Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,473 members, 7,836,870 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 01:50 PM

Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? - Romance (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? (3785 Views)

Why Are NL Guys Always Complaining Of Giving Girls Money? / Why Are Nl Guyz Afraid To Upload Their Pix? / Why Are NL Ladies Accused Of Flirting? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by born2boink(m): 12:22pm On Nov 06, 2011
Nairaland Babes wan chop Dollars,pounds, making NL Outsiders Maga, people like Odunnu are not let out cause she talked about it before ,we wey we dey Naija nothing for us, they are running after 190 and co.  

I remembered when 190 dey naija, NL girls no even sabbi am at all.Now him don dey obodo Oyibo, dem like am pass 2face
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by Spclst900: 12:26pm On Nov 06, 2011
freecocoa:

Help you get girls o,what are you thinking?
you nor follow as girl?
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by freecocoa(f): 12:29pm On Nov 06, 2011
Spclst900:

you nor follow as girl?
Nah I'm taken na,abi you ready to fight?
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by Spclst900: 12:35pm On Nov 06, 2011
^
fight ke? U want make i commit murder
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by freecocoa(f): 12:40pm On Nov 06, 2011
^
Ah abeg o,my husby no go gree just leave me for you like that na and me sef no know weda you capable.
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by Spclst900: 2:07pm On Nov 06, 2011
weda i capable! Such a strong word.
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by freecocoa(f): 2:11pm On Nov 06, 2011
The matter itself is pretty strong so.
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by Spclst900: 3:35pm On Nov 06, 2011
na him make na for only strong people like me
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by freecocoa(f): 3:39pm On Nov 06, 2011
Okay na,nothing do you then.
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by coogar: 3:43pm On Nov 06, 2011
tellwisdom:

[size=18pt]coogar hustles china fones in computer village. embarassed embarassed How long will you do that??  angry angry[/size]


it's better than you scavenging for food on refuse dumps, you homoerotic midget!
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by r231(m): 4:14pm On Nov 06, 2011
undecided undecided
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by silvertuke(m): 6:10pm On Nov 06, 2011
Freecocoa My Love, you are obviously different now. I know you fell for me, but I hope story nor to change someday ooo. Anyway I am not in Ajegunle.


One thing ladies should also know is that not every Nigerians that are living abroad are doing fine ooo. Hunger wan kill some, but them go just dey form say everything dey fine.
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by silvertuke(m): 6:13pm On Nov 06, 2011
@coogar where u for they see all those pics abi na video wen u dey put? he be like say u and those people don first stay.
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by silvertuke(m): 6:17pm On Nov 06, 2011
Some people go just dey, them go just like make people dey call them useless name, as somebody go say him na Born2Fuck? na Bleep u come live come Bleep? na wa ooooo
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by freecocoa(f): 6:38pm On Nov 06, 2011
silvertuke:

Freecocoa My Love, you are obviously different now. I know you fell for me, but I hope story nor to change someday ooo.

Story no go change as long as you remain the bronzetuke I fell for,na ME and YOU,kpararakpata me and you.
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by born2boink(m): 6:54pm On Nov 06, 2011
silvertuke:

Some people go just dey, them go just like make people dey call them useless name, as somebody go say him na Born2Fuck? na bleep u come live come bleep? na wa ooooo
Are you talking to me?

Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by annawhite(f): 7:00pm On Nov 06, 2011
silvertuke and freecocoa abeg make una go find one bush track for bush discuss una love affair,i wan land one guy for amelica!
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by annawhite(f): 7:09pm On Nov 06, 2011
i dey eye specialist but dat one neva leave esit eket before
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by silvertuke(m): 7:28pm On Nov 06, 2011
freecocoa:

Story no go change as long as you remain the bronzetuke I fell for,na ME and YOU,kpararakpata me and you.

Ok oo I believe you ooo.

born2fuck:

Are you talking to me?

Are you burn2fuck?

annawhite:

silvertuke and freecocoa abeg make una go find one bush track for bush discuss una love affair,i wan land one guy for amelica!

Abeg let me and My Love showcase our Love, na our time be dis. Ok so u na 1 of those girls wen dey fall in Love with Naija Guys wen dey Yakin? ok gud luck.
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by annawhite(f): 7:37pm On Nov 06, 2011
silvertuke na which kin bad belle be dis na?
Abeg park well no put sand 4 my garri! Lol!
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by born2boink(m): 7:56pm On Nov 06, 2011
silvertuke:

Are you burn2fuck?
Trouble sleep,Yanga dey wake wake,Silverfuck or sillyfanlocked,,,,Abeg no look for my trouble because NA MY FOOD BI DAT
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by annawhite(f): 8:04pm On Nov 06, 2011
born2fuck:

Trouble sleep,Yanga dey wake wake,Silverfuck or sillyfanlocked,,,,Abeg no look for my trouble because NA MY FOOD BI DAT
wetin u fit do BTW wch kin signature be dat? grin
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by silvertuke(m): 8:58pm On Nov 06, 2011
born2fuck:

Trouble sleep,Yanga dey wake wake,Silverfuck or sillyfanlocked,,,,Abeg no look for my trouble because NA MY FOOD BI DAT

Person go just dey, he go say na born2fuck him want be people dey call am, na wa ooo, and him dey see people dey answer better names like bronzetuke, silvertuke, born2live, born2survive,born2brich,born2bgreat. all these better names dey u nor choose am. u just come dcide say na born2fuck u wan dey answer. I sori 4 u.

annawhite:

silvertuke na which kin bad belle be dis na?
Abeg park well no put sand 4 my garri! Lol!

But I say gudluck na. abi na bad thing I talk?
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by Spclst900: 9:07pm On Nov 06, 2011
annawhite:

i dey eye specialist but dat one neva leave esit eket before


hehehe, i am dey here o. What have we been waitin for
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by Nobody: 9:08pm On Nov 06, 2011
yes
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by Nobody: 1:42am On Nov 07, 2011
na chop chop love all these homebased naija babes they exhibit to we bobos wey dey reside abroad grin
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by 195(f): 1:52am On Nov 07, 2011
born2fuck:

Nairaland Babes wan chop Dollars,pounds, making NL Outsiders Maga, people like Odunnu are not let out cause she talked about it before ,we wey we dey Naija nothing for us, they are running after 190 and co.  

I remembered when 190 dey naija, NL girls no even sabbi am at all.Now him don dey obodo Oyibo, dem like am pass 2face

[size=18pt]MY GOD grin grin[/size]
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by toyemz(f): 2:05am On Nov 07, 2011
@lefulefu




na chop chop love all these homebased naija babes they exhibit to we bobos wey dey reside abroad




In your dreams right?
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by Nobody: 2:16am On Nov 07, 2011
toyemz:

@lefulefu






In your dreams right?
Dem tell u say i dream like Martin Luther King? undecided
i dey yarn u the real thing and u dey talk about dreaming.Omo if i give u only 50 pounds swear say u no go open leg for me grin








Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by Nayah(f): 9:55am On Nov 07, 2011
Dear poster, geographical position doesn't conditionate any feelings, or else this is not love
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by Nobody: 10:12am On Nov 07, 2011
Nayah:

Dear poster, geographical position doesn't conditionate any feelings, or else this is not love
it is chop chop love cheesy
Re: Are Nl Babes Falling In Love With Only Nl Guys Living Outside Naija? by Nayah(f): 10:16am On Nov 07, 2011
^^lol

(1) (2) (3) (4) (Reply)

He Asked Me For... / It Is Very Obvious Now That Girls Hate Good Boys. / Handsome Dude: Jonaifame22 (kiss Kiss)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.