AfricanApple's Posts
Nairaland Forum › AfricanApple's Profile › AfricanApple's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 199 200 201 202 203 204 205 206 207 (of 209 pages)
Obinoscopy: By the powers of the various endorsements received here-in, I hereby induct the following in the fold:I waka well o. I dey thank all of una o. una welludone mizmycoli my dear congrats o HOFG and prof congrats |
ebullientV: Sorry, by ''wisest man'' I meant Solomon the kinghian, oshiomole police ke, they dont even have d guts to face me, i control dem wit ma remote |
u are very right. some will even open their legs while standing and concentrate on it like its govt job. dats very unlady-like op, if ur girlfriend is doing it, tell her to stop o, its bad |
op, na winsh kain egusi soup iya basira give u chop today? |
MizMyColi: True, that. I'd admit though, that there are a few on here, who to'ally make it worth my timena so. i can even see all d new new friends u made and how u are rocking with dem. lol |
ebullientV: Good evening to youahahahaha, lmao. is there a wisest man on earth? i dnt think so. hmm however i dnt knw where it came from but i saw it somewhere and was connected(whatever dat means) good coincedence sha which space? look face o. VIP no 1 i can send for my boys now and dat ya carton car will become history |
MizMyColi: Dunno oomissing him o. kai, nl is not enticing again sef, to me personally o |
barcanista! alert coming in |
MizMyColi: LoL....Ah believe yhu! |
MizMyColi: LoL....Ah believe yhu!lol, so wats happening on d thread where is dre |
MizMyColi: AfricanApplewi wi wi wi wi wi wi wi 'official car coming in, everybody clear' wi wi wi wi wi ah ahn the only AFRICAN APPLE has arrived. catching d VIP seats |
KelvinGraphics: Hmmmmmkelvin, u abi, wat is it. all dis while u didnt see me, hmm is ur hugs and welcome abi? |
MizMyColi: Babe, if you see the kain speed wey ah take run enter this thread as ah see ur name ehni miss dat section lyk crazy, mehn! i shall be back soon. so girl, watsap na |
MizMyColi:wash am wellu wellu, na me wey u knw. the only AFRICANAPPLE ON PLANET EARTH |
i wonder if some pple here still knw me, good day everybody o happy sallah oooooooo mizmycoli, u still dey miss me so? me don miss u so tey miss kon dey miss me sef luxanne warrup |
SpaceGoat: plead stay of my crush !!how many times have u crushed ur nose? |
barcanista: Which mamas? I've been Mama-less for 8 years nowi would prefer u drop me ur mail |
MizMyColi:omo,see spamming. wellucome o. babe, u never yarn me wetin dey sup with u and dre11 |
Creamish: WE NEED PROOF!!!dre11, u don show dem? |
Islie: where is dre11 and africanapple self......dat eye wey u take dey do gbeborun so eh, i go comot am for u usheeee, face ya work |
barcanista: baby mi!!!!!!!!!!!!! I'm good *collect d hug nd glueing her 2 mi....plant a kiss*hmmmm, with all those big mamas surrounding u? ahdontblivit anyway, they said u never knw wat u have until u loose it, despite i was rejecting ya love i still missed u. i'm good btw, sorry to reply late |
Kinkybraids: I dont feel like I asked for the impossible so I stringly believe he does exist. I wouldnt want those qualities if I didnt think I deserved themare u looking for handsome? beauty fades away, are u looking for faithful? dat one i yinmu o. cos even though there are faithful men out there u cant tell by their face or by their words. u didnt even menion anytin pertaining love, na wa o btw ur post seems like u are desperate and advertising, fine boys full nl sha o 25 is not old na, why d rush. even if its ur parent dats pushing u, u shouldnt allow it or can u let dem push u into fire? mizmycoli, ayaf talk o. i pray op gets to make a good decision for herself |
Phemsy: ,,ano dy tu lyk wite lylon jor....hin tu smal 4 my ni**atoh wear all d condoms for ur hand kon do flesh to flesh na and see d result fatherhood |
MizMyColi: The emblodened is an understatement, talk of Nobel Laureateslmao |
olumaxi: D useles nigga ought to av had 70-80% assurance of gettin laid b4 embarkin on dat journey.....though am not based abroad,but i stil get laid by my internet friends...in a nutshel,ALL GIRLS r dsame,it depends on ao wel u play ur cardand dat includes ur sister. na so all those street urchins dey decieve her fvck her? na just question o |
MizMyColi: Sweeteewtf banned u. dnt even mind these guys o, they have forgotten how thick they use to lie, once after punny, they would do anytin to get it even though i admit dat some ladies are graduates in lying, guys are holding Bsc in it |
Chungchi: Ehen? Oya gimme your own example of an average truth then.....something wey small to confess for your mind. I dey wait...BTW, I gbadun ur pic.truth is telling something as it is. no addition and subtraction tnx |
dre11: oh mah gosh.....see how ur ears, nose and everytin dat could stand erect on ur body just shot up. easy o, komalo jabo si konga |
Chungchi: So you have never lied to a guy about anything sexually related? So you are that honest? U can be like "Hi, I am desire. I do anal sex, I have a fetish for guys with bald scrotums".....that kinda honesty??dat one na small tin to tell person na |
dre11: since u ask nahlo sun, iwo nikon lo ku ni nl |
sisi, imagine someone else posted dis stuff, wat would u advice d person. common, u knw d right tin to do dnt fall into his trap. period |
krall: somebody ban this bitter, cussing accusing lass!!who dash monkey banana |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 199 200 201 202 203 204 205 206 207 (of 209 pages)
. Welcome guys, we are honored having you as one of us.
.
he's not as active.
Eka'abo *facepalm* [hope I got that right
] 
(just a few)
