Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,937 members, 7,952,772 topics. Date: Wednesday, 18 September 2024 at 11:50 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) (3155 Views)
See How A 'Lepa' In Church Wants To Make Me Sin (viewer discretion) / Orobo Vs Lepa / Why Female Medical Doctors Too Dey Form For Guys (2) (3) (4)
My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by Nobody: 7:34pm On Dec 29, 2011 |
one of my pally wey we grow up together for village dey very unhappy right now.He dey complain about im babe being too lepa and he no jus dey enjoy her at all.This babe i go agree dey skinny sha and all her collar bones for shoulder dey show and even sef slimyem even fat pass this my pally babe.Her backyard dey very flat like plank of wood and accordin to wetin my pally tell me wen he dey do d00gy style wit her he no dey enjoy the thing becos her backs1de dey very hard like the bark of an iroko tree.he say wetin dey even vex am pass be say dis babe sabi chop no be small.she go jus finish all the soup for pot wey my pally go prepare and even at that she go jus level all the bounvita and milk provisions with a whole loaf of bread and yet he no dey see were the food dey go.he say he wan dump this babe but i don advise am say with enough yanshing for bedroom the thing fit fatten up im babe.accordin to wetin i read frm one medical text with enough yanshing a woman wey too lepa fit put on enough flesh and her yansh go big because the man sperm contain enough fatty acids .My pally no wan listen to me and im babe no even know wetin dey at stake.my fellow nairalanders nah wetin una feel say go be the best advice for my pally |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by iyatrustee(f): 8:15pm On Dec 29, 2011 |
i been dey tink say you don pai! |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by tellwisdom: 8:34pm On Dec 29, 2011 |
iyabrosee, let me touch ur buttocks pls |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by iyatrustee(f): 8:44pm On Dec 29, 2011 |
wetin you wan use touch am? ur hand or ur carrot size deak? |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by tellwisdom: 8:47pm On Dec 29, 2011 |
Make i touch am first with my hand to confirm hw soft it cld be. My deak go still go inside. ok? |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by Nobody: 8:59pm On Dec 29, 2011 |
Iyatrustie so e dey reach dat level abi? .Me wey buy rolex wristwatch 4 u na im u come dey wish my death? omo u really be ungreatful yeye girl Omo tellwisdom hw far nah |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by Princek12(m): 9:08pm On Dec 29, 2011 |
lefu ebe like say ya pally need big yansh kele wey holo thighs. no kind yanshing fit give dat kain lepa kele yansh oooo. a word is enough for d wise. |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by slimyem: 9:12pm On Dec 29, 2011 |
tsk tsk~~ |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by drnoel: 10:43pm On Dec 29, 2011 |
u sure say no be woke-nwayi in dey nyash |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by Nobody: 5:49pm On Dec 31, 2011 |
slimyem:slimyem yem wetin dey schele? u get anything for ur oga lefulefu? |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by Nobody: 6:31pm On Dec 31, 2011 |
lefulefu: |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by Nobody: 7:30pm On Dec 31, 2011 |
illitrate:bross how u dey enjoy all those arab girls for dubai? |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by tashanja(m): 9:54pm On Dec 31, 2011 |
Omo, why you de take style yab our lovely slimyem, wetin she do you now? Are you by any chance suggesting dat de girl and other girls like her dey skinny because dem no dey fucck enough, haba which kind logic be dis? Anyway sha, e be like say I fit help dis your pally, because me dey like lepa and sabi nack well well, so him fit borrow me de babe for say three months; and if what you read in dat medical book is correct, then by de time I go return am her nyash would have grown reach Rokitu's and Hot Tima's own combined, no wahala |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by seedord247(m): 9:59pm On Dec 31, 2011 |
lefulefu again. |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by mzdee(f): 12:41am On Jan 01, 2012 |
Dis poster no go kill me wit laughter |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by Nobody: 4:11am On Jan 01, 2012 |
tashanja:haba i no insult slimyem ooo Slimyem fat pass this my pally babe and dat one na the truth nah. U sef na to eat ur share and run na im u wan do abi? |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by tashanja(m): 1:04pm On Jan 01, 2012 |
^^^^Yes now, as in contribute my own share (chop and clean mouth) towards helping a brother in distress |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by Nobody: 6:48am On Jan 04, 2012 |
FOOLFOOL: wetin my pally tell me wen he dey do d00gy style wit her he no dey enjoy the thing becos her backs1de dey very hard like the bark of an iroko tree.he say wetin dey even vex am pass be say dis babe sabi chop no be small.she go jus finish all the soup for pot wey my pally go prepare and even at that she go jus level all the bounvita and milk provisions with a whole loaf of bread and yet he no dey see were the food dey go. lefulefu, seriously. cremate yourself jor! you this fo0L. |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by kaysy(m): 7:48am On Jan 04, 2012 |
@OP shae this thing na u abi ur pally e dey happen to? |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by pendo89(f): 8:09am On Jan 04, 2012 |
you know lef,even though u sound silly at times ur really funny the way you tell. You make me laugh even though I fail to comment. |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by bigprick(m): 8:47am On Jan 04, 2012 |
lefool, you neva still change? |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by Goldieluks: 10:09am On Jan 04, 2012 |
I wonder how some people who claim not to come from Nigeria, still manages to understand the OP's pidgin language. |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by iyatrustee(f): 10:38am On Jan 04, 2012 |
people like me innit? i am learning hard and fast! |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by richy5(m): 11:44am On Jan 04, 2012 |
lmao |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by bigprick(m): 3:37pm On Jan 04, 2012 |
Goldieluks:well, one might not be from a country, but might have lived in it at some point in time, so they can understand d language. |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by Flygeriana(m): 5:05pm On Jan 04, 2012 |
Whatever. |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by pendo89(f): 6:08pm On Jan 04, 2012 |
bigprick: Not really. I ever knew this pignin thing till I joined Nl and it sounds much funnier than normal english. Even though its difficult to understand everything,one can pick 4 english words in a sentence and understand what op is trying to pass across. Thats how I do it.But i cant comment unless i fully understand. |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by SAFO(m): 8:54pm On Jan 04, 2012 |
It's not that hard to pick up pidgin but this Lefu don dey surpassed dat. Nah ostrich im dey speak. You know say dis Bobo stay for village. E neva see a day in UK lie lie. Lefu go n fetch me my slippers u dis houseboy. |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by Nobody: 9:58pm On Jan 04, 2012 |
Yawns. . . Same old Nonsense! |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by Beync(f): 11:03pm On Jan 04, 2012 |
Lefu make i ask u, your pally well at all? how person go dey work en nogo see result e mean say hin instrument no de function him still dey carry am de waka. onyeiberibe |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by Nobody: 9:43pm On Jan 05, 2012 |
sexkillz:omo how the christmas and new year? hope u no finish all the goat meat and turkey meat for pot ooooooo? hope say u remain small for chinedu and azuka ur little cousins and even the dog wey una dey tie for chain wey get ribs all over im body wey una name bingo |
Re: My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) by Nobody: 10:03pm On Jan 05, 2012 |
beync my pally dey hammar the babe well so nthin wrong wit im.the issue be say the babe no gree fat |
Pix Of My Wife Ex Hidden / Inconvinient Truth About The Female Psychè... MUST READ !!!!! / Relationship: Mistakes you don't want your kids to repeat
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |