Alphajerus's Posts
Nairaland Forum › Alphajerus's Profile › Alphajerus's Posts
wow dat nomber 1 is a lithle true because i also went fr some seminars and proggrams with the themes like 'dont let him decieve you'. Anyways any niralander has brain so let him or her use it. I dedicate dis F T C to u reading dis aldough av got no mamas award bt ossanna.... Alpha jerus |
meee .ah bt ehh were him prick da. I go kick am bt bfre den i go don keep leg fr door like usain bolt |
see jamb question. Wot du u expect a star groom to do.. Use bic to pot da remaining 1 na.... Bt eh dat printer sef ![]() ![]() ![]() |
what else should a father do if not smile it off and suit da repaires ... Na so i da do am fr here in canada.. ![]() ![]() halla @ u wa da du ur mouth like mmmnnnnuuuuuuu... |
i just hope dat no 1 died ..God pls help da injured and grant dem quick recovery.. Of course dis FTC na una own!!! |
08104634084.:
name: Alpha jerus:
gospel rap artist, chorus inventor, and back up.. |
mtscheeeeeeeew life has got many lessons to teach us. We myt have today and make a hell lot of noise not tinking or minding wether others have thiers... I am so touched by dis story and i dedicate it (FTC) again to all the ORPHANS,HOMELESS,HELPLESS,PHYSICALY CHALENGED.AND ABOVE ALL SICK PEOPLE . I love you all Alpha jerus.hurray!!!!! dont worry be HaPPY |
HEI BRO DONT BE TO FAST IN CONCLUDING... I gues il say dat ur faster dan ur shadow in conclusion. Do not say things because others did some myt scale through bt some will fall in. Cos frm ur harsh tone of speaking ur a no surporter fan am warning u!!! |
wow!!!! Congrats to them. I know by now they go be like oya voomva vomvava::::. Hhahahahah ![]() thank god i made FTC i dedicate it to all da july celebrants and hapy new month to yuall"!!!! Alpha jerus |
chisos!!! some people are wicked oooo can u imagine da rate of wickedness. ![]() |
[b]wat hmmm i just cantbilivit.anambra... ![]() |
y e be say 9ja peps to da copy copy. I saw dat post and i tot abt our normal 9ja swagg bt... ![]() |
HAPPY FATHERS DAY 1ST OF ALL. But is dat girl claiming to have a sad experience growing up? Wow tell me da name again cos i seem to be lost here mtscheeeeew RUBBISH GIRL RUBBISH WAYS make she come make i tell her my own she go sad cos i grew up with JESUS. Any ways R.I.P .dad.......ALpha jerus... |
KiKiKiKIKIKIKIKIKI oboy come see news ohhhhhh one starboy don disappear with him legedes benz hahahahhh. Oya nah PMB has no biz in dis i Bet u. Bt all da same lemme keep laffing. KIKIKikikikikikikikikikikikik ![]() |
DA ONLY REASON Y, SHE WAS LAFFING WAS DAT IN HER MIND SHE BIN DA SAY OBOY SEE SEASON FILM. I cant belive dat i am acting cinderala. ![]() |
Oboy come see JAMB QUestion haaaaaaaa. Lwkmd ![]() |
OBOY SEE HEADLINE NEWS. Make God just help PMB make e fit rule us with grace and mercy not force and pleasing abeg. Naija ehhh una demands 10 much jooor ![]() |
lyk seriosly . Men of nowardays be like .I CAN GRAB IT ONCE IT IS STILL FRESH .See dem swagg self nna ehh i tire ooo![]() ![]() |
so so so funny bt i forgot to laff. ![]() |
oluwa burna i love ur way bt if u realy said this then u must have eaten kai kai and groundnut last nyt ![]() ![]() .... Some times u get wot u dont expect from celebs.. FTC i dedicate dis row to huslers and lovers of GMB. No trekker is alowed pls. ;A |
oluwa burna i love ur way bt if u realy said this then u must have eaten kai kai and groundnut last nyt ![]() ![]() .... Some times u get wot u dont expect from celebs |
i am truly disappointrd with what u just said ,as regards to a man of GOD... U will understand if only u want to understand. Tnx |
[b][/b][i][/i][font=Lucida Sans Unicode][/font] good president who understands our pains long live GMB |
[b][/b][i][/i][font=Lucida Sans Unicode][/font] good president who understands our pains long live GMB |
OBJ face be like chai dis guy don fall my hand fr broad daylight ![]() |
first to comment i dedicate this row to all orphans around da world like me...Alpha jerus But if i shuld say it seems dat girl has it in mind to go out in da streets with only skirts ... Am just fed up with this celebs |
like seriosly see as da guys face be(in okons voice) especialy dat one with shor nika. Oboy seee posing!!!! |
i wonder ooooo my dear u never even confuse reach me. Cos i had to rush and get an abreviation dictionary b4 i could understand u.... Se me see trouble wat is FTC |
ahh de same here i have not bin on any social network and am clocking 150 ... If i hear! . Bt ehh dis woman wan talk say na only pictures she da read look her face na |


