Romance › Re: Guys, Has A Lady Ever Deceived You About Being A Virgin ? Share Your Experiences by alberto2k(m): 12:59am On Apr 21, 2015 |
starlingslimnet: chai it Don pain am ...Two rolls and you have upgraded to curse....Deluded fool Hohoho, this he-goat u still dey alive 
Fugly ret*rded imp |
Dating And Meet-up Zone › Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by alberto2k(m): 12:48am On Apr 21, 2015 |
Orijin101: which pikin be dat? the mumu dey tosin2much thread o |
Dating And Meet-up Zone › Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by alberto2k(m): 12:43am On Apr 21, 2015 |
KingTom: Why not. Enwe!  Ode oshii! Go climb your bed DrAify dey wait for u |
Dating And Meet-up Zone › Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by alberto2k(m): 12:35am On Apr 21, 2015 |
stephenqueen: Weyrey u don free dat pikin wey dey yab kinglekan  Na tosin2baba beg for amu o if not I go fire him balls catapult |
Dating And Meet-up Zone › Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by alberto2k(m): 12:27am On Apr 21, 2015 |
KingTom: E get on SA babe then chai, she dey shout things wey man pikin never hear for hin life  and you con dey save amu for that your big head for stubborn pikins like me 
Aturu! |
Dating And Meet-up Zone › Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by alberto2k(m): 12:23am On Apr 21, 2015 |
Orijin101: you know how many curses and swears dem don dash kingtom wen him dey shook hand inside their punny anyhow? how him no go fit insult  No mind amu, that's y I surrender sef |
Politics › Re: Wike, Rivers Governor-elect Receives Certificate Of Return (photo) by alberto2k(m): 12:21am On Apr 21, 2015 |
KingTom: Ezenwo Nyesom Wike is one of the most uncouth politician I have ever seen, but he remains a good grassroots politician. The people of Rivers have made their choice, although in some parts largely due to sentiment. Rivers will either regret voting a thug into power or feel so proud for electing a man loved by his people.
*****MILITARY ZONE, KEEP OFF******
RickRichards why na? 
alberto2k weyrey, see lands now oh, come buy before dem go develop am
Lalastic.lala Estate realtors.
 You Buy HeadQuarter con dey recommend mini- Branch office for me 
Wickedt landlord |
Dating And Meet-up Zone › Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by alberto2k(m): 12:12am On Apr 21, 2015 |
KingTom: I go tear Mbembe, Bahumunu, Igbo, Bantu and even Swahili! Usoytingolhola!!!!!  wehrey so u drop stainless plate for ground take amu dey insult my life 
Kai, I give up u na Baba for insult, na those your female patient dey teach u work |
Romance › Re: Guys, Has A Lady Ever Deceived You About Being A Virgin ? Share Your Experiences by alberto2k(m): 12:07am On Apr 21, 2015 |
fboycaestro12: Yeah lucky for you oooo but Abeg no do the mistake again ooo because at times dat kain opportunity no dey come again.
Thank God say u be partial moses....Moses see promise land him no reach oooo ya own moses still get luck sha . No be lie
Caestro-Man |
Dating And Meet-up Zone › Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by alberto2k(m): 11:59pm On Apr 20, 2015 |
KingTom: The only Agbero on Nairaland Mumu, because I dey use weyrey and other simple ones, you wan compete with me? I go enter Ijebu and Egba now  mtscheeew! If u like enter ebira, Gwari, Tiv, kalabari and Gbagi 
Na only warri own i go enter for u mumu |
Romance › Re: Guys, Has A Lady Ever Deceived You About Being A Virgin ? Share Your Experiences by alberto2k(m): 11:49pm On Apr 20, 2015 |
fboycaestro12: No time nah.....When promise land dey my front why I go return to go Egypt. Baba complain na after the whole escapade oooo U must be Aaron 
On that day I was acting Moses 
But the main koko b say I still enter the promise land o |
Dating And Meet-up Zone › Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by alberto2k(m): 11:41pm On Apr 20, 2015 |
KingTom: Na very special Yoruba word meaning...
SENSELESS FOOL!  1st u suppose collect knock for making me scroll for 2mins 
2ndly... Sango and irumole dey studio dey remix the thunder way go fire u
Lastly, You be certified Egyptian wehrey! |
Romance › Re: Guys, Has A Lady Ever Deceived You About Being A Virgin ? Share Your Experiences by alberto2k(m): 11:34pm On Apr 20, 2015 |
starlingslimnet: Another clown displaying the majesty of his mental disorder swerve to under mainland bridge man ====>
You've been heavily ignored, quote me again and you'll answer ur stupid self |
Romance › Re: Guys, Has A Lady Ever Deceived You About Being A Virgin ? Share Your Experiences by alberto2k(m): 11:31pm On Apr 20, 2015 |
fboycaestro12: The part that made me laugh was when you sent a girl away and grabbed vaseline. Oboy konji never catch u ni ooooo. me go do am finish and later we go talk about am Badt Nigga'  |
Romance › Re: Guys, Has A Lady Ever Deceived You About Being A Virgin ? Share Your Experiences by alberto2k(m): 11:26pm On Apr 20, 2015 |
kinglekan: Nor mind the Ode. All dis small bois wey don learn new word for secondary skul. Na here him tink say dem dey practice.  how can that e-diot be in secondary school, that's an insult to those in secondary school  Even kindergarten sef na manage for amu |
Romance › Re: Guys, Has A Lady Ever Deceived You About Being A Virgin ? Share Your Experiences by alberto2k(m): 11:23pm On Apr 20, 2015 |
starlingslimnet: See this castrated clown calling his royal drone for a team work.....There shall be showers of insult tonight here... heterozygous fools ode you wan chop hard reset slap ba |
Dating And Meet-up Zone › Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by alberto2k(m): 11:17pm On Apr 20, 2015 |
KingTom: Weyrey! I go do una strong thing!! Shey na me you dey carry play? Alailopolo!!!!!  Otondo u juss dey fire me with that word since mawning. . . wetin dat thing mean na ? |
Romance › Re: Guys, Has A Lady Ever Deceived You About Being A Virgin ? Share Your Experiences by alberto2k(m): 11:11pm On Apr 20, 2015 |
kinglekan: Hehehehe!! Ode ma so oyinbo to ma da e lori ru shogbo.
Werey oshii ;Di
Guys abeg con show dis Anamu the way to the lagoon b4 I rip off his unproductive testicles.
Cc: Alberto2k, Jacksparrow1207, stephenqueen ***breaks bottle with teeth
Where amu dey? 
kai! The mumu guy moniker sef wan make me bite tongue |
Dating And Meet-up Zone › Re: Happy Birthday Beennkumar!!! by alberto2k(m): 11:07pm On Apr 20, 2015 |
kinglekan: Alberto2k u nor dey recognise fine geh nii.  where the fine geh dey? |
Romance › Re: Guys, Has A Lady Ever Deceived You About Being A Virgin ? Share Your Experiences by alberto2k(m): 10:51pm On Apr 20, 2015 |
kinglekan: I don see mumu wey pass stephenqueen oooo.
Cc:Alberto2k, kingtom, tosyne2much, jacksparrow1207, Prettythicksme. Dem give am PK to play, him say him want throwing |
Dating And Meet-up Zone › Re: Happy Birthday Beennkumar!!! by alberto2k(m): 10:48pm On Apr 20, 2015 |
sinaj: shebi u r lukin for troble now  to forcefully draw person hair juss dey hungry me |
Dating And Meet-up Zone › Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by alberto2k(m): 10:43pm On Apr 20, 2015 |
KingTom: God Forbid!!!!!!  Wehrey dey fear But u go come here dey open that ur aya oni bread for us |
Dating And Meet-up Zone › Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by alberto2k(m): 10:41pm On Apr 20, 2015 |
prettythicksme: I help u buy am but stephenqueen carry thugs con snatch d land  Stephenqueen(baba afusa) oya come gimme my land . . . |
Dating And Meet-up Zone › Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by alberto2k(m): 10:37pm On Apr 20, 2015 |
KingTom: Alailopolo! The retroviral don dey work  No worry, We go soon Retrieve your License and chase u to Johannesburg |
Dating And Meet-up Zone › Re: Happy Birthday Beennkumar!!! by alberto2k(m): 10:35pm On Apr 20, 2015 |
sinaj: bros park well o!!!
my ba3 too low to waste for E.fight 
kinglekan com warn diz nigga o! mtscheew! Lagoon this way =====> |
Romance › Re: Guys, Has A Lady Ever Deceived You About Being A Virgin ? Share Your Experiences by alberto2k(m): 10:31pm On Apr 20, 2015 |
wristwatch: Englishmart and alberto2k be total werey . God of mercy! Their comment don make me pee 4 my boxer. Awon werey meji. Lmao. Baba mo wa Loyal Pka! |
Dating And Meet-up Zone › Re: Here Is The Nlander That Has Been Driving Me Crazy (photo) by alberto2k(m): 10:28pm On Apr 20, 2015 |
Orijin101: cc: alberto2k (agbero2k), stephenqueen, ipledge, kingtom, chimerase2, 2dice, fabdedon, prettythicksme 
make una show ooo I knoW say I come late, abeg who help me buy land keep? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Happy Birthday Beennkumar!!! by alberto2k(m): 10:20pm On Apr 20, 2015 |
sinaj: whu cum b Beeenkumar kwanu 
sounds lyk a jungle name.
HBD though,
i wish ya da best bitches in life Which kain yama-yama wish be that one |
Dating And Meet-up Zone › Re: Happy Birthday Beennkumar!!! by alberto2k(m): 10:19pm On Apr 20, 2015 |
kinglekan: I don show!!!
Who dem born 2day? Na naming ceremony we dey do  Kai! U mumu
Beembolar don finish ur brain |
Dating And Meet-up Zone › Re: Happy Birthday Beennkumar!!! by alberto2k(m): 10:15pm On Apr 20, 2015 |
Happy Birthday Beennkumar 
May God grant u your heart desires man |
Romance › Re: Guys, Has A Lady Ever Deceived You About Being A Virgin ? Share Your Experiences by alberto2k(m): 10:09pm On Apr 20, 2015 |
KingTom: Ketekete oshi! No be the same "virus" don help you now, you dey spot FP threads anyhow, your FTC headquarters don plenty now because of the virus, ungrateful agbero, make I give you retroviral now you go begin cry!  chai! INSERTING Doc don vex. . .
***prostrates tummy flat on the floor
Baba abeg destroy the retroviral abeg Or test amu for Orijin101 body |
Romance › Re: Guys, Has A Lady Ever Deceived You About Being A Virgin ? Share Your Experiences by alberto2k(m): 9:25pm On Apr 20, 2015 |
tosyne2much: See as dem don high jack my thread for my hand
Me wey be OP garner just one share, see as EnglishMart and Alberto2k don rush garner 10 likes and 8 shares
Nawa oooo Baba mo sorry gan!
Sha nu mi jhoor eh ma binu
I'm doing my best to avoid derailing but the thing don dey we blood thanks to Kingtom way inject us with one mumu virus say him wan give us superpowers |