Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,179 members, 7,821,987 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 11:52 PM

See Wetin Hakimi Don Cause - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / See Wetin Hakimi Don Cause (3807 Views)

See Wetin Naija Girls Dey Wear These Days (picture) / See Wetin Dey Hungry Me [Picture] / Pussy Is Powerful See Wetin Diz Guy Did (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

See Wetin Hakimi Don Cause by KnowledgePower7: 9:01pm On Apr 15, 2023
My girl Ask me if I can be dumb to give my mother all my money.
I almost wooze her slap na her wig save her. I for wooze her better slap
She say that I'm a weak man to allow my mother control me
I decided to tell her to leave my house
She took her thing and left while calling me Mommy boy and weak man

The problem now Is that I miss her
Rain just dey fall and if not for all these Hakim argument. I suppose dey knack her wotowoto by now

The rain just dey make my bed cold and na me and this babe suppose dey knack with this weather.

She hasn't called me since she left
Should I call her first or wait till tomorrow?

7 Likes 1 Share

Re: See Wetin Hakimi Don Cause by Gabriel004: 9:05pm On Apr 15, 2023
grin

1 Like 1 Share

Re: See Wetin Hakimi Don Cause by MrBrownJay1(m): 9:10pm On Apr 15, 2023
KnowledgePower7:
My girl Ask me if I can be dumb to give my mother all my money.
I almost wooze her slap na her wig save her. I for wooze her better slap
She say that I'm a weak man to allow my mother control me
I decided to tell her to leave my house
She took her thing and left while calling me Mommy boy and weak man

The problem now Is that I miss her
Rain just dey fall and if not for all these Hakim argument. I suppose dey knack her wotowoto by now

The rain just dey make my bed cold and na me and this babe suppose dey knack with this weather.

She hasn't called me since she left
Should I call her first or wait till tomorrow?

... better wait til next valentine day to call, lol!

1 Like

Re: See Wetin Hakimi Don Cause by Integral501: 9:12pm On Apr 15, 2023
ask your mama

3 Likes

Re: See Wetin Hakimi Don Cause by CANDYDADDY(m): 9:13pm On Apr 15, 2023
.



Nairalander and rubbish topics

2 Likes 1 Share

Re: See Wetin Hakimi Don Cause by KnowledgePower7: 9:16pm On Apr 15, 2023
Integral501:
ask your mama
your mama fit come make I use her cure konji. Give me her number

1 Like

Re: See Wetin Hakimi Don Cause by KnowledgePower7: 9:19pm On Apr 15, 2023
No vex na this rain dey enter body
I need to knack person daughter
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by purples25(f): 11:28pm On Apr 15, 2023
Integral501:
ask your mama

Very good.
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by purples25(f): 11:28pm On Apr 15, 2023
KnowledgePower7:
No vex na this rain dey enter body
I need to knack person daughter

So you trust person daughter to knack abi.
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by KnowledgePower7: 3:26am On Apr 16, 2023
purples25:


So you trust person daughter to knack abi.
Knack no need trust

2 Likes

Re: See Wetin Hakimi Don Cause by Ballzproblemm: 3:37am On Apr 16, 2023
bruh shun that girl , women like playing mind games,ask them if they okay with their sons doing the same they won't answer
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by AVECDEO: 6:10am On Apr 16, 2023
You'll replace the disrespectful girl in no time.

She's disrespectful for asking you such question and putting your GOD given lovely mother on the spot in a situation the the kind lady that brought you into this live with utmost live and care knows nothing about.

She's trying to throw asperity to your mum when you've not even given her the ring...how much more when she got the diamond.

Make she gettat!!!

3 Likes

Re: See Wetin Hakimi Don Cause by purples25(f): 6:23am On Apr 16, 2023
KnowledgePower7:

Knack no need trust

So somebody's daughter dey good to knack, but not to trust.
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by Warl0ck: 6:30am On Apr 16, 2023
KnowledgePower7:
My girl Ask me if I can be dumb to give my mother all my money.
I almost wooze her slap na her wig save her. I for wooze her better slap
She say that I'm a weak man to allow my mother control me
I decided to tell her to leave my house
She took her thing and left while calling me Mommy boy and weak man

The problem now Is that I miss her
Rain just dey fall and if not for all these Hakim argument. I suppose dey knack her wotowoto by now

The rain just dey make my bed cold and na me and this babe suppose dey knack with this weather.

She hasn't called me since she left
Should I call her first or wait till tomorrow?
Dont try it, i repeat DO NOT TRY IT.......

If u do, she will feel that u cant breathe without her....

(Talking out of experience)
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by sharpwriter(m): 6:53am On Apr 16, 2023
KnowledgePower7:
My girl Ask me if I can be dumb to give my mother all my money.
I almost wooze her slap na her wig save her. I for wooze her better slap
She say that I'm a weak man to allow my mother control me
I decided to tell her to leave my house
She took her thing and left while calling me Mommy boy and weak man

The problem now Is that I miss her
Rain just dey fall and if not for all these Hakim argument. I suppose dey knack her wotowoto by now

The rain just dey make my bed cold and na me and this babe suppose dey knack with this weather.

She hasn't called me since she left
Should I call her first or wait till tomorrow?
Do you live in a western country? If not, I see nothing to worry about.
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by MrAgbako: 7:59am On Apr 16, 2023
purples25:


So somebody's daughter dey good to knack, but not to trust.
bia watin u
dey find for this matter?
People
that are saying fear woman. U think say dem dey joke?. U know watin their eyes don see? 😂😂😂

1 Like

Re: See Wetin Hakimi Don Cause by Uptheante(m): 8:36am On Apr 16, 2023
Oga, go carry olosho nack. No allow your gf disrespect you bcoz she get toto.
No be only her get toto
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by Kojochyke(m): 8:39am On Apr 16, 2023
purples25:


So you trust person daughter to knack abi.
it is biznes na..
Abi e nor dey spend on d girl?
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by Kojochyke(m): 8:41am On Apr 16, 2023
purples25:


So somebody's daughter dey good to knack, but not to trust.
Towto na towto..
D girls dey hustle d boys, d boys dey pend to do wheelbarrow style..
Na d mara be dat.
Trust nor involve.
Biznes is biznes!
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by Integral501: 11:28am On Apr 16, 2023
KnowledgePower7:
your mama fit come make I use her cure konji. Give me her number
your mama die , if she never die use her cure konji or use your siblings
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by KnowledgePower7: 9:19pm On Apr 16, 2023
Integral501:

your mama die , if she never die use her cure konji or use your siblings
No my mama still dey alive. I know say you dey use your mama dey cure your konji. I want make she cure my konji don't be selfish share your LovePeddler mother. She is a whoore and has been doing runs before you were born.
Give me her number
I go pay Her transport.
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by Integral501: 9:27pm On Apr 16, 2023
KnowledgePower7:
No my mama still dey alive. I know say you dey use your mama dey cure your konji. I want make she cure my konji don't be selfish share your LovePeddler mother. She is a whoore and has been doing runs before you were born.
Give me her number
I go pay Her transport.
e don be for you
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by KnowledgePower7: 6:01pm On Apr 17, 2023
Kojochyke:
it is biznes na..
Abi e nor dey spend on d girl?
I just tire
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by KnowledgePower7: 6:03pm On Apr 17, 2023
AVECDEO:
You'll replace the disrespectful girl in no time.

She's disrespectful for asking you such question and putting your GOD given lovely mother on the spot in a situation the the kind lady that brought you into this live with utmost live and care knows nothing about.

She's trying to throw asperity to your mum when you've not even given her the ring...how much more when she got the diamond.

Make she gettat!!!
I shaa call am back, she apologize come visit me with food. We both chop
For night I come knack her SHEGE
This happened last night tho
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by AVECDEO: 6:56pm On Apr 17, 2023
KnowledgePower7:

I shaa call am back, she apologize come visit me with food. We both chop
For night I come knack her SHEGE
This happened last night tho

Congratulations...that's good for you.

Keep it up.

1 Like

Re: See Wetin Hakimi Don Cause by KnowledgePower7: 2:27am On Apr 18, 2023
iInjureHerYansh:
Truly you a weak man like she said. Woman no fit just open mouth call man weak she don study you finish. She knows it's a matter of hours before you pick your phone and start calling and apologizing.
She knows 😂
make I hear say I apologise.. tahhh
Na she apologize for what she said
Untop of it she cook food carry am come my house still come spend night still collect better knacking. Na daddy yes daddy she just dey call me as I dey give her better styles. No dull am I no be simp. I just call her to show her say I'm more emotional mature than her
Because say we quarrel no mean say I no go still talk to her. I call am straight up and she ended up apologizing.
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by efficiencie(m): 1:11pm On Apr 18, 2023
KnowledgePower7:
My girl Ask me if I can be dumb to give my mother all my money.
I almost wooze her slap na her wig save her. I for wooze her better slap
She say that I'm a weak man to allow my mother control me
I decided to tell her to leave my house
She took her thing and left while calling me Mommy boy and weak man

The problem now Is that I miss her
Rain just dey fall and if not for all these Hakim argument. I suppose dey knack her wotowoto by now

The rain just dey make my bed cold and na me and this babe suppose dey knack with this weather.

She hasn't called me since she left
Should I call her first or wait till tomorrow?

Any man that reasons with his deek is a weak and vulnerable man and I fear you are one such man.
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by Goodlady(f): 1:12pm On Apr 18, 2023
KnowledgePower7:
My girl Ask me if I can be dumb to give my mother all my money.
I almost wooze her slap na her wig save her. I for wooze her better slap
She say that I'm a weak man to allow my mother control me
I decided to tell her to leave my house
She took her thing and left while calling me Mommy boy and weak man

The problem now Is that I miss her
Rain just dey fall and if not for all these Hakim argument. I suppose dey knack her wotowoto by now

The rain just dey make my bed cold and na me and this babe suppose dey knack with this weather.

She hasn't called me since she left
Should I call her first or wait till tomorrow?
Will you rather have sex with your mom as you missed her when rain fell?
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by KnowledgePower7: 1:20pm On Apr 18, 2023
efficiencie:


Any man that reasons with his deek is a weak and vulnerable man and I fear you are one such man.
Dey talk rubbish
Girl that I spend money on why I no go knack her? Anytime I wan knack I go call her and she dey respond no time for excuses
Re: See Wetin Hakimi Don Cause by efficiencie(m): 3:52pm On Apr 18, 2023
KnowledgePower7:

Dey talk rubbish
Girl that I spend money on why I no go knack her? Anytime I wan knack I go call her and she dey respond no time for excuses

Dat wan mean sey you dey knack olosho...hope sey you dey use protection because I sure sey you nor be the only guy wey dey invest and chop from her pot.

(1) (2) (Reply)

Can A Man With Two Wives Have intercourse with both at same time / He's A Robot / My Crush Is Crushing Me! What Should I Do?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 61
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.