Alberto2k's Posts
Nairaland Forum › Alberto2k's Profile › Alberto2k's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 185 186 187 188 189 190 191 192 (of 192 pages)
. |
DollyParton1:My coat of many colours that my mama made for mie made only from rags bt I wore it so proudly Joelyn joelyn joelyn plz don't take my man cuz u can Mehn I love these two songs from Dolly ehn |
Sezua:See N'L ole ![]() |
The truth is, dem go just buy am bt dem no go use am |
Corruption is everywhere ma Nigga Even on N'L ![]() |
faithugo64:Speaking from experience ? |
Hope say na "Robo Robo" stone dem use ![]() Cuz dat stone can pain somebody ehn ![]() |
Kudos to the Oga on top her matter Hope say OAU guys never straff marriage out her ![]() |
Everyone in politics is guilty of one crime or the other... Dat is to say GMB for 2015 |
that awkward moment when u find out maheeda's intagram acc got deleted too Ahh! Shoki!! ![]() |
Naija's version of a million ways to die ![]() Iswear na Igbo man container be dis ![]() thank God for their lives o... |
Me: conductor I dey drop here, how much b my money Conductor: ogbeni ur money na N200 Me: arrggh! Na aeroplane I enter? Conductor: na ur fada piss dey run dis motor shey? Me: bt here na just 15mins drive frm ikeja Conductor: u for trekk am na.. Fun mi owo mi jor.. Me: reluctantly.. Gives him a N500 note Conductor: mr man ur change na N100 naira o.. We dn pass whre u say make I stop Me: ehmm... No vex jst gimme 150 na abeg Conductor: na N120 I fit give u last Me: jst gimme my change *collects change quickly* Conductor: ogbeni comot for my motor jor Me: ![]() |
Here my own story On a faithful day, a girl texted me on whatsapp.. I dnt knw hw she got my number, dnt evn know her.. We rolled along smoothly and I started disturbing abt a relationship... And one thing about me, I can only ask a lady woo a lady once, disturb her for a week if she don't say YES, and if she still persist, then I'll quit, trash and recycle.. FF But I dnt knw wat got into me I disturbed dis one for a month o, she no gree na so I jst free her... Later lyk d following week.. She called saying dat I dnt care abt her, dat she misses me.. Bla bla bla Omo at last I frendzoned her o.. To even reply her text on whatsapp diz days, she go msg me reach 10times.. And diz girl fyn o and she gather ![]() |
Dat coarse rough looking bum way one Badoo lee don straff tire ![]() make I no just see this kind tin 4 FP else I go vex take my Iphone6 do offering tomorrow ![]() |
u think say na central bank u dey ba ! Issokay Na HORSE dem go take carry ur BOMB ![]() |
wetin sef ! Abeg make ah hear word ![]() |
The only Governor In Nigeria that I completely Respect |
Goodnews for him Too bad I don't even know him |
What I see is double money chopping channel ![]() Hope she got a beautiful daughter I can marry ![]() |
Naija sef ![]()
|
clemz88:Na to start singing "jesus my helper o, my helper" ![]() |
Abeg... Na who dey next? |
Yes but why would I sleep on the floor? Na to share the bed bt I go warn my abuna to keep calm cuz everyday no be christmas ![]() |
My bro can help u out...he's a web designer, visit his website @ www.samresponse.com and Email him, if u need it urgent and quick, I'll give u his digits right away |
Yes I can it's either u glue my mouth or u won't catch me eating them ![]() |
big congratulations to her Hope to see u writing for seun's N'L someday ..FP plz *in sarkodie's voice* So the world would know this.. What else! chai my tea dn cold finish o... Seun u see wat u af caused ba ![]() |
What of christmas chicken and christmas cloth na? ![]() FTC? JOor ![]() |
whiskey whiskey whiskey carry me gooo ai ya ya ya, make him gimme 2 shot make I take subdue this early morning cold abeg |
shey na like this e go dey dey? |
Voting GEJ till 2019 from Alagbon ![]() |
If na early morning now, u 4 see girls running out unclad ![]() Eyah... E no easy gan |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 185 186 187 188 189 190 191 192 (of 192 pages)


?