Stats: 3,167,086 members, 7,867,135 topics. Date: Friday, 21 June 2024 at 11:08 AM |
Nairaland Forum / ALLI1009's Profile / ALLI1009's Posts
(1) (2) (of 2 pages)
![]() |
this commissional no get oga on top |
![]() |
where did they get the picture from |
![]() |
make he quickly yield because people are in hast for change my great Bihari Cary on I am in your support sir |
![]() |
nice one in Nigeria politician that belong to ruling part are above the law may be change will come to this aspect of law very soon |
![]() |
hmmmmn na this thing Nigerian police sabi if na harm rubbers them say make dem com arrest now you no go see them |
![]() |
kai too taugh |
![]() |
this under 23 team no go reach any where see the way them they play like people wey no do training 1 Like |
![]() |
pls fg na employment we need not 5k that can stop indefinitely |
![]() |
OK na ghost employment 2 Likes |
![]() |
Niger state ko ma Niger republic |
![]() |
Niger state ko or Niger republic |
![]() |
hmmmmmmm but there are many not only this shine your eyes well |
![]() |
Anybody can win since winner will be announce base on election result |
![]() |
she is doubting your love that is why she wants to make convenant with you. you for no run na |
![]() |
na so life be |
![]() |
my so life be soldier na |
![]() |
people agitation for Biafra needs to think very because there is reason why we were amagalmate together in 1914 |
![]() |
WE SHOULD NOT MIND DIS OUR REPRESENTATIVES NA NOW THERE EYES DEY OPEN AFTER THINGS ARE GET SPOIL ,THEY ARE ALSO USING STYLE TO MAKE ANOTHER REQUEST . YEYE PEOPLE |
![]() |
WE SHOULD NOT MIND DIS OUR REPRESENTATIVES NA NOW THERE EYES DEY OPEN AFTER THINGS ARE GET SPOIL ,THEY ARE ALSO USING STYLE TO MAKE ANOTHER REQUEST . |
![]() |
DIS ONE DON DEY SINCE NA EVEN D GIRL FACE SUSPENSION WHERE SHE IS SERVING |
![]() |
TO SAY D FACT HND ARE MORE QUALIFY THAN BSC BECOUSE THE WAY HND HOLDER WERE TRAINED TO MEET UP WITH PROFESIONAL QUALIFICATION AND ALSO TO ADAPT WITH ANY ENVIRONMENT THEY MEET THERESELF.FURTHER MORE HND HOLDER WERE PRATICAL ORIENTED 1 Like |
![]() |
HMMMMMMMMMMMMMMMMM UNEMPLOYMENT UPON UNEMPLOYMENT WHER TO NOW |
![]() |
THEY DESERV IT FATHEY DESERV IT FATHEY DESERV IT FA |
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |