Adufaye's Posts
Nairaland Forum › Adufaye's Profile › Adufaye's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 55 pages)
Alfa Seltzer: Are you his secretary or what?who? I don't get u Sire |
dplomaticVal: lmao..4whrlol seriously......just look any of dem profile FФЯ xample "chioma 22,need a man of 25-35" |
Naija babes no go agree |
[quote author=young-dude]re u wishin him bad in his career or what? How would u feel if someone wish u bad in ur career?[/quote]oga am not wishin him any badluck,am only sayin d truth,I do nt hate him or any player! If any body wish me bad,its left 4me 2 do d impossible Haters go hate na!! |
englishmart: when his time comes, am positive he'd win it.. But seriously he has to score at least 10 goals in a season or forget about the awardgoals dosent count or giv any body edge 2 award! As far A̶̲̥̅♏ concern mikel wil neva touch it |
Sumtin wey u no buy wit ya money,u go use am any how......na only naija police dy pursue thief? US police dy pursue thief 2 bt der car no dy look like dis |
Who is mikel? Ans: 1 ova rated player! Mikel will neva.....I repeat "Neva" win Africa player of the year!!! Likes of tiote,song,osaze,diame etc even bance lol neva c am touch na mikel!!! Smh |
Alfa Seltzer: if i call am "ewure", im go vex?sorry what the meanin of "ewure" |
Antivirus92: bojan kirkic serbia spain. but seriously is marko marin a bosnian? his name didnt sound like onecheck it na |
modomine: "the creator". Even you are a victim of name hiding. Instead of saying "the creator" why not go ahead and mention it "Yahweh" as you already know it. Why substitute? So it is not what you know but how you put it in use. so put it in use. This is not an article to tell us what you know because others know it too, but to encourage them to "use it". His name is "Yaweh" right? USE IT! not the creator or God...Yaweh wants us to use His name, so we will be able to understand how much we are loved by Him.Using †ђξ word "creator" in my last comment was rightly use! I can't just say Yahweh,many Nigeria dosent knw about †ђξ name,same as many pastor! How will u say if you can't use †ђξ name Yahweh,u can use "Jehovah" don't u knw u are wrong by sayin dat?huh! |
Pls n pls..........†ђξ creator only have one name! Dat y he said "call me by my name" nd not names!!! Yahweh is †ђξ creator's name Yahusa is his son name |
Y una ∂ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ lie na........†ђξ babe no fall......I just watch †ђξ clip,fake news nd e ♏aƙε̲̣ fp |
Marcel Desailly Ghana-France Patrick Viera Senegal-France Vedran Ćorluka Bosnia and Herzegovina-Croatia Eduardo da silva Brazil-Croatia Cacau Brazil-Germany Marko Marin Bosnia & herzegovina-Germany Deco & Pepe both Brazil-Portugal Backary Sagna & Patrice Evra Senegal-France Jean-Alain Boumsong Cameroon-France |
A̶̲̥̅♏ interested fooooool..........cum ma hus ♏aƙε̲̣ I hand Y̶̲̥̅̊o̶̲̥̅̊и̣̣̣̣̥... Ova 2 police! All †ђξ beautiful creature wey God create no do Y̶̲̥̅̊o̶̲̥̅̊и̣̣̣̣̥..........Y̶̲̥̅̊o̶̲̥̅̊и̣̣̣̣̥... See boobs Y̶̲̥̅̊o̶̲̥̅̊и̣̣̣̣̥... Say na chest Y̶̲̥̅̊o̶̲̥̅̊и̣̣̣̣̥... Wnt! Y̶̲̥̅̊o̶̲̥̅̊и̣̣̣̣̥... See t*to Y̶̲̥̅̊o̶̲̥̅̊и̣̣̣̣̥... Say na di*k Y̶̲̥̅̊o̶̲̥̅̊и̣̣̣̣̥... Want........! Mama go tink say im get pikin no kw say na mumu im get |
Dis 1 pass ma power! Advisers oya una don get work |
I laf i̶̲̥̅̊n̶̲̥̅ english! When ma wilshere is dere |
2nd na beta result sha! RIP ada.........! U at least giv d man gidibo.....d naija style Rip |
False |
Na black man dy scam? If na white man ♏aƙε̲̣ dem free dem jor! Oyinbo neva scam us reach? Abi dy force †ђξ maga 2 pay? |
Tanx jor bt! Na U̶̲̥̅̊я download sure pass! Odas own no gree go......bt †ђξ music no ♏aƙε̲̣ sense ![]() |
No pics no news just headline |
Hmmm cooooool sha........FФЯ chelshit mind |
Hmmm! Afta I comment yesternyt dem close †ђξ thread now dem don open A̶̲̥̅♏......oya madam tel dem weitin dy do u |
Shit like dis hapun evry day......sowie dearie One hapun sum yrs ago! Sch bus cum drop 1 fyn boy him mama dy across,dy wait ♏aƙε̲̣ †ђξ bobo cross cum meet her,mean y †ђξ bobo follow front nd na doz big coaster,†ђξ driver no knw say †ђξ bobo dy front na him crush......†ђξ mama dy watch her pikin die......chai....! Painful |
A̶̲̥̅♏ seein tinx |
Dis U̶̲̥̅̊я post fit ♏aƙε̲̣ 1 moderator resign! ![]() Abeg tel us weitin dem do........! |
Oda club b like arsenal dem no dy carry 4th@chelshit.........money dy but we no wan buy ni |
Abeg teach me |
Youngzedd: Laughing in German Lang.I don giv Y̶̲̥̅̊o̶̲̥̅̊и̣̣̣̣̥... Beta advice wey Y̶̲̥̅̊o̶̲̥̅̊и̣̣̣̣̥... FФЯ take hammer |
Not funny! Bt its not a new tinx! Hv seen many of Obama's..........GEJ own no b new tin |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 55 pages)

