Akahp's Posts
Nairaland Forum › Akahp's Profile › Akahp's Posts
CONSTAINE: Nigerians can talk!!!they know everything in the world,lie lie people asin eh d tin don taya me o. War wey neva stat dem don d here fight am finish. Talk who go win nd who no go win, d tear shirt untop. D pple wey d even fight d fight neva analyse reach wetn d hapen here. Dem dey dia d slip wel, dem d here d argue who go win nd who go loose, even d fight untop |
last 2comment ¤¤carry big drum nd gwongworo wey don spoil close d entrance¤¤ Am last e hear! |
emusmith: You are in the spirit Bro. I go use Westbrom, give her Madrid, if Jesus tarries...lol.lols. I fit even use cardiff give her master league team |
even if i go drop anytin no b my pes o. Smetin wey i say i go even teach her xo dat we go d play 2geda. Dat 1daful moment wey i go score her dieing minute goal, she go vex dive me ¤winks¤...na rotf tinz na, 4rm dia na sokoto o (u knw na). In 9months we go kary our ejima or triplet. Cant waitooo....ASUU sef no d help matas. ##stil meking my iyanga torotoro d go wia i dey go##. Meh nobody tif my style o |
koolet: Coz i spent almost 2 hourz doin Make up, b4 i know it, its 11am1daful!! Xo u leta kary ur makeup go flex 4dream i guess |
4d airtel 1sim, hw u go use register d 2nos abeg |
click Like if u taya 4road like me kom d read comments. Tori 2long jor |
Billyonaire: To be on the safe side, do not drive any car above 100. Once its approaching that calibration on the Odometer, sell it out.'sel it out' den na spirit go kom d ride am ni, no b stil peson go drive am |
donedy: I'm glad that I have made a positive impact on a deluded Negro; which was why you took your time to read my comment, and even commented on it.xori man far 4rm it, u av succesfuly displayd ur obvious stupidity in public |
donedy: I'm glad that I have made a positive impact on a deluded Negro; which was why you took your time to read my comment, and even commented on it.i beseech u 2remain in ur stupidity xo dat u shal av ur due reward at d end |
donedy: Why is it that any time the word "sin" or "goods are mentioned, you people will starting quoting bible or koran? For the sake of reasons, don't your cultures or traditional religions talk about sin and goods? Must you negro give every credits to your infamous masters?u no go find way go slip m.umu(mmuoo) |
Rossikk: Abeg shut up your dummy mouth. Olodo.Mum.u!! Na xo u no get sense reach? Even 4rm ur initial coment e shw say u b mu.mu. My problm na y u go kary ur mumu d mumu 4anoda peson coment. Obvious f.ool! |
last 2comment |
SniperInADiaper: Mr Handsome. .. I like youcorrrect! Xo hafa na |
udodasco: I respect u... But sincerely,we alony pray tru her!! And also do same as the angel at as wen the angel visited her and said: hail Mary,(full of grace).ma dear a normal person can't be full of grace if you understand bible very well. In all she conceived without original sin.. I hope u d hear urself 'we only pray tru her' wia in d bible God talk say u go reach am tru mary. Jesus is d ONLY way........'non goeth 2d Father except tru Him' |
guy1234: Sorry to say this so early on Sunday. U are incorrigibly mad. Instead of u to keep shut at d failings of ur masters u still make excuses.wetin concern apc with no light? You are maaaaad. Maybe u are Jonathan himself ,who knows?Mum.u! Na u no get sense here. D previous govts wey b ur masters hw many megawats dem generate giv u nd hw many times dem don kom out tel u wetn hapen if d rate of power suply reduce. If u no get sense u no go go ur house go sufa am alone, no d kary ur mumu d mumu here idiot. U go talk weda na miracle u want meh e hapen 4d power sector xo dat u go get 40,000megawats. D reason wel jor Od.e |
skyfall: What a breath of fresh airmumu! Na because dey tel u wetn hapen nd simply d ask u 2bear wit dem na im mek u c mouth 2run up nd down. U go tel me in previous administration hw many megawats nigeria don produce nd u go also talk hw many times dem don kom plead wit u on obvious falls of even d litle being generated. Jst because u no lik d man (4no jst cause) u d find al means 2criticise am, mumu. Una no go kary una coconut head go sidon 1place. Bast...ards!! Mitchww |
Ayatullah: Better be reasonable and stop fooling yourself. Use all the senses the Almighty God has given you properly, do not hide under any 'Holy Spirit'. There is no magic about understanding the Bible, it is written in plain English Language, so do not attach any sentiment to it, READ BETWEEN THE LINES. Be wise before its too late for you.I no d surprise 4ur mumu o, No! Neva! Wetn d surprise me na say peson get time 2d reply ur obvious stupidity wey ur silly brain no fit decode b4 displayn it. Am xo xori 4u. I dont blame u, i blame satan, d deciva.....MUMU!! |
aromikes: he be like say bomb d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ ur head. If Ʊ don't know ur rights, Ʊ better askgo slip, u no knw ur problem...mumu na now una d alwaz knw una right. Previous adminstration don c students dey 4house 4many yrs, wia u nd ur right dey dat time mumu! |
abouzaid: (dazed, staggers,falls and faint flat on my face) pls what is the name of the person that recieved this revelation and his church which is the only true church that will inherit heaven according to u. I will really like to check out their website. Take this as just a friendly request from "mr my friend".Bros u nid 2grow up in Gods word. Being in a living church doesnt in any way gauranty u heaven |
abouzaid: u have left the topic to start condemning another church without even giving a reason. Pls tell me what does the pope mean by what he said? ur not a christian going by this ur statement. And pls which church have a place in the kingdom of God. Is it jehova witnesses,deeper life, assemblies of God,christ embassy etc among the thousands of protestant churches? I ask cos they all claim to be bible based churches yet they don't preach the same doctrine. They have so much hatred and resentment for each other. So pls tell me which among them will posses the kingdom of God. For your information, it's you the protestant churches that have accepted and promoted gay rights in the western part of the world. The catholic church have been in the front in the fight against gay and abortion while protestants ordain openly practising gays as ministers and bishops. When the west eventually bring their madness to nigeria, we will know which churches will accept and promote it here. It's only catholics and muslims that are fighting the french government right now to stop the legalization of same sex marriage and their right to adopt. Where are the protestants in france? I guess they too busy condemning other denominations with one hand while they support and promote gay rights with the other one.'Mr my frnd' i didnt premise wat i said based on d topic. Nd i dont xpet u 2agree wit ease. Dis z a revelation made known by Jesus Christ Himself via smeone. According 2d revelation, Christ Embassy rite 4rm its foundation wasnt of God. Jehova Witnesses they r on dia own. They r not preaching wat d bible says. They preach wat they tink suit humans, not Gods Word. D doctrine of Catholics is contrary 2d Word of God. U shud also note dat me being a protestant dont in any way mek me 2justify al protestan churches, many wil b sent 2hell because of wrong leaders nd wrong teachings.....B Wise! |
d hard truth, Catholics dont hav a place in d kingdom of God. If u lik beliv, if u lik dont but dats d truth |
franchizy: I ve said it over and over dat d only solution to dis Boko Haram menace is 4 GEJ to suspend the state of emergency, appologise to the Northern Elders forum, dialogue and grant Boko Haram Amnesty, rebuild all mosque. The military can't win d war cos 80% of Boko Haram are from d SS, SE and SW and are christians who are used to tannish d image of d North and kill our people but Allah will fight 4 d North and vindicate us.Lik seriously, i tried xo hard no 2reply u bt ur tremendious stupidity made manifest here, made it futile. Wia u actualy hearing ursef as u typed? Nd 4Gods sake, ur senseles, stupid, skinny brain didnt mek obvious ur foolishnes b4 displaying it 2d public. My dear young man, pls go get a brain, i mean functional one o....xo dat at least u wil av d oportunity of reasoning lik a normal human being dat u wia meant 2b. IDIOT....BASTARD SON OF A THOUSAND FADAS |
franchizy: I ve said it over and over dat d only solution to dis Boko Haram menace is 4 GEJ to suspend the state of emergency, appologise to the Northern Elders forum, dialogue and grant Boko Haram Amnesty, rebuild all mosque. The military can't win d war cos 80% of Boko Haram are from d SS, SE and SW and are christians who are used to tannish d image of d North and kill our people but Allah will fight 4 d North and vindicate us.mumu! |
Jhulyan: She said am too gud enuf for her hence we can't date....dunno whether to be happy or sad, anyways girls will always do anything to achieve their de.vio.us aims.dey dia na wetn u don c kwanu, lolz.. E jst dey lik ma frnd wey lik 1babe lik dat. Xo 1day im kom my huz say mek we go c d babe frnd weda im fit 4rm her hand kolet contact. Na im we reach dia c hot babe, d gal mek sense die. I tel ma frnd say base as e b naw, as u d folo dat1 up mek i tidy dis1. Ma frnd say lie! lie! meh i bone am, say im no d leav any1, say im go put head 4d 2. I say ok. Xo as we d go im kolet no. We reach huz d boy kal am say im want mek she kom huz, d gal say she no fit. D boy d kal d beg......xo last last d gal kom say ok say mek im no d kal am agn say she go stat 2kom, if she don d reach say she go kal am 2kom pik her........til 2day!! we no c kal we no c peson......d two two babe d guy no get any1 |
God 4bid |
c as u wowo, swag sef u no get |
im go cast am put bak o |
i dey use chopstick 2chop stick ![]() |
Y cant u snap a mami water wit a long hair.......... ![]() |
asin eh d tin don taya me o. War wey neva stat dem don d here fight am finish. Talk who go win nd who no go win, d tear shirt untop. D pple wey d even fight d fight neva analyse reach wetn d hapen here. Dem dey dia d slip wel, dem d here d argue who go win nd who go loose, even d fight untop