Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,985 members, 7,817,902 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 10:26 PM

Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) - Dating And Meet-up Zone (8) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) (37646 Views)

Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) / Dave2's Mahjong Parlour with his Buddies! / The Beer Parlour (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (30) (Reply) (Go Down)

Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 11:13pm On Jun 21, 2012
Idowuogbo, abi you go help me here? Conji don almost kill me oh!
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Goldieluks: 11:13pm On Jun 21, 2012
acidtalk:


The ashewo level tire me too oh!
All these babes just dey shy dem think say we be those kiss and tell guys.

Shymmex wey promise to bring full truck load of ashie sef we no see am again.

But come oh! This goldie babe no go bad to carry go oh! But I hear say na dollars she dey collect and me no get that kin money here.


abeg abeg i be old mama, na beer erm no eva water,no erm white wine i come drink here.
i no come here come find man. Put me down...
angry angry
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 11:19pm On Jun 21, 2012
Goldieluks:


abeg abeg i be old mama, na beer erm no eva water,no erm white wine i come drink here.
i no come here come find man. Put me down...
angry angry

Na even old mama dey scatter my head pass.
I dey avoid all those recharge card babes wey their brain still dey grow.

Na ontop your body I must die put tonight. If na one trailer load of white wine I promise to give you this night.

You fit drinl barbeach dry? 'Cus na that kin level of white wine I wan provide for you now now.

Make we go corner go talk better, all these drunkards don dey eavesdrop already.
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Goldieluks: 11:22pm On Jun 21, 2012
acidtalk:

Na even old mama dey scatter my head pass.
I dey avoid all those recharge card babes wey their brain still dey grow.

Na ontop your body I must die put tonight. If na one trailer load of white wine I promise to give you this night.

You fit drinl barbeach dry? 'Cus na that kin level of white wine I wan provide for you now now.

Make we go corner go talk better, all these drunkards don dey eavesdrop already.



abeg abeg i be young mama, allow me drink my eva water in peace na.
no dey hold my hand like that, you dey embarrass me.
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by ProfAmu(m): 11:29pm On Jun 21, 2012
acidtalk:

Na even old mama dey scatter my head pass.
I dey avoid all those recharge card babes wey their brain still dey grow.

Na ontop your body I must die put tonight. If na one trailer load of white wine I promise to give you this night.

You fit drinl barbeach dry? 'Cus na that kin level of white wine I wan provide for you now now.

Make we go corner go talk better, all these drunkards don dey eavesdrop already.

Dude I dey quick vex oh, grin babe whn I don dey razzle since, buy gordons spark plus ise ewu join. U come dey eye. *calls out to Goldie, with my thick igbo accent* nne kedu ife aga ewetere gi. (Nne wetin them go bring for u) grin cheesy
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by 195(f): 11:33pm On Jun 21, 2012
[size=18pt]are condoms sold in this room please undecided[/size]
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 11:34pm On Jun 21, 2012
Goldieluks:



abeg abeg i be young mama, allow me drink my eva water in peace na.
no dey hold my hand like that, you dey embarrass me.


Your hand soft well well oh!
Make I press your bakassi small to know if he dey soft like your hand.

Abeg come corner, make I suck small on this lovely looking arsenal.


Abeg make person call Fashola Fire fighters on standby oh!

'Cus the way wey this my body don dey hot because of this goldie, e fit go explode catch fire for here oh!
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 11:38pm On Jun 21, 2012
Prof Amu:

Dude I dey quick vex oh, grin babe whn I don dey razzle since, buy gordons spark plus ise ewu join. U come dey eye. *calls out to Goldie, with my thick igbo accent* nne kedu ife aga ewetere gi. (Nne wetin them go bring for u) grin cheesy

tah! Gereway there!!!
Haven't you heard that it is not who danceth with who that matters, but what matters most is who taketh who home.

He don tey wey I chook person bottle oh so stay clear if not, na here blood bank go bring tanker come take blood after I use bottle baptize you.
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 11:40pm On Jun 21, 2012
190_@:
[size=18pt]are condoms sold in this room please undecided[/size]

Cross road you go see one chemist go ask am if he get.

I for give you the one wey dey my pocket for me sef wan use am.
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 11:40pm On Jun 21, 2012
190_@:
[size=18pt]are condoms sold in this room please undecided[/size]

Cross road you go see one chemist go ask am if he get.

I for give you the one wey dey my pocket but me sef wan use am.
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 11:46pm On Jun 21, 2012
Abeg, who be moderator for this bar? Man pikin wan high. . .
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 11:52pm On Jun 21, 2012
sexkillz: Abeg, who be moderator for this bar? Man pikin wan high. . .

One drop you no go see this night unless if you go arrange those pekus come.

We hear say na you dey control their visa. Pack two wey get heavy every every. Then and only day I go use shayo scatter your head.
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 11:56pm On Jun 21, 2012
acidtalk:

One drop you no go see this night unless if you go arrange those pekus come.

We hear say na you dey control their visa. Pack two wey get heavy every every. Then and only day I go use shayo scatter your head.
Na who dey lie on top my head na? sad
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by 195(f): 12:00am On Jun 22, 2012
Can i tell you guys my sex tale today

how i ate a clean well shaved wet and juicy puceee cheesy cheesy
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Chimezie199(f): 12:04am On Jun 22, 2012
Wetin dey happen for this end sef?
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by ProfAmu(m): 12:08am On Jun 22, 2012
acidtalk:

tah! Gereway there!!!
Haven't you heard that it is not who danceth with who that matters, but what matters most is who taketh who home.

He don tey wey I chook person bottle oh so stay clear if not, na here blood bank go bring tanker come take blood after I use bottle baptize you.


U don use talk talk pursue her,come make her go home earlier.I no see her here again o. But bros no vex, I wan ask u something. Shebi u no get mouth ordor, wey make her run comot urside as she bn sidon near u b4.. grin
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 7:02am On Jun 22, 2012
Prof Amu:

U don use talk talk pursue her,come make her go home earlier.I no see her here again o. But bros no vex, I wan ask u something. Shebi u no get mouth ordor, wey make her run comot urside as she bn sidon near u b4.. grin

Mumu, I give her key to my yard she go arrange bed for both of us. Why I dey tell you sef?
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 7:04am On Jun 22, 2012
190_@:
Can i tell you guys my sex tale today

how i ate a clean well shaved wet and juicy puceee cheesy cheesy

Crack head yahn us with all abeg.

You be ode boy oh. No wonder your head big well well. Shebi you be typical Edo boy (omo Bendel) why you come wan for like say you no sabi speak english.
Thunder go fire your yahnsh for forming.
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by 195(f): 7:06am On Jun 22, 2012
acidtalk:

Crack head yahn us with all abeg.

You be ode boy oh. No wonder your head big well well. Shebi you be typical Edo boy (omo Bendel) why you come wan for like say you no sabi speak english.
Thunder go fire your yahnsh for forming.

im not edo undecided
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 7:20am On Jun 22, 2012
190_@:


im not edo undecided

Na lie go kill you.
If I pour alomo for your face, waka joh!

Na me surpose dey even form because my region no dey speak pigin. You come hear come dey form butty.

Why you no enter Sheraton or Protea Hotel?
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Sijo01(f): 8:30am On Jun 22, 2012
Den dey sell coffee 4dis bar
Cold too much 4my locatn o.
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 8:45am On Jun 22, 2012
Sijo01: Den dey sell coffee 4dis bar
Cold too much 4my locatn o.

Coffee keh?
Here resenble Sweet Sensation for your eye?

Abeg take two shots of ogogoro the cold go vamus one time.
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by ayusbobs(m): 9:05am On Jun 22, 2012
Tgif! I beg gv me jedi and opa-eyin mk i dey flex b4 i commot go jumat.
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Sijo01(f): 9:22am On Jun 22, 2012
acidtalk:

Coffee keh?
Here resenble Sweet Sensation for your eye?

Abeg take two shots of ogogoro the cold go vamus one time.

ogogoro na eveni tins na. Abi u wnt mk i begin ring bottle 4pipo head if i shine ogogoro dis morni.
Jst arrange coffee 4me na 4a start
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by 195(f): 9:38am On Jun 22, 2012
please fellas

I ate a gurls choochie dont know if i'll die embarassed embarassed
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 10:06am On Jun 22, 2012
ayusbobs: Tgif! I beg gv me jedi and opa-eyin mk i dey flex b4 i commot go jumat.

Na for 3rd mainland brisge you wan go observe you own jummah?

No sha go slap your imam. You full chill till after your jumah before you dirty eye.
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 10:08am On Jun 22, 2012
Sijo01:

ogogoro na eveni tins na. Abi u wnt mk i begin ring bottle 4pipo head if i shine ogogoro dis morni.
Jst arrange coffee 4me na 4a start

No lele. But I go help you mix small alomo with the coffee oh! If you no want am that way, then cross road go guy am for Mechai kiosk.
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by millinmax2(m): 10:09am On Jun 22, 2012
Goldieluks:


millipede wetin consign fowl and beret? angry

Ibeeeere.....
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 10:10am On Jun 22, 2012
190_@:
please fellas

I ate a gurls choochie dont know if i'll die embarassed embarassed

God don distine say na wetin go finally kpai you so you are living according to your destiny.

Just go write your will.
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by millinmax2(m): 10:13am On Jun 22, 2012
acidtalk:

Coffee keh?
Here resenble Sweet Sensation for your eye?

Abeg take two shots of ogogoro the cold go vamus one time.

I tire of when u reach here day ask for coffee....I beg bar man gimme 2 shot of ogogoro mk i take am sempe as rain don de fall again 4 we Doormot dis morning....Ikinrin de wait me for house o o cool cool cool!
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by millinmax2(m): 10:14am On Jun 22, 2012
ayusbobs: Tgif! I beg gv me jedi and opa-eyin mk i dey flex b4 i commot go jumat.

Na so Ay,,,U no ask for man power ? grin grin
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by millinmax2(m): 10:23am On Jun 22, 2012
190_@:
please fellas

I ate a gurls choochie dont know if i'll die embarassed embarassed


How choochie sef de taste ? ..My own ikinrin sef de beg me make i come do the same things and me de fear o o sad sadshe say if man no chop am i no go enter the place..Advice me on wetin man go do now as conji wan scatter my brain o o ! cry cry cry cry

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (30) (Reply)

I Need A Rich Sugar Mummy Who Can Take Care Of Me Financially / For Those In Need Of Sugar Mummy In Abuja / I Need A Sugar Mummy

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 48
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.