Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,398 members, 7,861,116 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 12:59 AM

How To Detect A Naija Babe Dat Will Make A Potential Bad Wife In One Second - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / How To Detect A Naija Babe Dat Will Make A Potential Bad Wife In One Second (1181 Views)

Signs Of A Potential Wife-Beater / Signs Of A Potential Husband-beater / Signs Of A Potential Wife-Beater (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

How To Detect A Naija Babe Dat Will Make A Potential Bad Wife In One Second by Nobody: 5:30pm On May 06, 2012
1:a babe wey no sabi cook
2:a babe wey too dey argue
3:a babe wey like too much expensive things
4:if the babe na artificial babe then u suppose know say she no go make better wife.when i say artificial i mean those babes wey dey wear expensive brazilian wigs,fake eye lashes,fake nails,padded bra etc.
5:a babe wey no dey ever agree say she dey in the wrong
6:a babe wey dey beat her boyfriend
7:a babe wey too dey tear eye for material things
8:a babe wey dey depend on her boyfriend for everything
hope say this go helep una wey dey hunt for wife in this year.take dis my journal seriously oooo grin
Re: How To Detect A Naija Babe Dat Will Make A Potential Bad Wife In One Second by OK2NV3: 5:31pm On May 06, 2012
It seems you are shopping for a slave and not a wife.

1 Like

Re: How To Detect A Naija Babe Dat Will Make A Potential Bad Wife In One Second by edlion57(m): 5:44pm On May 06, 2012
and who go marry does ones u called bad babe
Re: How To Detect A Naija Babe Dat Will Make A Potential Bad Wife In One Second by Nobody: 5:47pm On May 06, 2012
edlion57: and who go marry does ones u called bad babe
na for u to detect a babe wey bad by these characteristics wey she exhibit so make u avoid her cheesy
kapish?

(1) (Reply)

Woman Chooses 550 Cats Over Her Husband / Getting It Right! / What Does She Meant By That?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.