Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,160 members, 7,815,049 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 06:00 AM

Are My Igbo Sister's That Wild? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Are My Igbo Sister's That Wild? (2653 Views)

See The Igbo Rev. Sister That Got Married Yesterday / My Igbo CouSin just came to SPenD the niGht. Do I isleepwith him? / You Ever Have That Sister That Will Always Frown At Your Girlfriend. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Are My Igbo Sister's That Wild? by eeithis(m): 10:37pm On Aug 20, 2023
For Akure matter, my padi wey be Yoruba guy, e be like say women mata dey yan for him side well-well, like how water dey quench hin thirst. Wetin dey special about am be say, e no dey hide the matter like I dey do wey I dey move coded.

This guy sef go even show me the girls for Facebook, like say na show and tell. But the matter wey scatter my mind be say out of 10 girls wey him knack, 8 na Igbo girls dem – my Igbo sisters! The last matter wey burst my brain na say the last girl wey e knack today, she never even commot for relationship ground finish, she dey plan to marry. E be like film for my eyes!!

1 Like

Re: Are My Igbo Sister's That Wild? by Benki003(m): 1:36am On Aug 21, 2023
U and ur supposed friend should clap for yourself 😂

Una don too try for this life
Re: Are My Igbo Sister's That Wild? by Ballzproblem2: 1:44am On Aug 21, 2023
another idiotic post ,wish post were reviewed before getting approved perhaps here will be sensible

4 Likes

Re: Are My Igbo Sister's That Wild? by crossfm: 7:03am On Aug 21, 2023
Hehehe.

Another baseless and useless thread to cause division amongst the various tribe's in Nigeria.

Ask your so called friend to go for test,he should be more concern for his health.

3 Likes 2 Shares

Re: Are My Igbo Sister's That Wild? by bdon123(m): 9:25am On Aug 21, 2023
eeithis:
For Akure matter, my padi wey be Yoruba guy, e be like say women mata dey yan for him side well-well, like how water dey quench hin thirst. Wetin dey special about am be say, e no dey hide the matter like I dey do wey I dey move coded.

This guy sef go even show me the girls for Facebook, like say na show and tell. But the matter wey scatter my mind be say out of 10 girls wey him knack, 8 na Igbo girls dem – my Igbo sisters! The last matter wey burst my brain na say the last girl wey e knack today, she never even commot for relationship ground finish, she dey plan to marry. E be like film for my eyes!!
An average yoruba man feels he has arrived wen he is fcking or marrying those light skinned igbo girls...this is true bt some mumu guy now will comment under me denying this

1 Like 1 Share

Re: Are My Igbo Sister's That Wild? by SonOfEl(m): 11:46am On Aug 21, 2023
eeithis:
For Akure matter, my padi wey be Yoruba guy, e be like say women mata dey yan for him side well-well, like how water dey quench hin thirst. Wetin dey special about am be say, e no dey hide the matter like I dey do wey I dey move coded.

This guy sef go even show me the girls for Facebook, like say na show and tell. But the matter wey scatter my mind be say out of 10 girls wey him knack, 8 na Igbo girls dem – my Igbo sisters! The last matter wey burst my brain na say the last girl wey e knack today, she never even commot for relationship ground finish, she dey plan to marry. E be like film for my eyes!!

Some people can't survive a day without mentioning Igbo. Sorry o
Re: Are My Igbo Sister's That Wild? by Ceasarceasar: 2:32pm On Aug 21, 2023
Igbo gals are so easy to hit ..

Even their married women do slp around

2 Likes 1 Share

Re: Are My Igbo Sister's That Wild? by eeithis(m): 4:32pm On Aug 21, 2023
Ceasarceasar:
Igbo gals are so easy to hit ..

Even their married women do slp around
I done dey notice am

2 Likes 1 Share

Re: Are My Igbo Sister's That Wild? by eeithis(m): 4:34pm On Aug 21, 2023
Benki003:
U and ur supposed friend should clap for yourself 😂

Una don too try for this life
grin grin am somehow ashamed of my Igbo sisters in Akure....the guy dey use am mock me sef
Re: Are My Igbo Sister's That Wild? by eeithis(m): 4:35pm On Aug 21, 2023
crossfm:
Hehehe.

Another baseless and useless thread to cause division amongst the various tribe's in Nigeria.

Ask your so called friend to go for test,he should be more concern for his health.
I be Igbo so....
Re: Are My Igbo Sister's That Wild? by Quality20(m): 6:52pm On Aug 21, 2023
Na Hausa dandoko boys de use Igbo girls practise sex for north
Re: Are My Igbo Sister's That Wild? by Nobody: 7:02pm On Aug 21, 2023
This same one, instead of working hard to live better life.

Tomorrow you will come here to cry, on how every lady are after money.
Re: Are My Igbo Sister's That Wild? by KingDash09(m): 7:08pm On Aug 21, 2023
I swear guy na Yoruba girls



The most babes I’ve fucccked na Yoruba girls
Ceasarceasar:
Igbo gals are so easy to hit ..

Even their married women do slp around

2 Likes

Re: Are My Igbo Sister's That Wild? by Aaaaarghmed(m): 11:42pm On Aug 21, 2023
Ibo girls no hard at all.na point and kill

(1) (Reply)

I Notice This In Girls / Married Woman Friend Wants To Pay Me A Visit / Jilted Housemaid Hangs Self

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.