Ademi87's Posts
Nairaland Forum › Ademi87's Profile › Ademi87's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 (of 19 pages)
Richardjemedafe:yes wat abt my father ![]() ?abeg my father no fit born baboon pikin lyk u jooor,incase u cnt recongnize urs anymore use a cutlass to put a mark on his head, I bet dat ll help u recongnize him easily......pin ko niddle ni #jobless gay ![]() |
barca fans are stil dwelling in d past....who is messi dis season wia ronaldo is scoring goal Make dem beta sell dat baboon pikin go MLS b4 liverpool go give dem balotelli kolet am....ronaldinho no shine? 4get it wen u lost it bliv me u av lost it... |
Messi ke!!! Dis season? Lailai ko joooor... E go theif am? Pple no dey remeber who kari 2nd if u wan judge by dat world cup ooo...neil amstrong was d 1st man to travel to d moon we learnt dat wen I was in secondary skul.who was d second? We dnt knw nao.....but dis season wey we don see so far OMO MI C.ORORO a.k. Baba iya anybody just dey burst net anyhw ni ke!!! Nd make I tel u again ronaldo won champions league last season ooo not "came second" U hear? |
nomabeeee::oi knw u r lady try to protect oda ladies interest but I put it to u dat u r not exempted frm dem coz its ur way,u guys love depending on guys income lyk anytin quote me right if am wrong. Avnt u demanded fro somtin frm ur bf b4?....SMH 4 U lyk its a pity |
Gbagbe oshi |
:owait pls...do u av ur daddy on NL? Ur skulin must stop immediately...but just passing ni ooo but lyk EBOLA virus ni sha,so if u get m touch me#baba iya eeyan |
;Dhaba ashanti nw formerly called asiat from niger state d lady dat sang "you be my man nd I will be ur woman everiday" ![]() |
Baba tested okay aye...she no fit dey baren oo...but dats my 1st tot. So nw my 2nd tot, hw I go present am to my mom? Shey na me go stil dey spend my money on d child ni? I ll rather adopt coz I wouldn't wnt to av any fuji house of comotion with d original father we he comes claiming his child |
Oluwa modupe lowo re ooooo....seriously? US? Well na small tin shay but dat can only be possible if aℓℓ of dem can av a minute silent respect for our intellect and say "Naija na baba iya anybody" ![]() |
I saw #500 stained with blood on d floor yesterday and I av spent it...who am I? ![]() But to be candid d shit is for real ooo but na smal smal money sha....I witnessed it wen I was in my village d guy used #1000 nd some oda junks lyk dat nd it changed to #10000 after few hours |
Mtscheeewu maybe u were reffering to UK babes sha. y cnt u save ursef d stress nd buy dem #1500 recharge card or take dem to TFC nd cinema... but if u r lukn for tushed ones just get a nyc car...I knw dey cnt resist dat,aℓℓ of dem will want to be d one sitting in dat front seat.#material pple. |
r u 4gettin d fact dat I worked for my money to take care of my family nd fwens not to squander on a day wedding dat ll fade away after few days, u wnt white wedding? Bring 20million bliv me any guy ll be api to walk u down d isle |
;Dafi "your human" ooo olodo olori eku oshi |
Lolzzz...e be lyk say dis tiwa don catch ebola oooo...10kinni omo oniro jatijati. Oya give me names of ppls who don pay u 10million for shows b4,wen davido nd wizkid wey be badt musician dey charge 6M nd 2face 9M at most. Oniro oshi |
ABUZ..ahmadu bello university zaria #so great so unique course:-ACCOUNTANCY.....wanna make a shoutout to my baby mama tunrayo, I love u die...aint married yet thou |
See question oooo...lyk seriously Guy dis is 2014 why will u ask her such a question wen u already av d answer in ur mind...shey u no get som1else ni? If u wan do abeg do or beta stil move to brt lane so dat we can see d beta pikin ojare...what a question ![]() |
I ll type "I just woke up pls call me back" in a text msg and send it to dem aℓℓ at once...LOBATAN................................................................................sending msg........................................................................................................................msg sent........................................................................................................................delivered to aℓℓ recipient.boom |
dis is no samsung phn dis is "sampple" Apple neva get dere tym...useless pple with no innovative reasoning...#i rep Apple |
wia is paul pogba_agberoZlatan ibramovic_imam Crouch. _HIV promo |
![]() |
walking by lyk asari dokubo... but wait ooodem dey crase Dis is 5th of september fa...I need to talk to GEJ |
mtschheeeeeewuuu....dnt u av ur dad on bbm? Jobless ebola patient |
wats wrong with bubbling and boiling groundnut oil? Just askin ni ooo ![]() |


barca fans are stil dwelling in d past....who is messi dis season wia ronaldo is scoring goal


but if u r lukn for tushed ones just get a nyc car...I knw dey cnt resist dat,aℓℓ of dem will want to be d one sitting in dat front seat.#material pple.
;Dafi "your human" ooo olodo olori eku oshi