AlexCk's Posts
Nairaland Forum › AlexCk's Profile › AlexCk's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 103 pages)
After school hustle n wahala, nysc palava n wahala too,, death will now be knocking on someone's door. God have mercy, The Grimm reaper needs to take a chill pill biko RIP bro |
Berlynn:1) resting, retsing ![]() |
1) thinking ![]() 2) No, i can't guess the riddle biko 3) point of no return i guess 4), thinking ![]() |
Mehn, our president and meetings shaa, |
Nawa o. Hustle is real. "Twas the devil" comments approaches |
The sad thing is, there are still many people being brutalized everyday, God help us o, save us from such sadistic freaks |
RIP to ur mum. Hopefully she's in a better place. |
Some of those shoes go give person nightmare, choi |
Tor, Is that how it is now, Odikwa serious o |
But Op, u no talk about food, lotz of proteins i presume, if u try all dz parolz without berra food omo na die oo ![]() |
Brilliantlights:U sef notice, i just dey laff, lol |
Finally, our defense cast!!! , But ekong(if im correct with the spelling) make sense, ehen, who be ndidi sef wey play rb, jeez, casted rb. Victor ikpeba shaaa, his commentary shaa, lol, "if u look at the pass he passed.. ..", ikpeba wan kill me ![]() |
Wonderful tips @Op, What about tips for young professionals those with (0-2yrs experience) , their questions differ in a way, Funny enough, if everyone does extremely well in an interview, omo, d company go still hire who dem wan hire jare, Besides, interview question 5 answer should be, ....."pix below " ![]()
|
Naija just full everywhere shooo!!! Anyways, all na abroad ![]() |
![]() .....and it made fp?? Biko, when she exposes her tummy, put am for fp too, Smh |
Y una wan kill una sefs on top peter obi matter or any other politicians/celebrity matter?? ![]() Choi, those people don't /won't care about what u r facing cuz them get their own ish, but una go dey put their matter for head, jeez, Una shaaaa ![]() |
Op, ur topic abi title for be "some ladies " ![]() Anyways, like some peeps have commented if she no want, leave am oo, shoo, no go die upon person "wan no want u" matter P.S - una no dey tire with una "guys/ladies r heartless", jeez, it's getting old. That's life, it's unfair sometimes. |
Nice one Op, But the truth is, Sometimes an interview doesn't really describe the personality of an individual. Honesty is quite helpful, but most people still get axed during interviews for that, I no go lie u, Positivity helps shaa, P. S - they go dey ask for experience, but they don't want to give u ur 1st experience. Tor |
cuvox:Once a side chic, always a side chic, Lol, that's harsh ![]() |
Comfortable keh, The baby be like, "who tha heck is this ", |
The couch watching CSI ![]() |
Got nothing to say except. Buhahahahahahhahahahahhaahahahahahhahahahahhaha ![]() Nice 1 Op, ![]() Make i add ![]()
|
The devil Wears Prada too naa ![]() |
Everything na double double. ![]() God's blessings oo just |
midehi2:Hehehe, just like she wrote, @Op, But mostly "read, comment(sometimes) and rotfl" ![]() |
But he fit no dey lie oo, Hehehe, Soo, if na true e tawk, people go say na lie, if na lie e tawk nko, people go still say na lie?? ? Iyam not understanding ![]() |
Nawa oo, Lately all dem female celebrities have been celebrating 36, Abi na the new parolz now, Tor HBD tho |
She's quite pretty, Blessings on blessings on blessings to u both. |
Work smart. ![]() |
Psy - gangnam style ![]() |
Thank God oo, That trap for cast ur foot oo. Finally, im pretty sure ur mind be like "that was u lord, thanks "
|
Nawa oo, Advocating such act, When he will start having serious life issues, make e no say karma no dey blind o, But seriously, that's stupidity |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 103 pages)

