Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,804 members, 7,844,609 topics. Date: Thursday, 30 May 2024 at 01:20 AM

Where Are The Beautiful Girls On Nl - Romance (7) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Where Are The Beautiful Girls On Nl (24388 Views)

10 Rules Guys Must Adhere To When Chatting With Girls On Social Networks / Top 10 States In Nigeria With The Most Beautiful Girls / The Things That Turn Girls On (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (17) (Reply) (Go Down)

Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by Killz3(m): 10:42am On Feb 04, 2012
Ch@nges:

@hotie tima. Must you include food in your post?? Just go straight to the point & tell us u've not eaten. Atleast we've got mamas here to breäst feed you.

@badosky, u see wetin ur fellow gurls de tel me? Jux because i got ur polaroid for you?? Ok o. Still smiling

.i'm missing goldieluks already sad
Hmm! Small pikin wey no dey hear word. . . Smh!
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by Killz3(m): 10:44am On Feb 04, 2012
Idowuogbo:

Sarcasm @ its finest,talk tru and shame d Lucifer ojere ur analysis has bullshitology written all over.If u near me ehnnnnn angry

*Badosky does her martial arts scorpion postion*

Oya come face adoyuken na grin
Jokes apart, Hotie fine! Serious! smiley
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by Beync(f): 10:44am On Feb 04, 2012
Present!!
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by Nobody: 10:45am On Feb 04, 2012
~Killz~:

Hotie tima too is fine. . . smiley
Ehn, but all this your essay no tap o. . . Ok, fine, hot, sweet looking, "take me home to mama" hotie tima. Can you move a little pls? Your yansh is blocking our internet waves tongue tongue


LWKMD @ Bold, u mean say she get shiet yansh?  grin
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by HotieTima(f): 10:46am On Feb 04, 2012
odiaero:

^^ I Tell ya, she is damn hungry lol grin
You can put Lufulufu to shame with ur stupidity.

Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by Idowuogbo(f): 10:48am On Feb 04, 2012
Ch@nges:

@badosky, u see wetin ur fellow gurls de tel me? Jux because i got ur polaroid for you?? Ok o. Still smiling
Oh boi tell me which fellow gal yab u,direct me make I cancel dem comot for NL angry

U no am ur niggie,with me by ur side u unbeatable and untouchleme grin

~Killz~:

Jokes apart, Hotie fine! Serious! smiley

Jokes assembled,I rada analyze Roki dats Fine! Serious! But neida am I calling Tima ugly.Oya come make we kick box joor,I wan test my leg flip cheesy
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by Killz3(m): 10:48am On Feb 04, 2012
odiaero:

LWKMD @ Bold, u mean say she get shiet yansh?  grin
No! It can cause some rifts in the atmospheric condition of the internet. Some ladies go dey recieve error message if dem wan upload their own pisure!
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by Beync(f): 10:48am On Feb 04, 2012
Btw, this is a retaliation thread frm these dormitory school boys posing like goal keepers for pinsure
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by Nobody: 10:54am On Feb 04, 2012
Hotie Tima:

You can put Lufulufu to shame with ur stupidity.

Who have time for somebody that even ugly cant compete with her for the queen of wowo, see ur yansh like spider yansh with unimaginable shiet grin
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by Nobody: 10:55am On Feb 04, 2012
~Killz~:

No! It can cause some rifts in the atmospheric condition of the internet. Some ladies go dey recieve error message if dem wan upload their own pisure!

grin grin grin grin grin
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by ismaeel86(m): 10:57am On Feb 04, 2012
abeg, no fine babe for NL all fine babes shud b busy with their boyfriends not wasting cyberspace on NL.
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by Chnges(m): 10:57am On Feb 04, 2012
Idowuogbo:

Okay I actually jus checked ur pic,oh boi u wan choke ursef all in d name of wearing aluminium and dat ur earing u sef dey do Yoh Yoh!! Inside heat ur ear go melt if na pangolo u put for ear o,abi na real swaroski? grin grin grin
hahaha nawa 4 u o ooo_ anyways, i no need further compliments. The ones wey i don get it's ok for me
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by Idowuogbo(f): 11:00am On Feb 04, 2012
ismaeel86:

abeg, no fine babe for NL all fine babes shud b busy with their boyfriends not wasting cyberspace on NL.
If I catch u ama fawkkk u uppp,y d hell dint u surface d oda day angry angry angry
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by Chnges(m): 11:03am On Feb 04, 2012
Idowuogbo:

Oh boi tell me which fellow gal yab u,direct me make I cancel dem comot for NL angry

U no am ur niggie,with me by ur side u unbeatable and untouchleme grin

Jokes assembled,I rada analyze Roki dats Fine! Serious! But neida am I calling Tima ugly.Oya come make we kick box joor,I wan test my leg flip cheesy

i don vex, i no need protection again *not smiling at all*
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by ismaeel86(m): 11:04am On Feb 04, 2012
Idowuogbo:

If I catch u ama fawkkk u uppp,y d hell dint u surface d oda day angry angry angry

No mind me, i was pissed cos arsenal drew wit bolton that day, i was not in d best mood. ma binu
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by HotieTima(f): 11:06am On Feb 04, 2012
odiaero:

Who have time for somebody that even ugly cant compete with her for the queen of wowo, see ur yansh like spider yansh with unimaginable shiet grin
If you must insult someone, atleast be honest.

grin  grin  grin  grin  grin  grin  grin  grin Judging by ur profile pic, you must be a computer guru. When u don't have enough time to see the real world, how would u know what is beautiful? grin  grin  grin  grin  grin

If u called me beautiful even (I'd be scared no jk) Cuz u people are only used to seeing ugly things. Since when do you know what is beauty?
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by Chnges(m): 11:09am On Feb 04, 2012
@killz. Na me be d small pikin abi? Hehehe anyway, i no go beef anybody from my side again,
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by Nobody: 11:10am On Feb 04, 2012
Hotie Tima:

If you must insult someone, atleast be honest.

grin  grin  grin  grin  grin  grin  grin  grin Judging by ur profile pic, you must be a computer guru. When u don't have enough time to see the real world, how would u know what is beautiful? grin  grin  grin  grin  grin

If u called me beautiful even (I'd be scared no jk) Cuz u people are only used to seeing ugly things. Since when do you know what is beauty?

Please House, look @ profile and advise her, lwkmd, enough of willy willy pics on nairaland  grin
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by Mynd44: 11:14am On Feb 04, 2012
This is fun
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by annawhite(f): 11:15am On Feb 04, 2012
no vex no mind me and idowu. . . Ok  u no resemble secretary for NURTW ,u resemble president NURTW

@IDOWU
SIS aw U DEY NA?
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by Idowuogbo(f): 11:21am On Feb 04, 2012
ismaeel86:

No mind me, i was pissed cos arsenal drew wit bolton that day, i was not in d best mood. ma binu
Hahaahaahahha u lucky u no show oo,chei d warriors wey dey wish arsenal bad for yab u tireeeeee grin grin

Ch@nges:

i don vex, i no need protection again *not smiling at all*
Fin yen le joor,come make we soyoyo u cant vex for moi wen u no swallow toad,adjust biko abi u no want d jarule bling bling I wan order u grin

odiaero:

Please House, look @ profile and advise her, lwkmd, enough of willy willy pics on nairaland  grin
Emmh nairalanders have done such in d past and it ended badly,pls SOS us on dis today. cheesy

@ANNA
My wifeyyyyyyyyy *she jumps on her*

Kai see as u set upon d load u carry bless earth,mama mia u b d real kokolet wey we suppose Hannahlyse grin grin
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by Nobody: 11:23am On Feb 04, 2012
Idowuogbo:


Emmh nairalanders have done such in d past and it ended badly,pls SOS us on dis today. cheesy


LWKMD grin
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by HotieTima(f): 11:31am On Feb 04, 2012
Idowuogbo:

Hahaahaahahha u lucky u no show oo,chei d warriors wey dey wish arsenal bad for yab u tireeeeee grin grin
Fin yen le joor,come make we soyoyo u cant vex for moi wen u no swallow toad,adjust biko abi u no want d jarule bling bling I wan order u grin
Emmh nairalanders have done such in d past and it ended badly,pls SOS us on dis today. cheesy

@ANNA
My wifeyyyyyyyyy *she jumps on her*

Kai see as u set upon d load u carry bless earth,mama mia u b d real kokolet wey we suppose Hannahlyse grin grin
And this coming from someone with a pair of two fugly eyes on her profile. grin grin grin You have done the best thing by not uploading ur full pic.


grin grin grin grin grin grin Stop hating on what u can never be hunni. I can see u have quit hating on roki. grin grin Weren't u the number one hater in the hah thread?

Did you just realized that she don't give a sh it? You lots waste a lot of time I must say.


Is 2012 already, get a life before it gets u.
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by Nobody: 11:36am On Feb 04, 2012
Hotie Tima:

And this coming from someone with a pair of two fugly eyes on her profile.  grin  grin  grin You have done the best thing by not uploading ur full pic.


grin  grin  grin  grin  grin grin Stop hating on what u can never be hunni. I can see u have quit hating on roki. grin grin Weren't u the number one hater in the hah thread?

Did you just realized that she don't give a sh  it? You lots waste a lot of time I must say.


Is 2012 already, get a life before it gets u.


Hotie Tima:

And this coming from someone with a pair of two fugly eyes on her profilegrin  grin  grin You have done the best thing by not uploading ur full pic.


grin  grin  grin  grin  grin grin Stop hating on what u can never be hunni. I can see u have quit hating on roki. grin grin Weren't u the number one hater in the hah thread
?

Did you just realized that she don't give a sh  it? You lots waste a lot of time I must say.


Is 2012 already, get a life before it gets u.



How can u say someone have fugly eye, and who is she hating on?  shocked shocked shocked shocked
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by Chnges(m): 11:38am On Feb 04, 2012
annawhite:

no vex no mind me and idowu. . . Ok  u no resemble secretary for NURTW ,u resemble president NURTW

@IDOWU
SIS aw U DEY NA?
babe na so u lyk me reach?? Even when i no de tok 2 u, u go de waste Kb for my head. Anyway sha, me go lyk u too if u de pay wella grin
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by Tosinville(m): 11:44am On Feb 04, 2012
sincerely, no beautiful girl on nl, no one with her real picture in her profile some even use foreign celebrity pic to confuse those that barely listen to foreign entertainment.
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by Idowuogbo(f): 11:45am On Feb 04, 2012
Hotie Tima:

And this coming from someone with a pair of two fugly eyes on her profile.  grin  grin  grin You have done the best thing by not uploading ur full pic.


grin  grin  grin  grin  grin grin Stop hating on what u can never be hunni. I can see u have quit hating on roki. grin grin Weren't u the number one hater in the hah thread?

Did you just realized that she don't give a sh  it? You lots waste a lot of time I must say.


Is 2012 already, get a life before it gets u.

Ohh goodness *she sings* oh happy dayyyyy o happy day wen Jesus was,wen Jesus was he cleared all d ugly tins away oh happy day.

Only ugly gals like u scream,I actually was telling Odi not to turn d thread into an analysis state jus bcus of one tower height black baboon,but I see u read my post wrong ritee!!! I go entertain ur matter today,my eyes alone done over take d whole of ur claimed beauty.I don't really brag about my looks cus to me its left to d viewers but something is for sure Badosky aint ugly dats certified.Unto rokis case I have neva hated on her,in d hah thread I only agreed wiv pips dat called her yansh average,cus if she see my correct yansh she will defo queue for bum enlargement.So were okrika bend down and select underwear/charity shopper like u got info about hating am yet to no ,madam accept d only tin wey dey carry dat ur chucky look face na d multicoloured wigs u wear.Pls SOS we nairalanders today and accept u swaggerless onitsha fowlll msteeeewww!!!! grin
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by Goldieluks: 11:49am On Feb 04, 2012
Chnages I would snog you if possible ,but be like say you dey take cannabis sometimes, undecided


Make una contribute money if una really wanna see the Goldie angel! Or just forget it y'all!
shocked
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by coogar: 11:50am On Feb 04, 2012
Goldieluks:

Chnages I would snog you if possible ,but be like say you dey take cannabis sometimes, undecided


Make una contribute money if una really wanna see the Goldie angel! Or just forget it y'all!
shocked

goldie, you know i am your biggest fan here. . . .
i wanna see your golden locks. wink
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by Chnges(m): 11:51am On Feb 04, 2012
Idowuogbo:
Fin yen le joor,come make we soyoyo u cant vex for moi wen u no swallow toad,adjust biko abi u no want d jarule bling bling I wan order u grin
badosky, i no lyk u again. Na hottie tima i lyk, that her position dey kill mai tini. Gone r the days i wear bling bling. If u wan order something, order things lyk uranium stone, pluto ice, mtchee i go fit manage diamond sha.
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by Goldieluks: 11:54am On Feb 04, 2012
coogar:

goldie, you know i am your biggest fan here. . . .
i wanna see your golden locks. wink



Come Coogar I don't need your sweet talks,just do as I've stated. cheesy shocked
Re: Where Are The Beautiful Girls On Nl by Tosinville(m): 11:56am On Feb 04, 2012
www.Wowology.com/NL/php

^^Site to mingle with every NL girls cos they're all unattractive & to put their pic on their profile na sin.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (17) (Reply)

Miss Sahhara: Being Born In A Country Hostile To Gays & Transgender Makes Me Sad / Guys, Are These Zodiac Interpretations About Dick's Size Correct? / 9 Words Used By Women

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 52
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.