Adufaye's Posts
Nairaland Forum › Adufaye's Profile › Adufaye's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 55 pages)
The is not really to be yours! Just walk away |
adufayebola |
[quote author=AB$I]and a dog will bite u&d pastor; u for your grams&d pastor for being a dog[/quote]sori o,i no comment bcus of u |
Nicepoker: wow c englishi bliv goodluck dey pay u say u sabi speak english |
Mercyraheem: itz bit nd nt bitetnx |
Dat pastor need 2 b bite by suarez! |
D pitch is kinda of smal,dy is diff btw capacity n pitch size,al pitch r kinda dsame size,bt capacity cn neva b dsame,wat u r seein in stamford brigde is d camera,it kinda zoom/2 close |
herquleez: Seriously! What is wrong with our educational system? I see incredible gramatical errors on nairaland and I weep for this country. Na wa obro no be so,gramatical errors dey all ova d world....even in England,i see no reason y u guys cum on nairaland 2 look at sumbody's f.up,if u realy gud in english y nt giv speech in house of rep,abi u tink say gud english go make u get gud job....lng tin....! U sabi or u no sabi 4 ya pocket,no b teach dem dy teach us,y dem no teach 1person 4 England yoruba or ibo,weda him no go make mistake....even sum chinese men dy yarn pigin 4 naija...abi u neva c 1? |
Navy is d best,dy r al inteligent,even d hausa ones,i cn rememba hvin sum as my teacha in sec sch,maths,eng,econz,agric,intro tech e.t.c,dem no born u way 2 fail der subject.jst last month navy gave 2012 toyota hilux....{tear nylon}2 lst yr retired personel{my dad was among o} n 2 d ones who wil retire dis yr. Bt ma pa no wnt make i join as recuit or at al,if na office e dy in suport alitle,weitin make i do? |
Papa: Papa Emeka is coming to collect d money i owed him. When he comes, tell him i have traveled. U hear?? Akpos: yes Papa. Papa Emeka entered: Akpos where is ur father?? Akpos: he has travelled. Papa Emeka: when is he coming bak? Akpors: wait, let me go and ask him? (Akpos went inside, open d bak of d door and said): Papa, papa Emeka said when are u coming bak?? Papa: tell him next week. Akpos ran bak and said: Papa Emeka, my dady said i should tell u dat he wil be bak next week. Papa Emeka: ok, go and tell him dat if he comes bak next week, he should let me know. The Question is: WHO IS MORE FOOLISH?? |
Yeah if u stil luv him/her.....i caught my ex gf wt anoda guy,dis gal beg 4 2month i no gree,den she walk away,3month wen i knw her worth,na me go beg...nxt tin wey i hear na....its 2late...abeg giv dat person 2nd chance o |
Pikin wey wan follow him papa get bar head,na headache go kil am a child dat wnt 2 walk in his fada ways must work hard |
Gunners r winnin dis,u dnt nid dat holy ghost 2tel u |
onoerime: No light now at my own area. Satallite ijegun for the past three weeks. 72hrs na jarabroz u no lie,as satellite town b big man area no lyt,any way we don dy use 2 am,as we arsenal fanz,dy use 2 trophylex |
Dubemkelly: Serzly, to me Post utme is quite encouraging, it has separated men 4rm boys, if nt 4 post utme, I wonder wats gonna b d fate of sum intelligent stdnts....JAMB has failed us in d conduct of her exam n exam malpractice is now d order of d day, stdnts pay invigilators or go via MIRACLE CENTRES n @d end of d day dey score very high after wch dey fumble wen called 2 defend der scores....Wit d institution of Post UTME, d chaffs r being separated 4rm d grains n only d deserved stdnts mk it 2 d merit list, d slot thing dere aint a barrier,its jux an incentives 2 staff membersna u knw? U sure say u use jamb enta sch so,cus i don c wey person score 210 4 jamb,75% 4 p.ume n dey no giv am admision 4 uniben lst yr! |
me neva stil undastnd dis big big grammar,u na mean say e go b lyk d way north america uni b? |
mariam bcus u hv'nt seen me or taste me,u wuldnt lyk 2 compair him wt me |
me neva stil undastnd dis big big grammar,u na mean say e go b lyk d way north america uni b? |
rokiatu: Ok we can make our very own Adukiatu team.God...lol u got d name perfectly.....wen is d match kickin |
i luv elena,dsame way i luv u rokiatu |
rokiatu: @Adufaye watch the whole season 3 and almost all of season 4 here. Good luck though. The site work fine but as you know the Vampire Diaries is very very long. I only watch season 1 on there and I got the rest on DVDtankz darlin |
I luv d film,only season1 i watch due 2 alaba handwrk,learnt it has reach season3 |
Gud 1,i wonda hw police take dy catch thief diz dayz kudoz 2 npf |
Hmm dis gal don check ur record c say na 2nd 2d last u dy cari 4 sch,me no cari 2nd let alone 2nd 2d last,am always 1st! Jst born dat gal buddy,many gal dy find 1st boy u wan go b 2nd |
I luv dem all....bt luv slim n average most.....i tink sum fat gals r dirty wit foded lapz n hand,2many sweat,dy make der tin smell......ouch |
Wat a match 2 watch |
d bible neva said cross |
phinejoe2: Those few are correct. Jesus was crucified on a pole/stake or tree nd nt cross. Act 5:30; 10:39thanks jawe more power 2 ur elbow,hv been tellin people! Many christain hv read dis page,bt still blived it was cross |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 55 pages)
