₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,324,988 members, 8,419,839 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 01:33 AM

Toggle theme

Agbecassava's Posts

Nairaland ForumAgbecassava's ProfileAgbecassava's Posts

1 2 3 4 5 6 7 (of 7 pages)

Jobs/VacanciesRe: Monthly Net Salary Of Federal Government Ministries,departaments, Agencies And P by Agbecassava: 5:27pm On Aug 09, 2025
Na people wey go school dey here
Nairaland GeneralRe: 5K Giveaway For 5 Lucky People 25.05.25 by Agbecassava: 3:51pm On May 25, 2025
lexdino:
Today I plan to donate 5,000 Naira to 5 people who really need it here.

Just reply with your account details and later in the day I will transfer to the 5 lucky people as the spirit leads.
Abeg help me sir make I buy cutlas and hoe
I go use your money buy the cutlas and hoe and show you here
Farming sweet help me make I see farming do with hoe and cutlas
The cutlas wey I dey use don comot for one handle

2161611321
UBA
2161611321
Famakinwa Tunde

FamilyRe: New Year Give Away For Nairalanders by Agbecassava: 8:55pm On Jan 01, 2025
telim:
sent 3k to donald
Oga telim please no for get me
I don drop number

2161611321
UBA
FamilyRe: New Year Give Away For Nairalanders by Agbecassava: 8:53pm On Jan 01, 2025
Agbecassava:
Thank you sir
Famakinwa Tunde
2161611321
UBA
Please sir no for get me
Oga telim
FamilyRe: New Year Give Away For Nairalanders by Agbecassava: 7:04pm On Jan 01, 2025
telim:
I will be giving away a minimum of 3,000 naira each to celebrate the New Year. The giveaway will conclude once the allocated funds are fully distributed.

Note : New Accounts with few posts are not qualified for the giveaway
Thank you sir
Famakinwa Tunde
2161611321
UBA
FamilyRe: New Year Give Away For Nairalanders by Agbecassava: 6:51pm On Jan 01, 2025
telim:
I will be giving away a minimum of 3,000 naira each to celebrate the New Year. The giveaway will conclude once the allocated funds are fully distributed.

Note : New Accounts with few posts are not qualified for the giveaway
Thank you my Oga
Famakinwa Tunde
2161611321
UBA
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: EPL Chatroom - All Discussions by Agbecassava: 2:33am On Jan 01, 2025
raumdeuter:
Happy new year peeps
Happy new year sir
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Agbecassava: 11:00pm On Dec 31, 2024
raumdeuter:
EPL
Happy birthday sir
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: EPL Chatroom - All Discussions by Agbecassava: 10:59pm On Dec 31, 2024
obainojazz:
Happy New Year Everyone…. This will be your best year 🙏🏽
Happy New Year sir
BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Agbecassava: 6:20pm On Dec 31, 2024
Goodboy4life:
Speak your mind you lil pig
Happy New Year in advance my Oga
TravelRe: New Year Trip To America by Agbecassava: 2:32pm On Dec 31, 2024
Greet your family for us
TravelRe: New Year Trip To America by Agbecassava: 2:31pm On Dec 31, 2024
Congratulations sir
BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Agbecassava: 1:56pm On Dec 31, 2024
Goodboy4life:
Speak your mind you lil pig
Tank you for this sir
RomanceRe: Christmas Giveaway by Agbecassava: 11:05pm On Dec 22, 2024
DeloitteNG:
How can I be of help to you
Tell me what you need this Christmas
I will randomly pick 20 people on the 24th and help
Cutlass and hoe and cassava sticks
BusinessRe: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Agbecassava: 3:44am On Dec 04, 2024
SPF247:
Giveaway by weekend (profit sharing)

Quote me with your account details.
Please sir

2161611321

UBA

Famakinwa Tunde
CareerRe: Giveaway: How Has It Been So Far? What can this sum solve for you? by Agbecassava:
You dey do good
CareerRe: Work From Home Wahala by Agbecassava: 7:55am On Feb 28, 2024
PastorOlokonla:
I want to go out to a regular office. Working at home for the past 3 years. I am always at home.
My suits and shoes just dey there. I don't drive my car as well. It just parks there.
Even all those fine office girl, i nor see anyone play with again.

Work from home na bastard walahi!
Good morning sir
SportsRe: Hmmm by Agbecassava: 12:00am On Feb 12, 2024
Mackrel001:
I will be doing giveaway here on Monday, first three account number that is posted from 12am on Monday get 3000 each,
Being a guest for a while
2161611321
UBA
2161611321
famakinwa tunde
SportsRe: Welcome Nairaland by Agbecassava: 12:21pm On Feb 11, 2024
You dey answer the same name like my daughter.
Una welcome
Na so she sef tall
FamilyRe: Ego Sum Custos Fratris Mei Semper! by Agbecassava: 8:45am On Oct 29, 2023
Abeg o nobody dey talk again
FamilyRe: Ego Sum Custos Fratris Mei Semper! by Agbecassava: 11:06am On Oct 28, 2023
DDota:
Did these 2 people you mentioned lend you money before or give you money outright?
Dem give me
I come back come show dem say na wetin dem give me money for I use am do
I use am farm ni
This one na for grinding machine
You fit do video call with me if you no belief
FamilyRe: Ego Sum Custos Fratris Mei Semper! by Agbecassava: 3:06pm On Oct 26, 2023
Anonymous1900:
let me clear some miscommunication. I am not into loans. either to friends or associates. @greatestkidb was my first ever loan and probably my last on this platform. I have always operated under a different philosophy. There were so many red flags in his request that the only way I could justify it was to agree to the loan and some of those fears are panning out now like him not doing the original intended business but he his also trying to redeem himself so we will see. Loan is too much of a burden for me and to much h mental stress. I dont do it in my personal life and I want start it on an online platform ..
Abeg help me in any way
😢 embarassed
Please any amount
FamilyRe: Ego Sum Custos Fratris Mei Semper! by Agbecassava: 9:35am On Oct 26, 2023
Anonymous1900:
Lord give me the strength .....
My Oga Machine now na 100,000 Naira

I go dey pay back 10,000 every month with any interest wey you wan collect

I no need to rent shop na front of the house I go dey use am.

I Sabi repair am myself
Na grinding machine my papa use train 8 of us go prmary school so I Sabi use am well

No day wey women no go ggrind so I go make profit like 1200 to 1500 daily
The business get money well abeg my Oga
FamilyRe: Ego Sum Custos Fratris Mei Semper! by Agbecassava: 9:33am On Oct 26, 2023
Please ma
Make we do police agriment
If I no pay make police arest me
I no fit disapoint you
Ask money121 I no disapoint am
Ask snowland I no disapoint am
Na because of this grinding machine I dey follow politician
The one wey honourable give party na party Chairmen give him outside wife daughter
I no fit dey do follow follow again
Abeg for the sake of ALMIGHTY GOD
FamilyRe: Ego Sum Custos Fratris Mei Semper! by Agbecassava: 9:25am On Oct 26, 2023
I go grind mays pepper melon
My wife sef fit grind
Na she sef go dey keep the money
You know say na this time people dey do ceremony well
I go make money from now till December
Please don't let me be begging again always at my age
If I buy petrol of 5 liter at 3,000, I go use am make 6,000 since na new machine e no go dey chop fuel much
Abeg for the sake of ALMIGHTY GOD
I no go disappoint you ma
FamilyRe: Ego Sum Custos Fratris Mei Semper! by Agbecassava: 9:08am On Oct 26, 2023
My Oga Machine now na 100,000 Naira

I go dey pay back 10,000 every month with any interest wey you wan collect

I no need to rent shop na front of the house I go dey use am.

I Sabi repair am myself
Na grinding machine my papa use train 8 of us go prmary school so I Sabi use am well

No day wey women no go ggrind so I go make profit like 1200 to 1500 daily
The business get money well abeg my Oga
FamilyRe: Ego Sum Custos Fratris Mei Semper! by Agbecassava: 9:00am On Oct 26, 2023
Anonymous1900:
Lord give me the strength .....
I thank you as you dey always reply me

E don Tey wey you don dey reply me thank you
Abeg consider me my Oga
Na grinding machine I dey beg for

BusinessRe: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Agbecassava: 12:40am On Oct 07, 2023
Larry1960:
I've sent

Check
My Oga I Don see am
Na only Almighty God fit reward you you go live long
BusinessRe: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Agbecassava: 12:30am On Oct 07, 2023
Conner44:
Huh, in every giveaway on this website that guy must to get something

I'm telling you he's a confirmed legend cool
Oga mi abeg
Please help me put mouth make him consider me
BusinessRe: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Agbecassava: 12:24am On Oct 07, 2023
Larry1960:
@ mummymalik I've sent if you recieve you acknowledge
My Oga please remember me
I dey beg please
GOD go give you victory on top your enemies

1 2 3 4 5 6 7 (of 7 pages)