Education › Re: I'm Confused Please by Agbecassava: 9:01pm On Mar 07, 2022 |
PastorMIsBack: If you're still learning video editing, why not stick with that instead of adding photography to it? Lots of YouTubers need editors so you can make a few bob editing their videos. Or if you're not interested in the editing, drop it and learn photography. You will need to get a good quality camera though and will you be learning it in a school/online etc?
If you apply for a teaching job, how long is the strike going on for? Will any principal/school owner employ someone knowing they'd leave soon?
Go with your passion. Good luck. True talk my Oga, no money for teaching Go learn video |
Christianity Etc › Re: Giveaway: I Need Ideas!! by Agbecassava: 12:48pm On Mar 06, 2022 |
PastorMIsBack: I agree with you but how can I know who would use the money well? Thank you my Oga Anybody wey wan collect help make the person talk wetin him wan use the money for gangan Like me as you dey see me Na grinding machine I go use am buy. I go dey grind for people and I go dey make money 2) make the person talk how him go dey make money from the help wey him wan collect Like me as you dey see me To grind One paint of pepper now Na 100 Naira To grind One paint of beans now Na 150 Naira To grind One paint of gini corn, dawa and wheat Na 200 Naira If I buy petrol of 700 naira I go use am make 2000 naira to 2200 naira I will make gain of 1500 naira. If Na market days I go make like times 2 of the gain 3) make you do your check well on the person. You fit look for honest person like mummy malik and ahnie make dem help you do that one. Dem Don do am for people here before before. Thank you ma |
Christianity Etc › Re: Make Small Improvements Every Day If You Want To Make A Big Difference! by Agbecassava: 9:39am On Mar 06, 2022 |
|
Christianity Etc › Re: Make Small Improvements Every Day If You Want To Make A Big Difference! by Agbecassava: 9:39am On Mar 06, 2022 |
PastorMIsBack: Thanks for sharing. We shouldn't focus on the goal but on the process. Make i write am down |
Celebrities › Re: C.E.O Imranroofing 5k Weekly Giveaway by Agbecassava: 9:28am On Mar 06, 2022 |
money121: Insha Allahu we Resume back 5k weekly giveaway Next month During the month of Ramadan
Incase you av anyone sitting for jamb this yr I will be giving out 50 free jamb Form Oga mi oooooooo Abeg I wan sit for jamb too I wan make you laugh small Abeg Na grinding machine be my own jamb. I no fit fail am because I Don dey grind since I dey small Na grinding machine I dey beg for If you buy am for me I go dey answer your name. I go turn Adegboyega Tunde Hammed My Oga God will provide for you |
Celebrities › Re: C.E.O Imranroofing 5k Weekly Giveaway by Agbecassava: 9:21am On Mar 06, 2022 |
money121: Insha Allahu we Resume back 5k weekly giveaway Next month During the month of Ramadan
Incase you av anyone sitting for jamb this yr I will be giving out 50 free jamb Form Oga mi ooooooo You too kind You no vex say because some people no Sabi appreciate make you no help us again People go dey run back here come dey beg Wen Oga ask say make people like him post, you people no like am o Wen Oga talk say make people share him post, you people no share am o Oninure loga wa GOD go bless you plenty |
Christianity Etc › Re: Giveaway: I Need Ideas!! by Agbecassava: 9:05am On Mar 06, 2022 |
Abeg, no vex say I dey talk talk This help wey you dey help us so, no be everybody dey use am well, some go carry asewo, some go take beer with the help Na people wey dey use the money do something wey go bring dem more money Na dem be better person See person wey dem buy tailor machine for. She buy the machine come show everybody here make we know say she use the help well Today the girl Don be her own boss
Na d kind help wey the person go dey enjoy forever I suggest
Abeg no vex if I Don talk too much |
Business › Re: .::. Scam Alert : Omowunmi Allen And The Pre-order Mess .::. by Agbecassava: 8:58am On Mar 06, 2022 |
money121: She will meet her waterloo Soon! Let just cross hand Amen |
Properties › Re: Roofing Sheets: The Cost Of Various Types Of Roofing Sheet In Nigeria by Agbecassava: 8:52am On Mar 06, 2022 |
money121: C.E.O IMRANROOFING FREE 2022 JAMB FORM Ibi giga le maa ma lo My Oga no vex say I dey talk talk always |
Christianity Etc › Re: How I Used My New Phone As Offering | Story Of My Life by Agbecassava: 9:15pm On Mar 05, 2022 |
adeoyekay: May God help us to fulfill destiny in life Amen |
Christianity Etc › Re: How I Used My New Phone As Offering | Story Of My Life by Agbecassava: 9:15pm On Mar 05, 2022 |
|
Jobs/Vacancies › Re: From Jan 1, 2022 I Will Design Your Logos For Free. See Why... (I'M BACK!) by Agbecassava: 10:29am On Mar 04, 2022 |
vinceyinnovation: Yeah... you can. Oga you dey try well well o GOD will bless you abundantly I wan design logo too Na grinding machine you go put there You go help me put am say I dey grind pepper, melon, maize, beans elubo For the name sir, help me put farming is king |
NYSC › Re: Corper Obinna Gabriel Fixed Bad Road In Ayegbami, Ilorin (Before & After Photos) by Agbecassava: 10:16am On Mar 04, 2022 |
whytediamond: This was me in 2012.
Nassarawa state corps member that year.  Oga se dem Sha retain you |
Car Talk › Re: Which Car Can I Buy For 3.5m by Agbecassava: 5:00pm On Mar 03, 2022 |
|
Family › Re: I Want To Peacefully Divorce My Husband by Agbecassava: 6:52am On Mar 03, 2022 |
MALIGNANTGuest: What's the definition of poison? So If someone prepares an Intercontinental dish without your knowledge of its ingredients and you eat such to your satisfaction, that's a Poison. Definitions are standardized and acceptable across the world. Pls. check the dictionary meaning. My Oga abeg |
Family › Re: I Want To Peacefully Divorce My Husband by Agbecassava: 6:43am On Mar 03, 2022 |
MALIGNANTGuest: Is GAMBLING his only problem?
IF it's so then, there are medications you can put in his drink or pap to enable him desist from such without his notice. I don't know if they are available in Nigeria. We also have the ones for Alcohol addiction. My Oga abeg sir |
Christianity Etc › Re: Please I need help. My life is crashing by Agbecassava: 11:00pm On Mar 02, 2022 |
Obiwank: OP you do not have a spiritual problem at all. You keep mentioning forex account - its a form of gambling and quite addictive. I know a bunch of people who go through the same issue related to fx trading.
The cough part is how your body reacts to the addiction so not a big deal. If you deal with the underlying issue, that would be gone as well.
Have you closed the fx account? What skills do you have? If you want - reach out to me and I can speak with you. My Oga biko help me sir |
Nairaland General › Abeg I Need Help by Agbecassava(op): 10:29pm On Mar 02, 2022*. Modified: 11:13pm On Mar 02, 2022 |
Good evening Many people don help me here before and I use am well I be farmer wey Oga money121, demospain snowland don help well well All the help wey dem help me, I use am well and comeback here to show proof Please I wan buy grinding machine so I go dey grind for people and use the money take do better thing I Sabi use grinding machine well well and the money from there go help me a lot Please my Oga for here help me Mynd44 Lalasticla dominique Seun |
Romance › Re: Any Online Skills Acquisition That Can Train Ten Member Of Nairaland Bill On Me by Agbecassava: 9:39pm On Mar 02, 2022 |
Moyinoluwa35: I have selected few maybe you can select yours and we both partner, Abeg ma consider me Na beg I dey beg |
Romance › Re: Any Online Skills Acquisition That Can Train Ten Member Of Nairaland Bill On Me by Agbecassava: 9:35pm On Mar 02, 2022 |
@anonymous1900 Abeg Consider me Please U talk am the other time say make I wait small Abeg |
Business › Re: 10 Business Books That Will Change Your Life by Agbecassava: 7:55am On Mar 02, 2022 |
PastorMIsBack: Some of the business books are free to download online. I'm now reading Atomic Habits. Which one I fit see read online sir for farming |
Business › Re: 10 Business Books That Will Change Your Life by Agbecassava: 6:54am On Mar 02, 2022 |
Agric textbook Na my own business be that o I Don watch ya videos
|
Health › Re: Young Man Commits Suicide After Losing N1.5 Million In His Bet Account (photos) by Agbecassava: 6:49am On Mar 02, 2022 |
MALIGNANTGuest: Ordinary 1.5 million not even 15 million Help me with 10,000 I go take farm my Oga |
Properties › Re: How Much Will It Cost To Roof This House? by Agbecassava: 3:12pm On Mar 01, 2022 |
halima83: Please building experts/carpenters in the house, how much will it cost me to roof this house using ghana zinc, the ridge cap etc? Money121 |
Christianity Etc › Re: @NaijaCuzin & @Popsmoke2 Winners (£10 Each) Congratulations - GIVEAWAY CLOSED!! by Agbecassava: 6:27pm On Feb 21, 2022 |
@pastorMisback
Before dem help me Na the first two pictures After dem help Na the third picture
|
Christianity Etc › Re: @NaijaCuzin & @Popsmoke2 Winners (£10 Each) Congratulations - GIVEAWAY CLOSED!! by Agbecassava: 6:19pm On Feb 21, 2022 |
PastorMIsBack: CURRENT LEADERBOARD
I’ll be glad when this giveaway is over. Less than 1 hour to go.
@0flash – 109 likes @Popsmoke2 – 97 likes Una welldone ma. I thank you as u dey help people Abeg ma, rain go soon dey fall. Starting from March I go start dey plant again Anyway you fit help me I go like am I wan plant maize and cocoyam I go use am well I promise All the help wey dem help me here I use am well If you help me ma I go use am well
|
Romance › Re: Any Online Skills Acquisition That Can Train Ten Member Of Nairaland Bill On Me by Agbecassava: 11:45am On Feb 10, 2022 |
Anonymous1900: Yea sure we can partner.
Did you select the people from this topic you created or elsewhere. As for selecting, I don’t think I have much preference. I’d rather differ to someone that can do the due diligence to avoid fakes
Let me know how you plan to proceed
Regards I thank una for coming togeda cos of us my ogas |
Sports › Re: Burkina Faso Vs Senegal: AFCON 2021 Semi-Finals (1 - 3) On 2nd Feb 2022 by Agbecassava: 8:49pm On Feb 02, 2022*. Modified: 10:17pm On Feb 04, 2022 |
|
Romance › Re: Any Online Skills Acquisition That Can Train Ten Member Of Nairaland Bill On Me by Agbecassava: 10:30pm On Feb 01, 2022 |
@anonymous1900 @iHart Abeg remember me na |
Nairaland General › Re: How I Paid N61050 Instead Of N6150 At A Filling Station Today by Agbecassava: 7:32pm On Feb 01, 2022 |
Obapemi: My Experience today 1st February 2022………….. I was not feeling fine following bouts of watery stools. I chose to go home to use my restroom instead. On my way, I decided to buy petrol since I have some relief from the stomach discomfort. I asked the petrol attendant to top up my tank. The amount that filled my tank was #6105.00k. I gave the petrol attendant my ATM card to pay for the transaction. Because I was in a hurry to go home to relieve myself of the discomfort I was passing through, I didn’t check the receipt printed. My phone buzzed too, indicating that money had been deducted from my account. I did not check. I drove as fast as I could to use the restroom in my house and get some rest before I start the lecture I need to deliver by 4 pm. Following the rest, I wanted to find the zoom link for which I will use to deliver the lecture on my phone, I just clicked to check the message I received, lo and behold, I saw #61,050:00k deducted following the fuel purchase.
Visit my daily views for more real stories
I instantly received unusual strength and jumped into my car, racing back to the petrol station. Many things were going on in my mind. How should I confront the guy? What if he denies selling fuel to me? Should I go with a law enforcement agent?? Many thoughts of how things may turn out. I just decided that I will allow things to play out naturally and see how the attendant will react when I meet/confront him. I got to the Eterna petrol station at Gbagada and met a lady at the petrol pump instead of the guy that was there earlier. I asked the lady selling fuel to tell me where the man that attended to customers earlier is. She said that he has completed his shift. She instantly mentioned that am I the one whose 61,000 was removed? I said yes. She said that the anomaly was noticed during handover and that the excess amount had been removed and kept safe somewhere. The supervisor called the guy, Mr Gbotemi, who confirmed that the money had been kept safe. My balance was of #55,000 was handed over to me and Mr Gbotemi appeared afterwards. I want to appreciate this man because Nigerians can be honest people irrespective of circumstances and situation. Mr Gbotemi showed himself to be an honest Nigerian today. Eterna petrol station has gained a customer today.
Lessons learnt 1) verify the amount punched unto the POS machine
2) Cross check the amount deducted from your bank
3) Give room to every Nigerian to prove that we are good people.
MY DAILY VIEWS My Oga I happy for you You make me laughter wen you talk say you get strength back How body now If you fit use agbo come make I teach you |
Romance › Re: Any Online Skills Acquisition That Can Train Ten Member Of Nairaland Bill On Me by Agbecassava: 3:22pm On Feb 01, 2022 |
iHart: I would have loved to put mouth in your case but for two things; first you are not consistent with what you want. You talked about grinding machine, you talked about cassava, you talked about vegetable. Secondly, this your comment , does not go down well with me. You do not talk down on people to gain advantage, it makes you look selfish.
Your phone number let me give you one month subscription @iHart my Oga no vex Abeg put mouth put leg put hand put chest put nose for my case abeg Anyways I Don vex you abeg pardon me Abeg my Oga |
Romance › Re: Any Online Skills Acquisition That Can Train Ten Member Of Nairaland Bill On Me by Agbecassava: 3:18pm On Feb 01, 2022 |
iHart: I would have loved to put mouth in your case but for two things; first you are not consistent with what you want. You talked about grinding machine, you talked about cassava, you talked about vegetable. Secondly, this your comment , does not go down well with me. You do not talk down on people to gain advantage, it makes you look selfish.
Your phone number let me give you one month subscription My Oga abeg no vex, I no mean am so I beg no vex |