Education › Re: Which Is The Most Used English Word On Nairaland For 2017? by Anak52: 1:16pm On Jan 01, 2018 |
Actress Slay Queen Sars(even though na abbreviation) |
Fashion › Re: Checkout This 2-Year-Old Boy's Hairstyle That Has Gone Viral (Photos) by Anak52: 4:47pm On Dec 30, 2017 |
Who in your generation as beautifully facially structured as this? |
Fashion › Re: Checkout This 2-Year-Old Boy's Hairstyle That Has Gone Viral (Photos) by Anak52: 4:44pm On Dec 30, 2017 |
habsydiamond: Una do this kind of hair for pikin wey no even sabi anything...Una won fry im brain Dem don relax that pikin brain no wonder he look mumuish somehow habsydiamond: Una do this kind of hair for pikin wey no even sabi anything...Una won fry im brain Dem don relax that pikin brain no wonder he look mumuish somehow
habsydiamond: Una do this kind of hair for pikin wey no even sabi anything...Una won fry im brain Dem don relax that pikin brain no wonder he look mumuish somehow |
Celebrities › Re: Thierry Henry With Adesua Etomi, Basketmouth, Banky W Other Nigerian Celebrities by Anak52: 9:09pm On Dec 19, 2017 |
Henry:Bros abeg gimme d scope way u use impregnate all dose gals nw...... Tubaba: Y u day wine me........ U don get d scope already...... No b player u be? |
Music/Radio › Re: Demmie Vee Featuring 9ice - "Love Me Tender" Rmx (Video) by Anak52: 2:13am On Sep 16, 2017 |
Heard d song....seen d artist!!....Not a fan of any |
Celebrities › Re: Kcee Promotes Five Star Tomato (Photos) by Anak52: 12:07am On Sep 16, 2017 |
Na wetin day happen wen ur career no gree push again |
Celebrities › Re: Cossy Orjiakor Considers Butt Surgery, Tired Of Being Called Flat Butt by Anak52: 12:01am On Sep 16, 2017 |
Shay na by force 4 ur market 2 sell....better go beg dem ur village chief wives wey kidnap ur wisdom |
Crime › Re: "I'm Not A Ritual Killer" Ifeanyi Dike Cries Out by Anak52: 12:49am On Sep 10, 2017 |
Bros....you must be stupid His reasoning be like:
|
Celebrities › Re: Kemi Olunloyo thanks Drake for calling her son to wish him success in his exams by Anak52: 12:45am On Sep 10, 2017 |
Craze way we think say dissappear don start again
|
Family › Re: House Girl Peeps While Husband And Wife Were Having Sex by Anak52: 12:39am On Sep 10, 2017 |
Madam why are u louding it now..
|
Family › Re: House Girl Peeps While Husband And Wife Were Having Sex by Anak52: 12:32am On Sep 10, 2017 |
Madam: shalewa u re 2 local u dnt even av any education..Shalewa:peeps at madam nd oga........ Madam:jesus wat were u doing..... Shalewa: madam am learning sex education...... Madam: yeeeee aye mi temi bami |
Christianity Etc › Re: Pastor Forces Woman To Use Her Suv To Sow Seed by Anak52: 12:21am On Sep 10, 2017 |
Mental illness is inevitable in ur case @neroflo |
Christianity Etc › Re: Pastor Forces Woman To Use Her Suv To Sow Seed by Anak52: 12:18am On Sep 10, 2017 |
.......  ...... |
Romance › Re: Lady Who Was Duped And Jilted By 8 Men Finally Got Married In Lagos by Anak52: 12:13am On Sep 10, 2017 |
Thank God sense will sha come 4rm one of them........I hope |