Adamisa77's Posts
Nairaland Forum › Adamisa77's Profile › Adamisa77's Posts
1 2 (of 2 pages)
All this big big grammer wey i don dey hear this days e dey sweet me. wellcome to 2020 #endsars #revolution |
WHY na, simple: hand them over to the police, same people are still misbehaving animals. haw u go just roast person. |
1 of dem dey use dis facebook profile (princess kaisha) |
chat with them here on Facebook (princess kaisha) men die scary guys but s owk |
Guys anonymous is here life ooo (princess kaisha) Facebook. the guy is saying weird stuff about our government and this is scary oo |
WE ARE ANONYMOUS we are here live in Nigeria we c u (Facebook profile name: Princess Kaisha) for top secrets of Nigerian gov. leaked. |
Dem no beat am well, c d guy stil fine.. buh any how sha una try.. sometimes dem need physical touch from angry youth so there brain go dey work well. |
Go and look 4 a place and sit your kn@sh abeg. WAWARA |
Am DanCing GaLaLa for GOOGLE |
SARS/SWAT welcome to hell is like GOD has really answerd our prayers what an ugly year for them. if i b sars i better resign than going to the north. the insurgencies there is too offcouse thats how its suppose to be no b them get POWER. Make them ship dem ol go BAGA mek explosives reset their brane. |
U r wrong oo bro/sis i dont even no which 1 self. the ongoing protest is a wake up call wether u r here or not we'll stil match. we need change oo or dis country is on the way hell. |
Quality parenting |
All dis artist self, na wen protest don finish u de com ur own, c c him no wear shirt chai. Anyway we need to speakup nd tanks to every 1 dat participated start from day 1 we lov u all. 9ja |
c dem, na dem drink pass |
1 2 (of 2 pages)