Adekennis's Posts
Nairaland Forum › Adekennis's Profile › Adekennis's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 49 pages)
On behalf of Nairalan, der We dont know ![]() |
Life is full of ups and down |
na wao! |
Easybabe you don come here good morining jare ![]() |
Eh ehh!! |
Me too i shout alleluyah plenty plenty for baba God ![]() |
I beg make una miss me too ooo ![]() nawa and rubie una too much this one wey una wan make love here make una take am easy oo!! ![]() |
I hope my mail id is not there jobless pple ![]() |
Nairalan-lander,una like food much ![]() |
peeps in ![]() This one na husband and wife matter oo!! ![]() make i no put ma mouth , zoom out** |
lol ![]() nice one sha,we go manage am ![]() |
[quote author=Funmi-123 link=topic=83661.msg1558128#msg1558128 date=1191527064]answer the question now[/quote]Are you talking to me?? |
Is this your sugar mummy ![]() |
Ehh! eh!! thats means the son is very sharp ooo! I beg how the papa go feel ?? |
Easybaby:This easybabe no go kill me wit lafta on this nland ![]() just like insulting people sha!, i bow o! ![]() |
@bakasi You too much joo ![]() |
@ ben-jay, una no serious ooo!! ![]() @saucekid, no answer dem jare yeye people ![]() |
![]() dem don broke her heart na hin she con vex come nairaland ![]() eeeeyaa!! pele. |
May God punish the poster wait sef!, how did you get to know she has stretch mark?? av you seen her naked before?? ![]() jobless people ![]() |
Naa waa ooo for this jayon abi wetin them dey call am sef ![]() may God save you from this lie lie ![]() i felt im in the court when i was going through this tread wit all this allegations against mr liar jayon ![]() |
Jobless dude ![]() |
I guess the man ask for forgivness op i got it rite ![]() |
I wanted to post ![]() you seem smart ![]() |
Abi oo! you wan hear pple story make you take write film ![]() i guess you are an artist ![]() zignorr: |
Nice one ![]() how you dey saucekid |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 49 pages)

, zoom out**

