Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,307 members, 7,819,042 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 10:26 AM

Lefulefu Swag Pt2 - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Lefulefu Swag Pt2 (1970 Views)

J / Nigerian Girls Got Swag! We The Coolest Babes Ever! / My Friend Wan Turn Armed Robber Because Of His Girlfriend!(pt2) (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 5:41pm On Nov 15, 2011
tellwisdom:

This one wey dis gurls don knw sey u get car naw, OBOY U NO GO REST AGAIN OO grin grin
i don already pack the car for garage grin grin grin grin
Re: Lefulefu Swag Pt2 by debosky(m): 5:47pm On Nov 15, 2011
SMH. . . .anyways if na prayer I say amen for your sake. grin

Naija girls don show you pepper grin
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 5:50pm On Nov 15, 2011
i don already dodge their pepper.Na oyibo punny na im i dey do now oooooo.If i must do a naija babe na jus to chop clean mouth grin grin
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 5:55pm On Nov 15, 2011
OP you mean "LAMBOGHNINI" lapping 8 chicks? Ok that must be G650 version of LAMBOGHNINI.
Re: Lefulefu Swag Pt2 by tellwisdom: 5:56pm On Nov 15, 2011
Rehanality1001, u sell cars?? undecided undecided
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 6:00pm On Nov 15, 2011
tellwisdom:

Rehanality1001, u sell cars?? undecided undecided
Reality dey smuggle cars from Cotonou into nigeria.Na dat business he dey do for im lebanese oga grin grin grin grin grin.Wait make naija customs catch am first grin grin
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 6:05pm On Nov 15, 2011
REALITY101:

OP you mean "LAMBOGHNINI" lapping 8 chicks? Ok that must be G650 version of LAMBOGHNINI.
Guy abeg close your mouth.No be your papa i see yesterday wey lap six fat igbo women for the back of im old volkswagen beetle grin grin grin grin grin
Re: Lefulefu Swag Pt2 by 195(f): 6:16pm On Nov 15, 2011
Reality has indeed suffered
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 6:27pm On Nov 15, 2011
Honestly. .

Mr. Dreamer kindly leave my pops outta this.

And uhmm, I wonder who d Bleep you can even afford 1568 Benz when you spend 99% of your miserable life dreaming on NL.
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 6:31pm On Nov 15, 2011
*how
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 6:32pm On Nov 15, 2011
190_@:

Reality has indeed suffered
not to worry.the bobo dey get small thing for the smuggling business wey im dey do grin grin grin grin
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 6:35pm On Nov 15, 2011
REALITY101:

Honestly. .

Mr. Dreamer kindly leave my pops outta this.

And uhmm, I wonder who d bleep you can even afford 1568 Benz when you spend 99% of your miserable life dreaming on NL.
Abeg go siddon for one side jor grin grin grin grin grin.Better ppl dey talk u wey be agbero dey open im mouth sad
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 6:36pm On Nov 15, 2011
Hehehe @least I don't work for free. Plus I get the chance of driving em expensive cars ;p
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 6:38pm On Nov 15, 2011
And uhmm telllamedom, no I don't sell cars I sell only motors. Anu
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 6:40pm On Nov 15, 2011
REALITY101:

Hehehe @least I don't work for free. Plus I get the chance of driving em expensive cars ;p
u mean those cars wey u dey smuggle from cotonou into nigeria for ur lebanese boss? grin
chie!! laugh wan kill me grin grin grin grin.So when u dey drive all those smuggled cars from cotonou into nigeria u think say na flexing be that abi? grin
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 6:43pm On Nov 15, 2011
Mehn serious flexing. That's in real life its far from driving LAMBOGHNINI in d dream land u know?
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 6:48pm On Nov 15, 2011
REALITY101:

Mehn serious flexing. That's in real life its far from driving LAMBOGHNINI in d dream land u know?
ok nothing do u grin.pack all those lagos girls well oo wen u dey flex but make u no let your oga catch u ooo because the thing go kpafuka for u grin grin grin grin grin
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 6:53pm On Nov 15, 2011
lefulefu:

ok nothing do u grin.pack all those lagos girls well oo wen u dey flex but make u no let your oga catch u ooo because the thing go kpafuka for u grin grin grin grin grin

My boss got no problem as long as I get em own share of 2 chicks for him.

Fool
Re: Lefulefu Swag Pt2 by tellwisdom: 10:16pm On Nov 15, 2011
grin grin grin grin @telllamedom. bros, u funny oo grin
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Flashaldrin(m): 10:19pm On Nov 15, 2011
loggin in,,,,,,,,,,,

Re: Lefulefu Swag Pt2 by tellwisdom: 10:21pm On Nov 15, 2011
ok nothing do u grin .pack all those lagos girls well oo wen u dey flex but make u no let your oga catch u ooo because the thing go kpafuka for u grin grin grin grin grin

Leave that bros oo, e no easy to win VISA LOTTERY enter U.S oo undecided undecided
Re: Lefulefu Swag Pt2 by tellwisdom: 10:24pm On Nov 15, 2011
Shashaldrink, everything alright??
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Flashaldrin(m): 10:26pm On Nov 15, 2011
no sirrr! i need some word of wisdom this nite sad sad
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 10:27pm On Nov 15, 2011
Lmao. . He must be a lucky basstardd huh?

U wish
Re: Lefulefu Swag Pt2 by tellwisdom: 10:52pm On Nov 15, 2011
yes u re right wink wink
Re: Lefulefu Swag Pt2 by OneNaira6: 12:39am On Nov 16, 2011
swag my yansh wink
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 5:30pm On Nov 16, 2011
tellwisdom:

Leave that bros oo, e no easy to win VISA LOTTERY enter U.S oo undecided undecided
visa lottery ke grin grin grin grin grin
na mrs chima the mumu they hope on to carry am go US because chima promise am say if he gree marry hethen to move to the USA no go be problem for am grin
Re: Lefulefu Swag Pt2 by tellwisdom: 12:48am On Nov 17, 2011
grin grin grin chima ?? OROBO pkum pkum undecided undecided
Re: Lefulefu Swag Pt2 by iskoki(m): 1:33am On Nov 17, 2011
My friend, 3 years ago when you were being a hoe on Facebook, we begged you to consider tomorrow. You said , "leave me alone let me leave my life" and so we left you alone.
Now , E be like say serious relationship for develop with new person and you don't want to spoil it with your hand. You can't post picture or even Bible verse again because comments form your *past* fit start fire.
You see your life


embarassed lipsrsealed lipsrsealed
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 1:53pm On Nov 17, 2011
iskoki:

lefulef reply my email, i need to talk to you.

ehn na wetin be the problem?
u need money?
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 1:56pm On Nov 17, 2011
tellwisdom:

grin grin grin chima ?? OROBO pkum pkum undecided undecided
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

(1) (2) (Reply)

There Are 419s On This Thread. Beware! / World’s Worst And Best Lovers (men By Country) / Can You Marry An Illitrate Girl In This 21st Century

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.