Angrigowt's Posts
Nairaland Forum › Angrigowt's Profile › Angrigowt's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 23 pages)
Yahoo |
Trash artist.he dis rituals for yahoo n using wacko artist as cover up. He never win Grammy or any award.notjing but he dey ride big car. Mediocrity. Naija is last. Imagine a senseless pop artist being celebrated ..on top juju |
Oti lor. Just forget |
Direct skin diving. Straight hiv. Disgusting piece of rag..smells like dirty gear oil. Inyama. Hookup are walking corpse |
It might still cut. Just be prepared. Once it eventually cuts. Sell it off ,as scrap final and rest. |
. |
Money meant for the development of nigeria. Stolen and looted funds and you are all worshipping her. Idiot |
Nigeria no get any yahoo boy at all. What we have are local rippers,copy and paste dumbo,and ogume boys. See small pikin wey go hack cbn.. see am here o. Daft juju boys claiming yahoo.nigeria is last in everything. Ride on kid. Hack for hospital abeg. The yahoo boys we have here can't function without soap or juju. They want to ride big cars using juju. That's all they know. Blockheads |
Scrap car. To tell u this car is scrap.look at the boot..e don shift..look at the door..where the sticker is. Dem don paint this scrap taya. Stupid dead scrap.its worth is 2.5m. OP na thief Cumtroller: |
I've drank fake beer.expired beer. 6 days ago.i checked the Pepsi plastic: it had expired October.i returned it back ..3 days ago at alignment shop.i took Pepsi.. it had expired since October...I no drink again abeg. Tea with water only. |
Imagine. I got a toyota type v and now my gear is revving like there is no oil inside it. I know say I don go buy paint disguised as gear oil. Baztad igbos |
Abuse of power. No vehicle should be flagged down here in nigeria,unless there was a distress call made. The police has no rights to jist jump and say hey park,then allow other cars go. For what nonsense. Unless your car no get plate number. |
Local yahoo |
Not first paint. Show interior.....engine.. |
5m |
He for use 200k play bet. If he loose or not. Return the loan.pay balance later.a whole 2.5m. Theh fuc k |
Mr hearsay.abegi go sleep one corner. drerocker: |
I go track u down.waste u |
Ode |
American movies. Dia own bank robbery deyvget fast get away driver. If no be vin diesel,na jason statham,or our oga pata pata,tho hez late..Paul walker.and dem no dey see bush enter.kidnapper ..ran and escaped into the Bush.. boko haram.escaped into the Bush....... g boy.drove his car and ran into the Bush.. robbers. Escaped and ran into the Bush. Abeg wetin dey inside Bush.shey snake no dey bite them.na dry season na.cobra must mount put. |
Anyway good luck. But remember naija rewires are wicked and notorious .they would couple your car and it will work fine for 1 week. U might not be lucky next week..when you park your car. Off engine.press lock for remote.begin bounce dey gower u dey go.abi u no see the maybach wey burn for lagos.na wrong rewiring after about a week. Just sell the crv for peace of mind and if its American specs.no even bother.it will. Have both electrical and mechanical issues. Our rewires no dey go skool.them go connect black wire to green wire..red wire to blue wire b4 u know it obd scanner go show u diff codes from gear to engine to throttle,fuel02 sensor.infact as obd scanner go deyhammer u with diff error codes,e go be like say u want craise .rewires are bastards |
A plan b is a good plan esp when you dont get caught red handed.like unaware. Yourbplan b go turn had i known. Hush is a goner forever and forever broke. Na fbi wey dey talk about so not cia. Whr is pablo today. No try yankee oh. No be efcc oh of leave am,na my boy. Go check ibori.ibori cannot stand straight and still. He was raped analy several times. U tink say yankee jail na beans.i get. Iggi wey be homo deported from yankee in 2017 till date,he dey shakehe dey get erection towards men.he was deported from chicago..after serving time.5 good years. For credit card fraud drerocker: |
Sell the car. U see the job I love most in any car doesn't exceed valve stem seals,packing,plugs.but u see that bring engine down..this that. E don be for that car niven. Dem go soon scatter your nozzles. Fuel pump alternator,battery. Better sell it off. |
Japa.me i no do alignment again. I dey drive am like that cos if i do alignment this week.the useless bar wey dey under go shift go left. I no fot dey waste 2k for alignment when i go still ply bad road go aous. Steering dey tyre me sometimes cos i go dey doge pot holes. Birdbyrde440: |
If not for bad roads.we no suppose even dey do alignmentcos the road suppose be straight without pot holes Birdbyrde440: |
My advice. Doesn't the car have a factory alarm.didnt the alarm go off. Secondly I won't lie to u. Once factory fitted has been tampered with.e don be.car would be having serious unending electrical and mechanical issues. Pls sell the car and use the money to do give away.please. I used this car that year and I sold it when the cats were stolen.i was now getting 14mpg on a whole 4plugs. Sell the crv as scrap.highest 1.5m. E don old and don dey rust |
Honda crv.when no be big daddy or corolla.men nawa o. See why u need a fence and a gate |
3m for ticket. Just forget |
How can u have 4 mechanics. Better have like 1 or 2. If those 4 see u anytime. Dem go chop u. sirjoggy: |
The only sure way na ajitu. Ogume. Rituals..yahoo plus JoeClefAuthor: |
Your engine na money. Fj toyota old model gonkin: |