Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,058 members, 7,863,755 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 04:17 AM

Wetin You Tink? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Wetin You Tink? (365 Views)

As An Elder Bro, Wetin You Go Do? / Something Funy Happened To Me On My Way Back From Work Wat u Tink this girl Want / I Tink I Have Spirit Wife (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Wetin You Tink? by Nobody: 4:21pm On Dec 07, 2022
Oga and im wife go hotel.
Oga wan plug phone.
Oga wife talk say the place to plug phone don spoil...since last week.
cheesy
Re: Wetin You Tink? by Manna4Gurls: 1:00pm On Dec 10, 2022
u dey try say the Oga wife na regular visitor to the hotel and the room particularly?
What about Madam husband wetin carry them come hotel, wetin happen for they awz
grin

1 Like 1 Share

Re: Wetin You Tink? by marlow1962(m): 1:38pm On Dec 10, 2022
Be like madam wn go back em papa house ,lmao.

1 Like

Re: Wetin You Tink? by Nobody: 10:10am On Dec 11, 2022
Manna4Gurls:
u dey try say the Oga wife na regular visitor to the hotel and the room particularly?
What about Madam husband wetin carry them come hotel, wetin happen for they awz
grin
grin

1 Like

(1) (Reply)

Dating / Mr Happy Hour: God Bless Akwa Ibom State.. / Hilarious Comment Of Myles Munroe On Marriage!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.