Politics › Re: 3 Cameroonian Students Jailed For Sharing Boko Haram Joke Released After 7 Years by Afokesco(m): 5:40pm On Dec 28, 2021 |
h |
Family › Re: Don't risk marriage with these set of people by Afokesco(m): 1:08pm On Dec 28, 2021*. Modified: 5:41pm On Dec 28, 2021 |
omeeeh
what you said up there ain't lies
my pop used to tell me don't marry if you
don't have money cos bannies ain't loyal.
to see a loyal banny it's fucckking hard
like Needle wey fall from your hard for
dark place.
make man just stay single for some period dey observe
some bannies .
if I fit see any bannie wey fit dey high me like weed
I nor go hesitate to wife am |
Family › Re: Introverts, How Are You Coping During This Festive Period? by Afokesco(m): 1:02pm On Dec 28, 2021 |
omeeeeh nothing to do just hanging out with my niqqaaz smoking some cool weed and feeling the atmosphere everything just dey nice for our eyes. any banny wey nor fine for this festive period nor go fit fine again  |
Politics › Re: Adamawa Police Deny Reports Of Attack On SGF's hometown by Afokesco(m): 10:01am On Dec 28, 2021 |
yo yo yo
you know what
make Dem just share the country
make everybody dey him own and get peace of mind
dem share Korea and Sudan..
I swear this Colorado too tight and e dey line
I need another one. |
Romance › Re: Help! I'm Not Sexually Attracted To Her. Advice Needed. by Afokesco(m): 8:24am On Dec 28, 2021 |
niqqa said she doesn't have ass..
niqqa you fucking funny. |
Celebrities › Re: Portable And Poco Lee Tear Stage With Their Performance At Buju Concert (video) by Afokesco(m): 6:46am On Dec 28, 2021 |
yo yo yo only Lord knows that I don't listen to trash songs... people like this their song go explode person ears  listening to when vultures cry by kodak smoking my kpoli in peace |
Business › Re: Police Arrest Suspected Looters At Next Cash N' Carry In Abuja (Pictures) by Afokesco(m): 7:51pm On Dec 26, 2021 |
I've been seeing topic like on how people are celebrating Christmas with their families
but lalasticala nor drop e own.I dey vex
I dey expect to see topic like lalasticala celebrating Christmas with his family and snakes |
Health › Re: Nigeria Has Detected 49 Omicron Cases - NCDC by Afokesco(m): 1:08pm On Dec 24, 2021 |
k |
Music/Radio › Re: The Top 10 Nigerian Diss Songs You Should Know - Mediarants.com by Afokesco(m): 1:01pm On Dec 24, 2021 |
yo yo yo
their diss fit make man gbola fall
when e wan nack.
Americans diss dey amaze me.
back then one musician dey diss
timaya say "e f*ck t*t* e take am sing"
what dah f*ck... |
Food › Re: Huge Antelope My Brother Caught With Trap (PHOTOS) by Afokesco(m): 7:37pm On Dec 22, 2021 |
omeeeh! if you use this one take nack better Banga soup eeh
.na where you take eat na u go sleep put |
Family › Re: Lady Claims Her Father Mistakenly Sent Her N10M For Christmas (Video) by Afokesco(m): 11:56am On Dec 22, 2021 |
yo yo yo just tell us that your ancestor just send you 10m because of the steady kpanshing..he has been kpanshing you..  that's your reward and it's not a mistake  |
Celebrities › Re: Nazo Ekezie: Stop Throwing Signals To Nigerian Men, Ask Them Out by Afokesco(m): 10:49am On Dec 20, 2021 |
no naija girl will do this! em go dey love you o...but to tell you na war..Dem bannies can form for Africa... |
Education › Re: 8 Types Of Food For Broke University Students by Afokesco(m): 9:06am On Dec 20, 2021 |
yo yo yo those food mentioned above niqqaars used em to bleeep baby girls for free  |
Health › Re: COVID-19 Update For December 15 2021 In Nigeria by Afokesco(m): 1:06am On Dec 16, 2021 |
Dem wan cash out again |
Music/Radio › Re: Morien – Terminator (video) by Afokesco(m): 12:55am On Dec 16, 2021 |
yebabuluku  |
Nairaland General › Re: What Will You Change, If You Could Turn The Hands Of Time? by Afokesco(m): 6:58pm On Dec 13, 2021 |
make God just forgive us despite our sins...and make the world better again |
Celebrities › Re: Isoko Boys Are Good In Bed - OAP Moet Abebe (video) by Afokesco(m): 8:48pm On Dec 12, 2021 |
KarinaLove: All these strange names...
Isoko is which state sef? na tribe for delta State...I be isoko boy ...my name tells  |
Travel › Re: Port Harcourt Traffic Light Is For Decoration, Motorist Cries Out: Video by Afokesco(m): 7:34pm On Dec 11, 2021 |
naso e be for my state delta..no body wan mellow... everybody dey find as dem wan take reach their destination..naso road go block.. sometimes na mad people dey control traffic  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Norwich Vs Manchester United (0 - 1) On 11th December 2021 by Afokesco(m): 7:32pm On Dec 11, 2021 |
we dey wait make dem score man u  |
Christianity Etc › Re: Bishop Oyedepo Lays Hands On Rev Esther Ajayi, Prays For Her (Photos) by Afokesco(m): 7:25pm On Dec 11, 2021 |
why she come wear dark glasses na |
Autos › Re: Most Expensive Luxury Cars You May Think They Never Exist by Afokesco(m): 1:07pm On Dec 11, 2021 |
m |
Politics › Re: POS Africa: Governor Nyesom Wike's Plenty Titles (photos) by Afokesco(m): 8:43pm On Dec 08, 2021 |
the dude dey do POS...I am not gerrinit ooo |
Politics › Re: FG To Collaborate With Isreal On Poverty Reduction, Youth Development by Afokesco(m): 1:48pm On Dec 08, 2021 |
“Other nations and continents come into Africa take these resources to develop their countries and continent, so the question is why can’t we do it?” slawomiir don already dey do the job  |
Education › Re: Sylvester Oromoni: Police Investigate 4 More Dowen College Students by Afokesco(m): 1:38pm On Dec 08, 2021 |
yo! yo!! yo!!! no peace for the wicked make d boy spirit dey fight now o just like the way e dey be for naija movies  |
Travel › Re: Which Country Have You Visited? by Afokesco(m): 3:30pm On Dec 07, 2021 |
Damn niqqa! If you commot from this country nor comeback again..even your enermy not go happy with you |
Celebrities › Re: Police Arrest Man Who Hacked Sound Sultan's IG Account To Defraud People (Pix) by Afokesco(m): 7:53pm On Dec 04, 2021 |
Dude nor fit hack davido account  |
Politics › Re: Did Tinubu Call Buhari “Agent Of Destabilization”? Yes! - Farooq Kperogi by Afokesco(m): 7:48pm On Dec 04, 2021 |
Tinubu and buhari dey eat for the same table...if una like make una carry their mata for head....the present economy ain't friendly...the same circle of people in govt office will be the people to rule the nation in years to come .all we need is new era of people.. let's make a change so that after the 2023 election we all will be smiling |
Music/Radio › Re: These Are The Top Best Nigerian Songs Of 2021, Which Is Your Favourite? by Afokesco(m): 6:50pm On Dec 03, 2021 |
make una try dey listen to soft and easy songs...like Lisa hannigan..Keaton Henson..Dido..enya... including Micheal Jackson... especially" the lost children" Phil Collins...faded by Alan walker.. |
Celebrities › Re: #1MillionNairaChallenge: Davido Gets Over ₦120 Million From Friends Within Hours by Afokesco(m): 9:01pm On Nov 17, 2021 |
k |
Politics › Re: Nigerians Cry Out Over High Cost Of Cooking Gas by Afokesco(m): 5:09am On Oct 31, 2021 |
gas+beans=ritualist  |
Christianity Etc › Re: The Impulse To Watch Leaked Sex Tapes by Afokesco(m): 9:11am On Oct 24, 2021 |
of |
Travel › Re: Prospective Corper Survives Ghastly Accident In Kano On His Way To NYSC Camp by Afokesco(m): 4:14am On Oct 24, 2021 |
that guy with Beards Don pass 30 years o |