, 2022
marlow1962:
Don’t borrow ppl money, wen e reach to pay back helper go turn enemy
i swear bro....
i no go ever borrow any body money again 4 dis life...

(1) (Reply)

Please How To I Avoid Stuttering?? / Why Do I Lack Home Training / "Things Way Better Than Sex " cruise

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.