Angeltolly's Posts
Nairaland Forum › Angeltolly's Profile › Angeltolly's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 72 73 74 75 76 77 78 79 (of 79 pages)
Time table out!!!!!! NYSC Mobilization Time Table For 2014 Batch A 1 Registration of Foreign-trained Nigerian Graduates9th December, 2013 - 14th February, 2014 2 Submission of Masterlist. Screening/Vetting by Mobilization Officers.6th - 11th January, 2014 3 Coding by ICT Department.6th - 17th January, 2014 4 Delivery of Preliminary Printouts to Mob Dept/CPIs20th - 22nd January, 2014 5 Return of Corrected Printouts by Institutions to Mobilization Dept.29th - 31st January, 2014 6 Correction of errors and printing of call-up letters by ICT Dept.3rd - 23rd February, 2014 7 Sorting and Packaging of Call-up letters by ICT Dept.24th - 28th February, 2014 8 Delivery of Call-up letters to Institutions / NYSC Secretariats3rd - 5th March, 2014 9 2014 Batch ‘A’ Orientation Course11th March - 1st April, 2014 |
House keeping ![]() |
U235weapongrade: CSO just dis nyt dem pay u small allowance, u don go dey pursue woman. No be u I see for road as I dey come bck now?u see now? well na u sabi ooo.... sha report at ur duty post on time smh |
ajoskele: Why U go carri Fadeyi con our house nw? I nor go allow one man use hin wicked laugh spoil nyts for person oo..lest I forget,tanx for reconsidering me and giving me my money..Make I start to dey buy camp tinx #Team14ALol... Na wen u say u get juju+ certificate I negociated wit fadeyi oloro+ hon patrick na.... Welcome back sha |
ajoskele: *feels the pain from his knuckle* Now that a staunch and strong member of this hallowed chamber has decided to be sympathetic to my cause and has, in his wisdom, advised me to call off my warning strike, I hereby suspend the strike action and continue with my job till the house resolve the issue. Thanks *shuts the gate*Better..... Don't forget u must meet all d requirement u were told at d meeting oo. Branch at d treasury dept for for cheque 2mao. Now I av to tell fadeyi oloro I don dismiss his security proposal ![]() |
U235weapongrade: CV way we go cari go toilet, na only one CSO we know.Noo dat day e intentionally left d door open. Dat not gud. 2mao sha we go knw aw far |
U235weapongrade: Tunapa na wa u. Y u and angeltolly no gree make dem pay CSO outstanding allowance.I no dey like aw e dey do now dat day e open door down cos we no pay am and snake enter + one theif. E shld prove his capability ooo. Make e sha come 2mao make we negociate. Mind uu pple don dey send in there c.v oo. Gbam Happy sunday house |
mayornel: Hmmmmm!!!! I always believe that all dissapointment is ah blessing..may d will of God be done in our lives..I shall rejoice going with batch A atlast..all shall work for our good....#team UNAD..#may God spare our lives to witness 2014 in peace and in Good healthYou welcome here oo... Happiest family on nairaland. 14A all the way U235weapongrade: GM 14A house.Weapongrade...... Somtin is fishing ooooo. U don collect bribe abi. obinoral: guy park well abeg make una employ me for this work i go manage 150k with good incentive..........Send in ur C.V I beg. No time |
tunapa2009: Wooow... That is very nice.. Angel pls send this man name to our office at borno state(headquarters of boko haram).. You will be on probation for 6months and after that, let us discuSs ur salary. Are you ok with this?Am doing dat write away |
ajoskele: *angrily storms in,shakes head for Nairaland mods,spits on the floor,hisses on them* I WAS BANNED!! *hisses again,stays on the thread,dares the mods* Make I see who go ban me nw!!I know why.... Na because u say u wan go strike. Mod. don dey help us find anoda GM for 14A.... I tell u dat day u tink I dey joke abi.... Now don't talk about dat salary again oooo. Or else.. ![]() |
Yask2guy: aaah! Tolly, na d last fuel u don waste so ooo. Anyway good morning, hope u didn't inhale much carbon?Oga mi no vex God go provide money for anoda one sha tnk God say I no burn all of una inside aous ![]() U235weapongrade: Gud mawning house..Yes boss...and u too |
U235weapongrade: No be u suppose cook dinner, naw u dey tok sleep. SLEEP FIRE *taps her on the back to wake Up*** wake up still feeling sleepy* *enter kitchen and on stove* *sleep off* *wake up in kitchen dis morning* stove sef don burn die..... *no vex oooO* na sleep cause am!!!! Good morning |
Yask2guy: Ehn! Ehn! Neva sleep ooo... Ma day went well, hw was urs?Just heard dat shout Ehn! Ehn! Ma day was nice stressful tho. Went to 5 states to swear dem batch C in.. rhazur: Hmmm!! Make una sha leave me and this icecreamU go finish am one day now? Or na one bucket? Lol |
Who dey house oo.... Well sha I leave dis note for front door. ** How was ur day** I no want food noise tonight ooo! Na sleep sure pass **enter rum, sleep** |
Yask2guy: Angeltolly hw are uBoss... Am gud... U235weapongrade: My day was splendid dear..I be wan talk am too... Thanks for d coorporation |
U235weapongrade: Angeltolly I can see your alwayz @ home.hw market?HMmmmmm market dey move nau. As per d speaker of dis honorable house and number 1 homekeeper..... I declear tomorrow as environmental day. See aw plate full sink for kitchen ..... Guys room dey smell beer... Weapongrade na ur work b dat oo. Sha know anybody dat does nt participate will not eat in dis house. So if I may ask how was ur day? |
Viewing this topic: angeltolly(f)why always me!!!! Wia all of uu na? Abi u don finally resume camp with batch C today ni. Na wa oo.... Abi u no get MB again ni. Lol |
Smallville4live: So you no fit come back with some bags of money from Aso Rock, you only go eat there.I carry money come ooo. Will share itt wen u collect ur call up letter |
Viewing this topic: angeltolly(f) |
ajoskele: Chai,dis people nor miss my work for gate oo.Abi dem wan make I start indefinite strike??Snake! Snake!! Snake!!!..... Wey dis pple dey now. Only me dey here!!! And who is dis guest peeping. E ba mi kigbe oleeeeee!!!! Ara adugbo!!! |
coolutemper: Abeg why this pot dey empty? Angeltolly, thought it was your turn to prepare dinner! Hmmmm...Chai!!!! Human being and I told U pple I av to attend d meeting between ASUU nd FG. I just came back now. Wetin u com chop. No need sef I don bring the remaining food from our Aso rock meeting sorry feast because food plenty pass word there. At some point all of dem fell asleep only me remaining dat aw I remember ma batch A family. E kuule o |
U235weapongrade: Angeltolly and ajoskele I'm seeing bot of you with my binoculars..I tire for uu oooooo. D binoculars u use for yestaday eclipse ![]() |
ajoskele: Angel to scary!!..gud amScary Lol..... I just sample u ni oo. All na parkaging. Good morning able gatekeeper. GOOD MORNING HOUSE!!!!! march4- 1day today. Let's go there ![]() |
ajoskele: Lol @YaskGbaabe!!!! No shaking ooo |
ajoskele: E don start oo and I mean am.,na indoors I dey dey watch Blitz..No more gatekeeping!No work no pay rule no forget oo ![]() |
i nearly collapsed |
I just like the spirit of pple here.... Batch A go sweet be da ooo. u pple are lively... Just hope some bad bele no go enta soon ..... Wanna mark attendance ooo but just before then ........... Who get nokia charger here ![]() |
people3: i would prefer to be in batch b coz of some reasons EKSU WuLd not POST any students in D batchA NOT only coz Of ASUU sTRIKe but coz It NOrmAl trend Nd only remainIng STudentS 4rom prevIous set HAving no problems wuLd be Allow to go........EKITI STATE UNIV..ADO-EKITI GOD HELP HMMMMMMMMYeah.... The rest of the last graduate dat av not gone for service will b going next batch |
ajoskele: This is to inform the house that I,the self-appointed GM of the house, will start my 1-week warning strike to agitate and request for my outstanding salaries,allowances(wardrobe,kitchen,toilet,security,travelling,feeding,sleeping,reading,waiting-on-ASUU etc) which the ruling class of the house has turned deaf ears to for long.This is to annouce that as the Self-appointed SPEAKER of this honorable house..... I sign into law a NO WORK, NO PAY rule. If u are in support say AYE, Against say NAY!!! The AYE's have it. GBAM |
obinoral: i rep batch A 14! I rep gunners........ Am happy this nite.yes ooooo. Up gunners!!! Premiership is cruel., its not mathematics..its complex geometry..I win last week no dey work there oh. Sorry Chelsea..... But wait oo.... Who played more poorly today? Chelsea or Liverpool, discuss. |
Since we still dey aous oga make we watch EPL jare, chelsea gone today..... Next match please.... Come who be dis |
U235weapongrade: Guy ur shot hit the cross-bar.. Just cari the provisions come make we wack -1st tuesday of march.... Camp open mostly 1st tues. Funpeter: you never cn tell Angel fit dey used another moniker here.I no tkink so |


and I told U pple I av to attend d meeting between ASUU nd FG. I just came back now. Wetin u com chop. No need sef I don bring the remaining food from our Aso rock meeting sorry feast because food plenty pass word there. At some point all of dem fell asleep only me remaining dat aw I remember ma batch A family. E kuule o
i nearly collapsed 