Angeltolly's Posts
Nairaland Forum › Angeltolly's Profile › Angeltolly's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 71 72 73 74 75 76 77 78 79 (of 79 pages)
coolutemper: Opens door, straight to the sitting room no body is there, visitor room nko? Empty ha'ah, tutulliciou angeltolly and creamy chi are'nt in the kitchen na wa oo. Na which kind huzzling be this sotee by this time of the night nobody don enter hause even the visitor wey wd dey get no kukuma dey around....make i go near by restaurant go chop jor hunger no go kill me as una no gree cook after this long journey wey i just returned.Sowie dinner is now 6pm. LIGHT OUT!!!! Cso go ur post now.... Eeeh? ![]() |
obinoral: Morning my housemate and please what is the latest about ASUU?Morning ooo. Still oping for the best ooo |
ajoskele: Baby,I know this is unusual but I can't but say this....will you marry me?Now if I talk again CSO go say I too dey beef am. Housemate see something now this is hmmmmm........ Can't just get the english to use. Hon Patrick I need your help, borrow me english am preparing a quary right away!!tunapa2009: CSO.. This is an act of infidelity and abuse of office.. Yellow card.. ANGEL, make sure you give him a query letter and should be replied in d next 3hours. Okay? LooolDone!!!! I have droped it at his post. Can u believe he was not even dia and I saw some 2 guests peeping through d opened gate. Just hope they are not carrying bomb oo. NOBODY should appeal to me dis time ooo |
Ojestas: sure of what?EKSU too fit call off nah.... WTF do state uni has to do with what ASUU is demanding for. Just a waste of Time sha. Need somonr to tell me nxt wk is confirmed for d mob. Form |
Funpeter: Time na dey try enter school on Monday and shey u don start clearance self?Funpeter op say d nxt week confirn sha. Time no dey to b seeing d@ sch gate for fun ooooo. I dey vex |
Ojestas: loyal eksu...mtchewww!!You can never be sure |
U235weapongrade: Tolly and weapongrade in the building..Lol..... Hhhhhhhiiiiiiiiiii aw ur day nah |
Adekunle Ajasin university Akungba Akoko (AAUA) back out of ASUU strike. Resumes on monday |
Funpeter: Notice to all EKSUITE was informed that mobilization start nextweek Monday and ends on Friday you cn confirm it.Is it confirmed? U235weapongrade: CSO I miss your presence joor..Dat ur fone no just try...Nothing bad jawe.... Since everybody dey form ghost mode each time I enter house pple no dey show face dat y me sef lock up ooooo. It is well family members. We are unstoppable. |
obinoral: Good morning house and thanks for the wishes yesterday and that ewa ibeji was delicious. All thanks to tolly.U welcome ooooo. Why dis house con dry like dis oooo. Where everybody ![]() |
U235weapongrade: Tolly in the building.I dey ooo. Just busy cookin beans for dem twins birthday party 2nite |
Funpeter: Seconded oya start d cooking make we serve everybody, make i get bread for those we want garri e dey plenty, abi na akamu e dey too.Oya let's go dia |
Funpeter: Tolly u be case ooooNa so!!!! U two big pass for ma hand ooo... Na beans party today ounje ibeji. LOL |
obinoral: make una wish funpaul obinoral tooooWho I go wish if I no wish u both funpeter and funpaul........ Apy b'day joor. I simply like aw u too are 1. ..... Give me d chance to unvail funpeter nd funpaul dis special day to all A14 houseU can't spot d diff.
|
Is it only funpeter dat is celebrating today. ![]() |
obinoral: I want to used this medium to wish my able,loving,brother,friend,blood and a brother of life in person of FUNPETER happy birthday, may you live long and celebrate more of it i peace,wealth,good health and with a loving family. From me OBINORAL To you FUNPETER you are the best thing that has happen to me. I love you brother. Happy birthday once moreHappy birthday guys. I wish u long life nd prosperity. Twins of life. U are really wonderful..... Enjoy ur day ooooo |
ajoskele: Man,nor vex for my absence oo..my bb got spoilt on my birthdae and am using a 'dataless' nokia now!ehyah:......... That's wot happens wen a false birthday alarm rings in 14A house a day b4 d actual b'day with a scatterd suprise party . Well, it pains me sha. CSO go find phone ooo |
U235weapongrade: I can see CSO and tolly @ home..Funpeter I dey see u tooYes ooooooo. Tryin to tidy up d aous. U know we made front page nd pple will b checking us out from now |
Good morning house oooooooo. How party yesterday? Oya come clean this place oOoooo. |
ajoskele: Choi, Aunty Tolly dey always yab me wella here oo cos say I strike small..Leave U235Weapongrade out of this, na only my guy remember say 2dae n my birthday and e dey try clear una make we save the food n drinks for todae..U235,carry goooo...nor expect make I open gate for U wen U come bak ooLol:....... Forget say I dey yab uu jare, u still be my pardi anytime. Na dat ur strike tear my eyes now. Abeg open gate ooo. Cos na for 14A gud i travel go abuja ooo. U235weapongrade: Abegiii, u just cari people way I donno full house..sleep just dey catch me yesterday u dey tok party wen no cake,no booze - were as n only boys u invite, no girl way I for rock sef.Dat y na suprise party naa. Everytin was about to set from d cake to d girls wen u scatter everytin. Well till i come sha. |
ajoskele: HAppy Birthday To Me..wishing myself LLNP in good health. I baked this cake for everybody to appeal to U guys to come bak for the parry proper todae..Angel,bring the food come kitchen jawe make we "microwave" am and don't forget to bring bak dah MC...Once again, I appreciate U guys for yesterdae's love!happy birthday oooo. Well make weapongrade go find u MC ooo. U need to see aw he embarassed dem outta d hall yesterday. E be like say tutu was there. As for me I don travel. Enjoy ur day ooo. Kudos to dat baker ooo. because that cake com b like ur duplicate on duty with dat big weed. ![]() |
Yask2guy: The parry must hold 2nyt ooo...yes ooo. U235weapongrade: Abeg cari the food come, pursue all the guest. Make dem for try come bck 2mao.for where Na today ooo. Infact we are starting soon. Weh dat M.C! |
ajoskele: *blushing* Am soooooooo happy with all these birthdae wishes, it shows we are one real family. I soooo much appreciate U guys. *throws the bombshell* tomao z my birthdae oooo *winks*Say wetin...... It must be today ooo. Weh I don plan suprise party. Wetin go happen to all d food I don cook + All d invited guest. Shoooooow |
rhazur: HBD@ajoskele.....sha remember say i dey come house late today,i no fit jump fence with my potbelle oo!!He dey holiday today |
obinoral: tolly i remember ekiti again ooooooooo ekiti kete........Naa so!!!! Omo wa naa ni CSO. Make e chop pounded yam |
Whaooooo Ajoskele...... Happy bufday long life in sound health. Oya who dey there..... Go put yam on fire. This guy must chop pounded yam today ![]() |
ajoskele: Wetin U dey find dah kain tym?..na "comfort zone" I dey dah timeI wan knw ur efficiency ni |
Dreament: Na wao, e b like say this ASUU member wen e die wan spoil tins o. This one wen ASUU postpone meeting so, who know when next dem go hold another meeting. Must they hold meeting b4 dem call off. Abi dem neva learn their lesson or dem wan luse another memba b4 dem call off. Instead make their president go press just anounce strike call off. Na dem dem go use their head carry their palava. e no go affect any of bA 14 in jesus nameI tire oooo...... I hear say na jan 15 dem wan do meeting. Sey na true abi rumour |
coolutemper: Haba keke marwa, you wan pass ni? Na my door mouth be this naWe don miss u now. Aw u dey? House as usual just coming from abuja to bring u 1st hand info. But ASUU nec meeting for today has been prosponed because of d death of Dr Festus Iyayi.... And I also branch at Hon. Pat's and below is what Patrick Obahiagbon has to say: The grand initiation of Professor Festus Iyayi is a lancinating loss of another stentorian voice, against retrograde and prebendal forces of primitive mercantilism. That he passed through transition on matters pro bono publico, bears eloquent testimony to our state of dystopia. Such is the evanescence of life.Its all vanitas vanitatum. |
ajoskele: I was frustrated by some big-wigs here..pay back time!!Like?.... Well sha do ur work. Lest I forget wia u de wen I check around to 11 yesterday? ![]() |
Time table come out now see how pple fall in like rainfall.... Gud tho. CSO ur work don start oo.... Monitor those guest peeping cos I no knw y dem no gree enter oo..... March 11 loading oo.... Team EKSU no story dis time oo. Na mobilization form we dey wait now. As for result, cool ur mind ASUU no get choice dis week!!! ![]() |
Dreament: hope my school release our results early enough. God pls i dont want batch a to pass me by.In jesus name we pray. Amen!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 71 72 73 74 75 76 77 78 79 (of 79 pages)

this is hmmmmm........ Can't just get the english to use. Hon Patrick I need your help, borrow me english am preparing a quary right away!!
..... Give me d chance to unvail funpeter nd funpaul dis special day to all A14 house
