Family › Re: Family Festive Giveaway by Agbecassava: 11:25am On Dec 13, 2021 |
snowland: PM me as soon as possible I Don do am sir |
Family › Re: Family Festive Giveaway by Agbecassava: 10:10am On Dec 12, 2021 |
Na used roofing pan I wan buy since Na farm shed I wan use am for My Oga abeg help me |
Family › Re: Family Festive Giveaway by Agbecassava: 10:03am On Dec 12, 2021 |
Abeg my Oga I Don go book roofing pan and plank down
Abeg
|
Family › Re: Family Festive Giveaway by Agbecassava: 8:31am On Dec 12, 2021 |
Make I no lie, I no need up to fifty thousand Na dry season we dey If we reach rainy season Na that time planting go plenty
All the farm wey you see for the picture Na me get am Agatu go collect 15,000 help me clear am E no suppose reach 15,000 but dos agatu Don dey travel go back for end of the year Na small of them remain Na why dem dey charge person Dem talk say kidnap Don plenty for their place Na why dem go quick
You no say na akuro, I go need rainboot to wear Rainboot Na 6,000 The one wey I wear here Na the gardener get am for the school wey I dey do security
I go like do shed for my farm too if to say I Don work work I wan rest small or roast maize, I go do am for my farm shed To do farm shed, I go buy plank 3 by 4 = 6 One Na 1000 6 go be 6,000
2 by 2 = 6 One Na 600 6 go be 3,600
Iso alade half pack = 750
Roofing Pan = 3,600 Carpenter go collect 3,000 owo ise ojumo and labour Also, the cement wey we go use concrete the ground, you know say na akuro make erosion no con carry shed go patapata Two bag of cement Na 8,000 Yanrin 7 pan 2,000 Okuta 2,000 Birikila go collect 3,000 owo ise ojumo and labour
I go con buy seed of ewedu, efo, tomato, pepper, maize, okro, All that no pass 4,000 Na the maize dey expensive because Na chemical own I go buy
6000 + 3600 + 750 + 3600 + 3000 + 8000 + 3000 + 2000+ 2000 + 3000 + 4000 = 38950
Thank you my Oga |
Family › Re: Family Festive Giveaway by Agbecassava: 6:46am On Dec 12, 2021 |
My Oga abeg no vex I tey for farm yesterday Na why I no reply |
Family › Re: Family Festive Giveaway by Agbecassava: 6:45am On Dec 12, 2021 |
Una good morning o |
Family › Re: Family Festive Giveaway by Agbecassava: 6:20pm On Dec 10, 2021 |
Na person wey no get proof go dey lie I dey my farm
Farm dey, help me with money make I plant abeg
|
Family › Re: Family Festive Giveaway by Agbecassava: 9:07am On Dec 09, 2021 |
Boarding school wey dey my place go dey buy from me Na me dey supply them cassava sef for their school farm and their goats I dey plant pepper and tomato too and their canteen dey buy am Na inside my farm I go do the video call Abeg help me |
Family › Re: Family Festive Giveaway by Agbecassava: 8:36am On Dec 09, 2021 |
Oga @money121 and @demospain give me the money true and I use the money farm When my two Oga see say I use the money well well dem happy with me and one of the friend con dash me money join
|
Family › Re: Family Festive Giveaway by Agbecassava: 8:33am On Dec 09, 2021 |
snowland: I appreciate your input. Reason it involves family is because initially I wanted to just help families that are in sincere need. And when I said family, it has to be with kids. I know it's hard having to screen lots of families, so I decided to modify the original plan and then worked business angle into it. All I need now is just for business oriented family man or woman to give a detailed narration of how the fund will help their business. The 2 best narrations will be scrutinized on the family side. It sucks but that's how it's going to be done. It's festive period, and I'm all about family. My Oga, the Fund go help my farming business I be farmer Na me be the first person wey @money121 go do WhatsApp video call for As he see say I be farmer true he give me money to farm If you help me with the money I go use am farm Na dry season we dey, nobody fit plant cassava I get farm for river side wey Yoruba dey call akuro I go plant vegetables efo tete, efo soko, efo worowo, I go plant ewedu wey dem dey use make draw soup I go plant cocoyam You know say no be all cocoyam good for pounding e get some cocoyam wey good for pounding Na that one Yoruba dey call coco ghana Na that one I go plant
|
Christianity Etc › Re: IFA: Spiritual Materials Shops In Brazil(photos, Videos) by Agbecassava: 10:05pm On Dec 03, 2021 |
walkbrazil4k: Lol yes exactly they brought the highest number of slaves to Brazil back then Happy for you |
Jobs/Vacancies › Re: I by Agbecassava: 9:21pm On Dec 03, 2021*. Modified: 5:57pm On Jan 31, 2022 |
|
Celebrities › Re: Speed Darlington Blasts Man Who Rejected His N100 Tip (Video) by Agbecassava: 7:53pm On Dec 03, 2021 |
MALIGNANTGuest: Let me have your details. Account. Please keep my details secret. Make sure you keep it secret. We have problems obeying instructions. Thanks Oga abeg make una Help me If you go tru my post for here you go see say na farmer I be I need your help to farm for akuro this dry season Vegetable, pepper okro even cocoyam I dey plant them |
Celebrities › Re: Davido Receives Over N70m In Four Hour, After Asking Colleagues For N1m (Pics) by Agbecassava: 5:28pm On Dec 02, 2021*. Modified: 5:34pm On Dec 03, 2021 |
|
Properties › Re: Roofing Sheets: The Cost Of Various Types Of Roofing Sheet In Nigeria by Agbecassava: 9:08pm On Nov 29, 2021 |
money121: Loading of Stone coated to Ohii, Owerri West L.G.A, Imo State
Call/WhatsApp 08085310359 Customers satisfaction is our watch Word!
Kindly promote us by sharing this post. share it now
Roman( Wine with BLACK Patches ) I Don share am |
Properties › Re: General Topic Thread-To Discuss Anything And Everything in Building Construction by Agbecassava: 1:22pm On Nov 26, 2021 |
money121: Review from Happy Client
For your Quality Stone Coated Roofing & Rain Gutter Whatsapp ImranRoofing on 08085310359 Keep going higher |
Celebrities › Re: Eucharia Anunobi Blasts Those Posting Account Details Online To Get Funds (video by Agbecassava: 10:17pm On Nov 21, 2021 |
|
Celebrities › Re: Eucharia Anunobi Blasts Those Posting Account Details Online To Get Funds (video by Agbecassava: 10:16pm On Nov 21, 2021 |
|
|
Celebrities › Re: Davido Receives Over N70m In Four Hour, After Asking Colleagues For N1m (Pics) by Agbecassava: 7:34pm On Nov 21, 2021 |
Odewaleadesoye: Alright man! Abeg my Oga how you dey sir Hope you still remember sir Thank you sir |
Celebrities › Re: Davido Receives Over N70m In Four Hour, After Asking Colleagues For N1m (Pics) by Agbecassava: 6:29pm On Nov 21, 2021 |
IGoComotYaTeeth: He go pass u by na only women he dey see :  Abeg no talk that wan He no dey do partial at all Na Oga of Oga him @ibtxo be Na prayer we go dey pray for am He no go go down lailai Na up up him go dey go @ibtxo you no go know sufferness |
Celebrities › Re: Davido Receives Over N70m In Four Hour, After Asking Colleagues For N1m (Pics) by Agbecassava: 3:19pm On Nov 21, 2021 |
IBtxo: Drop your account details. Please Sir help me oooooo |
Celebrities › Re: Davido Receives Over N70m In Four Hour, After Asking Colleagues For N1m (Pics) by Agbecassava: 12:30pm On Nov 21, 2021 |
Lovey03: I am sorry just send your account details again maybe it was a mistake. I think it is time for to unfollow this thread And once again Thank you so much Sir iBtxo for your wonderful help to my life and God will keep rewarding you Unfollow wetin Please help me beg Oga to help me too |
Celebrities › Re: Davido Receives Over N70m In Four Hour, After Asking Colleagues For N1m (Pics) by Agbecassava: 12:13pm On Nov 21, 2021 |
|
Celebrities › Re: Davido Receives Over N70m In Four Hour, After Asking Colleagues For N1m (Pics) by Agbecassava: 12:12pm On Nov 21, 2021 |
Julianaa: Thanks alot for considering me
May your days be long
May you reap the fruit of your labour Amen Amen Amen |
Celebrities › Re: Davido Receives Over N70m In Four Hour, After Asking Colleagues For N1m (Pics) by Agbecassava: 12:09pm On Nov 21, 2021 |
IBtxo: 50k sent to you My Oga if to say I Don offend you Please forgive me You no go suffer lailai Na up up you go dey go You no go know poverty You no go know hunger God go dey bless you many times |
Celebrities › Re: Davido Receives Over N70m In Four Hour, After Asking Colleagues For N1m (Pics) by Agbecassava: 12:07pm On Nov 21, 2021*. Modified: 5:35pm On Dec 03, 2021 |
Odewaleadesoye: How much do you need Sir and drop your account details if you don't mind too Sir. Givers never lack |
Celebrities › Re: Davido Receives Over N70m In Four Hour, After Asking Colleagues For N1m (Pics) by Agbecassava: 11:59am On Nov 21, 2021 |
Tunde Famakinwa 2161611321 UBA
25,000 go reach buy everything I go even pay labourers to make ridges sef from the money Thank you sir |
Celebrities › Re: Davido Receives Over N70m In Four Hour, After Asking Colleagues For N1m (Pics) by Agbecassava: 11:56am On Nov 21, 2021 |
Odewaleadesoye: How much do you need Sir and drop your account details if you don't mind too Sir. God will bless you abundantly Na dry season like this I go plant vegetable like ewedu efo for akuro No be only efo and ewedu o I go plant pepper, cocoyam Na Ghana cocoyam wey dey big me dey me dey plant no be local cocoyam If money reach too I go plant maize |
Celebrities › Re: Davido Receives Over N70m In Four Hour, After Asking Colleagues For N1m (Pics) by Agbecassava: 11:48am On Nov 21, 2021 |
Odewaleadesoye: How much do you need for the eye drop and you can drop your account details Sir if you don't mind. Abeg help me too |
Celebrities › Re: Davido Receives Over N70m In Four Hour, After Asking Colleagues For N1m (Pics) by Agbecassava: 11:46am On Nov 21, 2021 |
IBtxo: I have stopped giving people with new account here, because many abused the privilege by asking using multiple accounts. Me no get multiple account When my Oga for here help me I use the money do wetin I tell them I no fit lie give you See the picture wey I send give dem after dem give me the money
|
Celebrities › Re: Davido Receives Over N70m In Four Hour, After Asking Colleagues For N1m (Pics) by Agbecassava: 11:33am On Nov 21, 2021 |
Moshybear: Ibtxo sir I'm patiently hoping you favour me this Sunday. I'm currently in church and you are part or my prayer point. I know I'll be favoured someday hopefully. Me no dey church ooo Pray make I see favour too Today Na weekend Na farm me dey |