Adekennis's Posts
Nairaland Forum › Adekennis's Profile › Adekennis's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 49 pages)
![]() meaningless |
Liv the guy jare na new comma ![]() na wetin he con do for here be dat ![]() |
![]() una no go kill me oo! ![]() |
Nairaland is even enough to make one smile and laugh so hard with different kind of post and responce i pray dem no gimme MEMO for dis ma lafta sha! ![]() |
Wat da hell is dis 4 God sake ![]() get tins to do man ![]() |
I hope you can see pple responce ![]() pls my, friend dont do it ![]() |
you con keep me for suspence like dis God see you o! ![]() |
![]() yeye,wowo joke i guess i miss road |
@bebe2007 Thanks so much i really appreciate this God bless |
thanks for the information sir ![]() God blesssssssssssssssssssssssssssssss ;Dcgy |
Hi ladies, pls what do you consider romantic most?? your responce will be highly appreciated ![]() |
Safe journey sha ![]() we go miss you oo! |
On behalf of niraland, er before we forgive you you must buy seven black cow,seven gallon of oil seven cowries,seven big pots,seven packets of maggi star,seven basket of tomatoes and peper seven gallon of kerosine, op its ok like this, poor boy like you then we will you is for sacrifice for nairaland dermon before something else happen ![]() after all this, then we can accept your appology ![]() make sure you contact me when ever you are ready cos im the only knowwhere those dermon and spirit are hiding |
make God save us from dem oo!! they fuc, k hell ![]() con see them for allen around 11pm at times i close late ![]() |
lol ![]() |
Ole joke stealer ![]() |
@ oko wo obo this your name naa waa oooo ![]() |
well done ![]() are you an accountant ![]() |
you too can try naa abi wetin you be member for ![]() go away jare ![]() search well make you read som e intresting tread ![]() |
@poster Are you she male ![]() na waa for you oo!! anyway face your study sha ![]() good luck |
Pls how can i contact you?im really intrested. |
If am giving a chance i"ll hijack this site from seun ![]() hope he no hear me oo! |
This are danm funny stories ![]() Well i gat no crush in ma childhood ![]() cant even rember all those shit |
Eh ehh! on your burial day see how pple go dey cry |
ricki:Boko ![]() |
Boko ![]() |
Na your company policy be dis abi you just wan set up your own company ![]() Eh!ehh!,na waoo |
Eh! eh!! |
Nawa for dis heartbroken palava oooo ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 49 pages)




God bless