Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,237 members, 7,815,316 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 10:42 AM

I Am Sex Starved - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I Am Sex Starved (2920 Views)

Lockdown: Sex Starved Lady Cries Out For Help / Most Anti Feminist Women R Sex Starved / 10 Pictures Sex Starved Guys Can Relate To (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

I Am Sex Starved by BItt: 10:44am On Sep 05, 2023
Which kind wahala be this. Rain don dey fall for the past 4 hours,
woman I no get, money I no get
Job! I no get, TV I no get
Girlfriend, I no get. Which kind life be this?
This week now, landlady don Send her pikin 6times for Nepa bills payment. Last week I pretended I was not at home. I don scope them taya angry

Everything just get as e be.
Sometimes, I go dey alone and start to dey laugh, dey smile... E go reach one point sote I go just sober con dey shake my head. Depression wann kill person. Loneliness bad walahi.

Omo sometimes e go do me like say I don almost get the solution to all of Nigeria problems. Before I blink, I don forget una problem and solution sef grin
The whole matter just get as e be

8 Likes

Re: I Am Sex Starved by TemplarLandry: 10:46am On Sep 05, 2023
Sorry.
Re: I Am Sex Starved by Wodu89: 10:50am On Sep 05, 2023
POS cleaner job. Get out the boat
Re: I Am Sex Starved by sleek214(m): 11:09am On Sep 05, 2023
There are still some girls that are sex starved too. Look for them

5 Likes

Re: I Am Sex Starved by YouandiAllofus: 11:13am On Sep 05, 2023
What strikes out to be your priorities are quite self revealing from your narration and heading. Btw, if all you think about is sex, how will you now make the money to fix all the problems mentioned above when you are not a brostitute

7 Likes

Re: I Am Sex Starved by talk2hb1(m): 12:06pm On Sep 05, 2023
You are starved of common sense, you are hungry and your brain still prioritizing sex

1 Like 1 Share

Re: I Am Sex Starved by Sucre6: 12:43pm On Sep 05, 2023
Bro, drop your certificate and go out there and learn a skill, either soft skill or manual skill, engage your self positively and stop staying indoor, solution won't meet u there, the first place I worked after graduation I was paid 15k pure water factory grin

But I didn't mind because I knew what I am going for and I was focused , today, I earn a lot, have a federal job and a good business as side hustle, I also do soft skills too, infact I do anything legal for money, I can be a good handy man too 😂

The love of good life made me grow sense from teen and I haven't stop hustling up till now,

It's either you hustle now, and enjoy when you are old or you lazy around now and start hustling when u are suppose to be retired and enjoying life to the fullest with grandkids and love ones

8 Likes

Re: I Am Sex Starved by BItt: 1:26pm On Sep 05, 2023
YouandiAllofus:
What strikes out to be your priorities are quite self revealing from your narration and heading. Btw, if all you think about is sex, how will you now make the money to fix all the problems mentioned above when you are not a brostitute

Well perspective vary and you are entitled to how you express it. I lost my job last month and now I am back in the Labor Market.
I can't let that weigh me down.

About being a brostitue cheesy I might consider starting a PornBusiness.com make I dey see food chop. I no wann die throwway
Re: I Am Sex Starved by Oboto700(m): 1:41pm On Sep 05, 2023
Sucre6:
Bro, drop your certificate and go out there and learn a skill, either soft skill or manual skill, engage your self positively and stop staying indoor, solution won't meet u there, the first place I worked after graduation I was paid 15k pure water factory grin

But I didn't mind because I knew what I am going for and I was focused , today, I earn a lot, have a federal job and a good business as side hustle, I also do soft skills too, infact I do anything legal for money, I can be a good handy man too 😂

The love of good life made me grow sense from teen and I haven't stop hustling up till now,

It's either you hustle now, and enjoy when you are old or you lazy around now and start hustling when u are suppose to be retired and enjoying life to the fullest with grandkids and love ones
you guys don't have sense on this forum..so na leaves he go use pay to learn the skills? Mumu people

11 Likes 1 Share

Re: I Am Sex Starved by dontrulee: 1:57pm On Sep 05, 2023
BItt:
Which kind wahala be this. Rain don dey fall for the past 4 hours,
woman I no get, money I no get
Job! I no get, TV I no get
Girlfriend, I no get. Which kind life be this?
This week now, landlady don Send her pikin 6times for Nepa bills payment. Last week I pretended I was not at home. I don scope them taya angry

Everything just get as e be.
Sometimes, I go dey alone and start to dey laugh, dey smile... E go reach one point sote I go just sober con dey shake my head. Depression wann kill person. Loneliness bad walahi.

Omo sometimes e go do me like say I don almost get the solution to all of Nigeria problems. Before I blink, I don forget una problem and solution sef grin
The whole matter just get as e be

Alaye, the sun shines after the darkest night.
Go monk mode, know yourself deeply, study human nature, read books. Give yourself six months to grow in this six months, draw the charts of your Life, define your core values, cultivate your mind, have detailed steps. Do this everyday, intensify in days of hunger and lack, have abundance mindset. Develop laser like focus, gain clarity and direction, meditate and after six months you'll find improvements.

I dey on sabbatical would have written more.
The summary be say, focus on yourself (people come and go but na you go remain) grin grin

2 Likes 1 Share

Re: I Am Sex Starved by dontrulee: 1:58pm On Sep 05, 2023
Oboto700:
you guys don't have sense on this forum..so na leaves he go use pay to learn the skills? Mumu people

No mind them.
Everybody dey talk skills up and down.
I no get any skills, the people wey dey talk skills up and down for my causal contact list dey beg me for urgent 2k grin grin

Skills is good but know the right skills for you.

5 Likes 1 Share

Re: I Am Sex Starved by dontrulee: 2:00pm On Sep 05, 2023
Oh, you're sex starved. Eyah pele
grin grin

And me I'm here tired of the women in my Life grin

3 Likes

Re: I Am Sex Starved by Akinfemmy(m): 3:13pm On Sep 05, 2023
Jo soapy
Re: I Am Sex Starved by Blitzking: 4:10pm On Sep 05, 2023
You broke and you wan knack..at least find food chop first make you no go lose weight.
Re: I Am Sex Starved by Sucre6: 4:50pm On Sep 05, 2023
Oboto700:
you guys don't have sense on this forum..so na leaves he go use pay to learn the skills? Mumu people

There is no need for the Insult, you don't go about insulting people u haven't seen or know in real life, if op is willing to learn a soft skill I could teach him for free of charge, because I have many soft skills I do as side hustle that generates me good income.

May the Lord heal your bitter heart.

2 Likes 1 Share

Re: I Am Sex Starved by Tegabadguy(m): 5:23pm On Sep 05, 2023
BItt:
Which kind wahala be this. Rain don dey fall for the past 4 hours,
woman I no get, money I no get
Job! I no get, TV I no get
Girlfriend, I no get. Which kind life be this?
This week now, landlady don Send her pikin 6times for Nepa bills payment. Last week I pretended I was not at home. I don scope them taya angry

Everything just get as e be.
Sometimes, I go dey alone and start to dey laugh, dey smile... E go reach one point sote I go just sober con dey shake my head. Depression wann kill person. Loneliness bad walahi.

Omo sometimes e go do me like say I don almost get the solution to all of Nigeria problems. Before I blink, I don forget una problem and solution sef grin grin grin grin grin grin
The whole matter just get as e be
Re: I Am Sex Starved by GreatAchiever1: 5:57pm On Sep 05, 2023
BItt:
Which kind wahala be this. Rain don dey fall for the past 4 hours,
woman I no get, money I no get
Job! I no get, TV I no get
Girlfriend, I no get. Which kind life be this?
This week now, landlady don Send her pikin 6times for Nepa bills payment. Last week I pretended I was not at home. I don scope them taya angry

Everything just get as e be.
Sometimes, I go dey alone and start to dey laugh, dey smile... E go reach one point sote I go just sober con dey shake my head. Depression wann kill person. Loneliness bad walahi.

Omo sometimes e go do me like say I don almost get the solution to all of Nigeria problems. Before I blink, I don forget una problem and solution sef grin
The whole matter just get as e be

Bros I think this is a good time to reflect on your self and your life and ask yourself the necessary questions on how you can build your self and work towards achieving that. And also to repent of youthful pleasures and draw close to God, and trust in the redeeming work of Christ on the cross to save you from yourself.

Lastly, the bolded made me laugh real good. grin
Re: I Am Sex Starved by okoroemeka(m): 7:31pm On Sep 05, 2023
BItt:
Which kind wahala be this. Rain don dey fall for the past 4 hours,
woman I no get, money I no get
Job! I no get, TV I no get
Girlfriend, I no get. Which kind life be this?
This week now, landlady don Send her pikin 6times for Nepa bills payment. Last week I pretended I was not at home. I don scope them taya angry

Everything just get as e be.
Sometimes, I go dey alone and start to dey laugh, dey smile... E go reach one point sote I go just sober con dey shake my head. Depression wann kill person. Loneliness bad walahi.

Omo sometimes e go do me like say I don almost get the solution to all of Nigeria problems. Before I blink, I don forget una problem and solution sef grin
The whole matter just get as e be
pls don't run mad,go and find work to engage your mind pls

1 Like

Re: I Am Sex Starved by Johnboom: 9:16pm On Sep 05, 2023
okoroemeka:
pls don't run mad,go and find work to engage your mind pls
Is this vegetables farmer expert ?

1 Like

Re: I Am Sex Starved by Davizee(m): 9:48pm On Sep 05, 2023
Sucre6:
Bro, drop your certificate and go out there and learn a skill, either soft skill or manual skill, engage your self positively and stop staying indoor, solution won't meet u there, the first place I worked after graduation I was paid 15k pure water factory grin

But I didn't mind because I knew what I am going for and I was focused , today, I earn a lot, have a federal job and a good business as side hustle, I also do soft skills too, infact I do anything legal for money, I can be a good handy man too 😂

The love of good life made me grow sense from teen and I haven't stop hustling up till now,

It's either you hustle now, and enjoy when you are old or you lazy around now and start hustling when u are suppose to be retired and enjoying life to the fullest with grandkids and love ones
Any suggestions on skills that pay?
Like you said both manual and soft
Re: I Am Sex Starved by talented321: 10:25pm On Sep 05, 2023
1Im likes....
Oboto700:
you guys don't have sense on this forum..so na leaves he go use pay to learn the skills? Mumu people
you always need a start up cash to start whatever you want to do.. Nothing is free, everybody talk from their experience sha...

1 Like

Re: I Am Sex Starved by talented321: 10:28pm On Sep 05, 2023
Matured reply...
Sucre6:


There is no need for the Insult, you don't go about insulting people u haven't seen or know in real life, if op is willing to learn a soft skill I could teach him for free of charge, because I have many soft skills I do as side hustle that generates me good income.

May the Lord heal your bitter heart.
Re: I Am Sex Starved by Tokskob2008: 5:34am On Sep 06, 2023
Oboto700:
you guys don't have sense on this forum..so na leaves he go use pay to learn the skills? Mumu people
Lol grin
Some will even say go and start farming like it's just that easy.

2 Likes

(1) (Reply)

'female' Wife And 'male' Husband? / She Wants To Borrow My Car / LIVE Interview - The HOT Seat With DX - Guest: LUPEY

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.