Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,518 members, 7,836,975 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 03:14 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Where Is Naja Haje Sef? (3401 Views)
Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person / Who Is This Naija Boy Sef? / Diz Abuja Girls Sef (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 8:44pm On May 31, 2008 |
lol |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 8:50pm On May 31, 2008 |
@nana, wetin be lol?, u no get sumtin to yan? |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 9:02pm On May 31, 2008 |
heheh,i no get anything to say |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 9:05pm On May 31, 2008 |
@nana, dis one wey u turn up today, wen next u go show again? |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 9:09pm On May 31, 2008 |
i no know o |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 9:11pm On May 31, 2008 |
@NANA, wetin u dey do wey make u no dey come online most times? |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 9:17pm On May 31, 2008 |
nuffin much. , am always online but i no dey really visit NL |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 9:19pm On May 31, 2008 |
nana, were u dey visit ? u know sey i be your faithful fan na |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 9:22pm On May 31, 2008 |
lol. . fb and naijapals. . .but most of the time,na movie i dey watch online |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 9:26pm On May 31, 2008 |
@nana flash me i will call u ok, 07038242419, u can do dat right now k. |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 9:28pm On May 31, 2008 |
lol. . .i'll see what i can do |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 9:29pm On May 31, 2008 |
@nana, i dey expect. right now right here |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 9:31pm On May 31, 2008 |
lol. . .go to yahoo |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by ztyle(m): 10:12pm On May 31, 2008 |
Nana - i be wan ask u sef, say where Sister Naja Haje Dey? |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Opelope(m): 11:24pm On Jun 03, 2008 |
Ah ah, this nana gal self. I enjoy ur picture oh. but e come be like say u too like attention. na from which side of naija u originate? |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Opelope(m): 11:25pm On Jun 03, 2008 |
Ah ah, this nana gal self. I enjoy ur picture oh. but e come be like say u too like attention. na from which side of naija u originate? |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by esvaramp(m): 11:52am On Jun 04, 2008 |
hai ok to |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by tkb417(m): 1:51pm On Jun 04, 2008 |
Naja is fine. shes not been banned. why will someone ban naja? she doesnt yab like erm erm. . .she knows herself @Nana i wont say anything. who be 50cent? |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 6:13pm On Jun 04, 2008 |
Opelope,take style take ur time o Tkb,u know na. . 50 abi 9cent is just a pal. . . Buzz me on yahoo when u get this msg |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Opelope(m): 6:30pm On Jun 04, 2008 |
Nana, which time u wan make i take? Abi u want make i show u as we dey dance yahoozee for ma joint? yahoo e e yahoo zo zo, |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 6:38pm On Jun 04, 2008 |
hehehe. . go and sit dowm somewhere jare. . .The way i sabi dance am don do |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Opelope(m): 6:50pm On Jun 04, 2008 |
Ok nana. where did the name 'nana' come from? is it actually ur name or just for nairaland? |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by buzyDiva(f): 6:52pm On Jun 04, 2008 |
hmmmmmmmm . , ok o |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 6:56pm On Jun 04, 2008 |
lol. . .my name is Nana |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Opelope(m): 7:03pm On Jun 04, 2008 |
ok then. does it have a meaning? sounds like wat babies say as their first few words. Nna na, LOL |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 7:12pm On Jun 04, 2008 |
Taa! Am half ghanaian,half Nigerian |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Opelope(m): 7:12pm On Jun 04, 2008 |
Are u lieing? half n half but u stay in Naija. why is that? and so wat does 'nana' mean? |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 7:28pm On Jun 04, 2008 |
Dude! Leave me alone. . .ok. . . Am a 9ja gal to da core. . .Nana is my NL name. |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Nobody: 7:29pm On Jun 04, 2008 |
come so na my thread una dey use play love abi |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 7:30pm On Jun 04, 2008 |
Madam Jenny,Good Evening Ma. . . No mind that opelope of a child jare. . . |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Opelope(m): 7:32pm On Jun 04, 2008 |
Jennykadry, ma binu jo. Nana, i'm sorry but it's just that i like the name and would have liked to know more bout it. I hope say u no vex. How is the weather in naija tho? Over here in Atlanta UK, it is real warm. |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by doyin13(m): 7:33pm On Jun 04, 2008 |
jennykadry: Jenny baby. . . .You knw say since that time wey I see your picshur your face jus be like the spice for my rice. Opelope: Guy, abeg which county for UK this Atlanta dey |
It's Hard Being A Hot Guy / Guys Can U Use This Restroom *pics* Be Sincere!! / Nairaland Romance Section Hall Of Fame 2014
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |