Angrigowt's Posts
Nairaland Forum › Angrigowt's Profile › Angrigowt's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 23 pages)
U will buy condenser....open dashboard...flush everywhere. Its not worth it for a naija used old rx.buy manual and rest |
Very useless boring car.car wey no get rev cam..dvd.navigation. abegi. Sell amfor 3m.waste of money |
Ode. U r taking advice from a dumbo. Ode. So u wan waste almost 700k on top conpressor wey go still knock. Oya na go ahead. When w knock under 1month. Your eye go clear. Nigerians are just wicked. My guy get yourself a manual abeg.your wngine na v6.nothing mega. I get niggis wey don install manual compressor for rx and e still dey work. Go ahead if u get money waste. But note that auto compressor spoils within weeks cos it doesnt tolerate any form of dirt. Go ahead na. Since na yankee we dey. Go buy it for 700k.when e spoil under 1month.sheybi na dru23 go fix am for u na.enjoy visita: |
Abegi.who aold the fake chain for 15m.idiot. showbi scam |
That year when I use to race my crv 09 like a mad man. Me and the train distance was about 30 feet.naso I dey blow speed hoping to cross.omo if u see how I take step on brakes.reverse go dey wait make train cross. Abego. What if as I come reach front of rail.motor come go off. Na die be that na. |
Update |
U don cast Donchieli: |
He wants your engine to knock. Dont worry. Go and use the 0w20.so when the engine knocks.your eye go clear. He sells fake oil.so better listen to me use 5w30 or 40. Go ahead and use 0w20.since na texas we dey.when the oil dry out.engine knock u go hail. yemi2plus: |
Oponu. Dey wait. E go rust. Ole |
Oil is oil. Whats the purpose of engine oil. O metal to metal contact...lubrication. enjoy your car my guy. 0w20 is like water when it gets heated up. Use 5w30 or 5w40 or 20w50. Nigeria is too hot and 0w20 is too lite. Whoever turn the 5w30 really like u. yemi2plus: |
The painter tried but he still Bleep up. This corolla is more than 3 years driven and still tag am 3m.well na corolla.u go see buyer shaps dey. Dey beg u with 2.8m sef. Btw why two diff cars. One na left hand .one na right hand |
Ode. U wan sell this bike with those dead expired tyres. If u see buyer for 200k ..drink beer.dey happy. This no be even power bike sef. Upgraded okada. Donchieli: |
Nothing go sup.me sef midtskenly sent someone 50k last year august.same account number but diff bank cos the receiver no quickly tell me him acct name. By the time i saw it like 5hrs later. I did all those bank ish.called the idiot.after sending my acct .the idiot off phone.til tmrw. The idiot receiver withdrew it after10mins. Na access bank be the thief acct. Funny enuf 6months later.i was paid 80k mistakenly.me sef no waste time. Na for my area I rush go withdraw am. No time . So OP should relax.miracle money dey wait u for front. The maye wey wan pay u still dey relax..dey chop chicken. Your own go be 40k. No waste time oh.rush ..fly bike.go nearest pos go withdraw b4 bank freeze am. PureFace1: |
See dead ripper Cyberattcker: |
So ppl still dey run juju. G don cast tay tay |
But stupid virtual cards atr charging 1600 to a dollar |
I've stopped buying fuel. The highest I buy is 3k and my rpm doesn't exceed 1500. Why. A huge waste of money. Engine issues.pump issues.all pms sold in naija mixed with kerosene. Water and other harsh chemicals causing engine to stall minutes after refill...meter already tampered with. 5litres is 3 l in reality. 20litres is about 15litres in reality. Nigeria is gone |
Story.u wey dey manage 50mb.awon ode Kvvngkhalifa202: |
Ppl dnt cook into new year na. Xmas don pass |
See the tyres sef.u go quick die.no diff btwn okada n this. Its worth na 350k |
G boy. Use your real profile |
G boy |
Simp |
Sure.but utimely death awaits for front. Portable did it.blord did it.naira Morley did it.... u will blow.u will buy tokunbo car. BUt u wont last.da grin did it.hez late. Sirchiboy: |