Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,567 members, 7,837,161 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 06:05 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Where Is Naja Haje Sef? (3402 Views)
Guys And This Virginity Issue Sef Dey Confuse Person / Who Is This Naija Boy Sef? / Diz Abuja Girls Sef (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Re: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 7:22pm On May 31, 2008 |
@nana, , if i tell u say i no miss u na lie o , were u dey demostrate dat yahoozee from? abi na 4 dance hall u take dat picture ni? |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 7:24pm On May 31, 2008 |
hehehe. . .cool. . .10x for missing me. Na my house i dey |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 7:26pm On May 31, 2008 |
@i get bash next month for umbrelass oregun ikeja, let me know if u fit make am u hear? |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Nobody: 7:27pm On May 31, 2008 |
@nana welcome back from wherever you dey ooo |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 7:29pm On May 31, 2008 |
@ib, why u dey interupt? |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Nobody: 7:33pm On May 31, 2008 |
interupt wetin? i was just welcoming my friend, oya continue |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 7:34pm On May 31, 2008 |
@ib, abi u take paraga b4 jumping in?, |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 7:41pm On May 31, 2008 |
lol. .9cent,i wont be around. . .10x for the iv hun Ib,10x o |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 7:43pm On May 31, 2008 |
@nana, which one be 10x?, na dat lingual dey reign now? |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Nobody: 7:44pm On May 31, 2008 |
@9cent paraga @nana no probz |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 7:46pm On May 31, 2008 |
@ib, |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Nobody: 7:49pm On May 31, 2008 |
@9cent na u sabi, paraga ko |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 7:54pm On May 31, 2008 |
lol,u no know? |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 8:08pm On May 31, 2008 |
@nana, which part of dis world u dey all dis whiles sef? |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 8:10pm On May 31, 2008 |
lol,i dey where u put me |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 8:11pm On May 31, 2008 |
@nana,, oh , u mean 4 my room? no worry, i dey cum join u now |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 8:12pm On May 31, 2008 |
lol,u wish,abi? |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 8:13pm On May 31, 2008 |
@ib, hmm, u supposed understand sey as a god's son wey i be, naffin i no go sabi |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 8:14pm On May 31, 2008 |
@wishi ke? god's son no dey wish o. na as him dey talk, na so e dey happen |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 8:14pm On May 31, 2008 |
comot jare |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Nobody: 8:17pm On May 31, 2008 |
@9cent yeah yeah yeah |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 8:17pm On May 31, 2008 |
comot go where?, abi u get room to accomodate me 4 yo house? |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 8:18pm On May 31, 2008 |
lol,no vacant room |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 8:19pm On May 31, 2008 |
@ib, na one of de music wey u dey sing be dat? |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 8:20pm On May 31, 2008 |
@nana, habba! , so u no get vacant room as big as dat house wey u dey live? |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Nobody: 8:21pm On May 31, 2008 |
@9cent jeez your funny you know |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 8:25pm On May 31, 2008 |
u know where i dey live? |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 8:36pm On May 31, 2008 |
@nana, god revealed to me his son dat u live stay @ikd. ib, oh really?, well, i don dey feel like a star already |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Nobody: 8:37pm On May 31, 2008 |
9cent:just make sure that ya head don swell up |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by Nobody: 8:40pm On May 31, 2008 |
@nana, which of d gods?god of d sun ,abi god of thunder?abi is it sango?because i know my god has a big G and not a small g |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by nana(f): 8:41pm On May 31, 2008 |
lmao.Jennny,God bless u jare 9,i no dey ikd |
Re: Where Is Naja Haje Sef? by 9cent(m): 8:42pm On May 31, 2008 |
God of gbo gbo aye |
Can You Cheat On Your Boyfriend Or Girlfriend? / Jeans And Blouse Girlfriends / Ladies How Do You Feel When Your Friend Get All The Attention? Be Sincere
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |