AlexCk's Posts
Nairaland Forum › AlexCk's Profile › AlexCk's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 79 80 81 82 83 84 85 86 87 (of 103 pages)
Zebra crossings wey don fade finish. Some drivers no dey obey traffic lights, hw dey wan cum chill for d zebra crossing. Maybe "tiger stripes " go mk sense pass d zebra crossing, dem no dey fear zebra, dem go fear tiger ![]() |
God save us oo. Na So person go dey kill people cus of partner(s). Which kain obsession b dat, Be like bfor person enter relationship na to ask d boy/girl weda dem date psycho bfor, shooo. RIP bro |
Thumb up Op, nice tips. But finally, all na God oo |
Hopefully this myt help, https://www.naijatechguide.com/2012/04/cost-of-building-and-designing-website.html |
Wow, That's what i call dedication + commitment Hope u get wah u wish for, ma'am |
Lol, Funny.
|
......and killing him was what, his reward/punishment? ? Scolding would hv being better, even rehab, or detention. Nawa |
I pray o She'll be like, "Alex, if u cross n dem crocs chop u, i go laff u, jejely go ur house, mk i go my own" ![]() |
Na underground train i dey wait for,. I b like, "yo Jerry, let's take d subway today" ![]() |
Wait oo. Dem even get website, *shocked* Never knew oo mk dem no go start recruitment levels oo. |
He looked good on 'Buba' Rip Ali, "float like a butterfly, sting like a bee" |
Well Op, those are ur thoughts. As for me, women are simply amazing, and without them, oboi, world for cast abeg. Soo i respect them. Twale for them females!!, |
Reminds me of that movie that starred Arnold Schwarzenegger and Danny Davito, where Arnold was pregnant. I was like "how d baby dey develop when Arnold no get womb". Anyways, congrats to d guy i guess |
ernesty20:Lol, e pain am, soo not Buying a watch of 350k mean poverty??.. Try wise up mate, |
350k for a wrist watch?, nawa o, Hope that watch can do lots of tricks oo, like d watch in that Jackiechan's movie- "tuxedo" |
I think it's all about being responsible, If u are with someone, then be with the person, whether na boy/girlfriend or spouse ish. Respect dat commitment. And If u wan dey slp arnd, then dont b in a commitment. dey hv a name for that too. fwb i think. Its all abt choices. My thoughts shaa |
Genius, Our very own Michelangelo. |
Hmmm, It looks more like "a means to an end". Trying to be "favored " in one way or another. |
Everyday na so soo fight, Why oh why?? , Na to dey pray for naija oo, Whether we like it or not, na our own. #pray4naija |
Lol, people shaa. Maybe na d camera no sharp na, ![]() |
I guess u get more emotional, + u get to 'connect' well wif him/her, n feels like heaven wen u close ur eyes, ![]() u dnt get distracted too. |
Proudly naija jare, We dey innovative niyen o The person sef go brag, talk say "i get a.c too oo" ![]() |
Subhān Allāh in all things RIP |
Bummer. Now that's cruel. lol |
Nobody - nobody |
We are naija naa, we rep everywhere .Kudos! ! |
oleary:Omo, na timekeeper dem gv me, i still dey come late. ![]() |
Paedophiles everywhere. Wen i hav mykids, specially my daughters infact, i go teach them self defense, I'll be like, "buttercup, wen a man wants to have his way, kick his balls with alllll ur strength, then poke his eyes wif ur fingers, then run! " Finally, Na God go deliver us from evil freaks like this. |
This Op, u b boss, Cnt stop laffing, Especially that time wen u get beaten by a teacher because of the whole class, Choi, i suffer as class captain for SS2 oo, dem wan gv me for SS3 again, i was like: "God4bid bad thing" ![]() |
Myt not even be a gurl, fit b guy wey b scammer sef. One has to be careful on social network. |
Not bad, The gov is doing well i presume. That air surveillance go make sense for those areas wey wahala dey always dey, |
Wait o, Lip sync no be that show LL. Cool. J dey?? . Africa don get their own fast. Nawa ooo , We no dey carry last shaaa, |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 79 80 81 82 83 84 85 86 87 (of 103 pages)
