Ablejesus26's Posts
Nairaland Forum › Ablejesus26's Profile › Ablejesus26's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 234 235 236 237 238 239 240 241 242 (of 247 pages)
olaboy33:All hypocrites will go to hell you are dying to have traffic on.your mention stop pretending |
BlackfireX:Una go still do dis una mumu tribal nonsense for dis tribe too?
|
This is not a good time to protest at all make them take time plan religiously make them evaluate the last protest analytically know where them make mistakes and plan on how to avoid the errors of the last protest Nigeria Needs Oneness i over heard one of my neighbor from the next flat beating his son and saying something like how many times have i warned you to stop playing with those yoruba boys and i was like how can a human being have dis kind of mentality God have mercy |
helinues:You guys are just too childish in this forum even we wey ipob affect directly don come out debunk them e remain our Abia brothers but here you see people masturbating over a group dat have been proscribe just bcus you want to shamelessly masturbate on cheap mumu bigotry shame no dey catch werey true true every thread you must do ipob dis afonja dat gworo dis se na food? tufiaa
|
NoIgboSoundTueh:In the protest ground nobody will be asking wat tribe are you from or wat religion does your faith lies but useless poverty stricken people with no future or hope for tomorrow will be shouting igbo dis yoruba dat hausa dis on nairaland Go the protest ground go do you childish bigotry if them no go beat 7yrs comot from you body |
Fahdiga1:Well done i will be praying for you stray bullet will not hit you In Jesus name |
Fahdiga1:I hope you are typing this from the protest ground sha
|
Fvckhypocrite:This notion of yours has so much misappropriation.The person you quoted is also famous for tribal bigotry like the jobless mofo you said always attack yoruba they do diz all in the name of free will opinion nairaland just dey messed up of recent too much poorly raised children showing off their qualities here |
WoundedLamb:Well i ve got no issues with the flow of amebo here though the guy dat went emotional bcus of dis small amebo is angry it would appear, that a huge bunch of person are angry wat would expect of s country where suffering and wahala fancy wearinv komkom shoe if you ask person for money naso dem go dey shout i no get i no get like se money don turn to HIV/AIDS and you se make the guy no vex
|
Esseite:Minding business is almost impossible in this Country the person you quoted did not mind his business you dat rushed like usain bolt to mention him cannot mind your business even me dats quoting you why cant i just mind my own business too nawa oo for all of us oo
|
Esseite:Minding business is almost impossible in this Country the person you quoted did not mind his business you dat rushed like usain bolt to mention him cannot mind your business even me dats quoting you why cant i just mind my own business too nawa oo
|
If him see boko baba now na to dey cry i no get gun i no get bullet
yeye coward |
There is close to zero sense in wat dis baba just said ok you no dey drink, you no dey smoke but you dey thief and you dey sniff koko which kind speech be dis wan sef se dis niggas no dey read watin dem write b4 them drop am for the public?
|
Yamiriflathead:Hmm dis one is very hoorrny and needs to masturbate on yoruba vs igbo and other bigotry useless poor riff rafts do in this forum abeg set awon yorubaigboland and bigotland make una help una watsapp membet out bcus if him no masturbate now na die for am be dat oo
|
Bennysam:Dont try any rubbish tribal bullcrap on this thread if you cant condemn the criminal act just read comments and waka pass
|
Karlovich:gbam This is the first time i am liking your comment I wonder wat those people were thinking when the went higi haga and start releasing hardened criminals maybe they were expecting them to start preaching with bible or to become alfa |
Borrow borrow with no plans on paying back this Country is in pepper soup and some people still dey vote this useless apcheat pdthief polithieftians |
![]() Karlovich: ![]() Karlovich:So says an adult baby whose only goal,vision and purpose in life is to be crying and wailing bitterly like an aimless and deranged fella seeking for who will engage him in useless childish bigotry shame on you |
ok Good for him na only him side Country bad make him go everywhere see as him brothers dey hustle legitimately some they push Barrow some dey ride Okada some they carry loads some they do water selling business why dis ones too no turn to thieves? I don't have any RIP ti offer |
na wa And nobody will dare tell this baba to check in to yaba left |
themainman600:Better go for deliverance to get erection for corpse na big spiritual problem oo |
themainman600:God forbid kill you there you dey get erection for dead corpse you still dey say God forbid |
sammy329:See eh even in real life e get as you gobtake defend person wey the person go come continue to mumu himself you go jus weak to defend the person go come tire you guy rest for this matter FG don bleep up with too much mumu lie untop lie i no go there at all i go but i no shoot i shoot but na blank shot i shoot live bullets but na up i shoot am haba where them wan take hold FG for this matter sef guy freestyle this work wey you dey do for them i sabi se Con3 hard but no worry i go give you work one of my delivery guy go resign this month end so you go drop your details make i help you |
TinubuGoQuench:Oh You are saying tinubu denied the man money to buy Condoms ? oh you are saying the Tope took the little girl to tinubu's house to hide? Oh you are saying tinubu is the only one that can tell us who get pikin? wat are you talking about sef
|
TinubuGoQuench:Oh You are saying tinubu denied the man to buy Condoms ? oh you are saying the Tope took the little girl to tinubu's house to hide? Oh you are saying tinubu is the only one that can tell us who get pikin? wat are you talking about sef
|
OZOnNengiTheory:You are the first person to do this u na rubbish for this thread now this thread will be polluted with afonja dis, igbo dat, gworo dis ipob dat yoruba dis,aboki dat
|
themainman600:oniranu you still get mouth to talk a bi no worry everyday is for thief but one day is for the owner dem go still catch you red handed after them burn you to ashes you go go explain to God say them burn u bcus you dey rape chiken
|
Joseph08:Na dat chicken rapist you dey mind even dogs dey run from am
|
Karlovich:Chia sorry for you i know you are still 23 and still eating mummy thank you by the time you get to 35 you would realize your life had been a total waste doing rubbish dats if hunger and poverty never send you to your ancestors by then
|
I know Amotekun should be calming down but d rate and level of indecent dressing in Our society is really alarming both Male and Female na women own worse pass 1kobo shame no just dey their eyes again tufiakwa
|
helinues:INTELLIGENCE |
raker300:It will not be well with anyone with the intention of turning this news into a useless tribal argument them.no go see better from now till 600yrs Isseee oya you sef se Amen
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 234 235 236 237 238 239 240 241 242 (of 247 pages)
Na Igbo boy they fuuuck this one girlfriend..
We understand your pain