Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,337 members, 7,815,663 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 04:13 PM

Jesus & Judas In Nigeria. - Religion - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / Jesus & Judas In Nigeria. (1023 Views)

Contradictions On The Death Account Of Judas In Bible / Would Judas Had Been Forgiven If He Asked Forgiveness? / Gospel Of Barnabas: Judas Did Not Betray Jesus? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Jesus & Judas In Nigeria. by wales(m): 9:26pm On Aug 24, 2007
Take this tory brighten ya morning!
Jesus send Judas make Judas go buy him one whole roasted chicken.

Judas go Nigeria go bring roasted fowl wey get na only one leg.

So Jesus ask am say, "Where one leg of dis fowl?" Wey Judas don chop am.

Judas say, "Jesus, if I tell you, you no go believe, but all fowl for
Nigeria get na one leg."

Jesus say, "Come go show me."

Judas take Jesus go to Nigeria for rainy season because when rain dey fall,
fowl dem dey ever stand with one leg for keep warm.
Time when dem reach Nija, Judas show
Jesus a group of fowl dem under rain wey all dem stand with one leg under rain.

So Judas say, "You see de ting wey I dey tell you?"

So Jesus laugh, he pick up one stone and shoot the group of fowl dem; the
fowl dem fear run away.

As Judas see say Jesus don catch him for lie, to cover up he say,
"Chei, Jeeesus, you no dey tired to make miracle?"

Have a wonderful day at work today.
Petty
Re: Jesus & Judas In Nigeria. by godslead(f): 11:02am On Aug 25, 2007
grin grin grin
Very funny
Re: Jesus & Judas In Nigeria. by Njoy1(f): 4:55pm On Aug 25, 2007
I don laff tire, too many judas for Naija sha.
Re: Jesus & Judas In Nigeria. by ssRhino: 5:00pm On Aug 25, 2007
Nice one,
Infact by calculation, we have 150M divided by 12 = 12.5M judas in nija, so that tells you why
Re: Jesus & Judas In Nigeria. by jerrymania(m): 8:15pm On Aug 25, 2007
wales:

Take this tory brighten ya morning!
Jesus send Judas make Judas go buy him one whole roasted chicken.

Judas go Nigeria go bring roasted fowl wey get na only one leg.

So Jesus ask am say, "Where one leg of this fowl?" Wey Judas don chop am.

Judas say, "Jesus, if I tell you, you no go believe, but all fowl for
Nigeria get na one leg."

Jesus say, "Come go show me."

Judas take Jesus go to Nigeria for rainy season because when rain dey fall,
fowl them dey ever stand with one leg for keep warm.
Time when them reach Nigeria, Judas show
Jesus a group of fowl them under rain wey all them stand with one leg under rain.

So Judas say, "You see de ting wey I dey tell you?"

So Jesus laugh, he pick up one stone and shoot the group of fowl them; the
fowl them fear run away.

As Judas see say Jesus don catch him for lie, to cover up he say,
"Chei, Jeeesus, you no dey tired to make miracle?"

Have a wonderful day at work today.
Petty



Please can you decipher and encrypt so i can si compre this lingua franca. I nor go garri school.
Re: Jesus & Judas In Nigeria. by pilgrim1(f): 1:28pm On Aug 29, 2007
@wales, I no fit laugh! Thanks for sharing. grin
Re: Jesus & Judas In Nigeria. by lukmond: 4:34pm On Aug 29, 2007
jerrymania:

Please can you decipher and encrypt so i can si compre this lingua franca. I nor go garri school.

now that's what made me laugh.

(1) (Reply)

It Depends Whose Hand It In / The Beauty Of Maths! / God Loves Me So Dearly! Can You Say The Same?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.