Angrygoat's Posts
Nairaland Forum › Angrygoat's Profile › Angrygoat's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 111 pages)
My engine has been acting funny lately,but I know say na bad fuel wey I dey buy Upandan. |
You are still poor,that's why. Thho I can't bleach,rather na cocoa butter cream with soap of 2m. Wizkid sef no bleach |
John wick for filling station. Hollywood whr una dey o,see location oh |
It's either iphone 11 UK used or thr abt. Any iPhone wey no reach 900k ,1.2m na nonsense |
Make money and Dem go dey Lush now Dem dey lush now. |
They have now made my work very hard,me that used to see 3m ,5m,I am now seeing 300k,250k. Na God go punish all u plus boys. Stupididiots |
I have bought 4k fuel that will last me till max sunday/Monday |
It will make nigeria a better place,rather than selling the problematic car to an innocent buyer. Favouredforever: |
Thermostat, catalyst don't mean shi t to your engine. Dont forget africa esp naija is super hot,like the hottest on earth. A Thermostat inside or not has no effect . Those writing trash abt it her,don't drive a car like the way I do. Your problem starts when u start using wrong engine with gear oil. Don't sell the car,take it to owode or ladipo,bargain ,and let them butcher it and sell as parts.pls Favouredforever: |
Ole. Car of 3m ole |
Stupid scammer. Oponu |
Ode, old scam. U r a thief, stupid ugly man. Ole . Dnt go n work, lazy bastad. Scam. No 1 will give u sht. Thief, scammer. Ole |
Time for me to buy my 1st hoverboard with self balance of 350k. For short trips only |
Has it been driven here in naija. is it tokunbo,or like tokunbo,or direct tokunbo ? GAZZUZZ: |
If I don't Roger them 2h,I Roger them tobacco/Cuba ciga,sometimes 1 plastic orign with portable kilishi of 3h from supermarket. Sometimes 2 cold bottle water. I no send them and I hate disturbance. But no be everyday. Sometimes na once a week,sometimes I go bone them 2 weeks. But anywhere,e no easy.i must grease them. |
Na to run go buy diesel engine shaps |
Since my engine knocked and I corrected the ish,na that day I begin tuale for lexus. Make I no lie u,at times na water,at times na oil adulterated fake ass petrol at times na direct. Na just luck. U see naija,na rugged forever,till after Christ. U can't becos of bad fuel ,come dey come down from car, dey carry keg from booth, then park few metres away to pour into your motor, e nonget how,your body gondey smell fuel. naso naija don spoil reach. My guage move or not,my cigarettes with lighter dey .u go dey buy mud water thinking say na air or guage get ish,meanwhile your engine and car go dey run on water IS God not wonderful. , naija don taya me. |
I rem my first sex in 2014,a Yoruba lady with very big ass,I met her at a cafe, toasted her and all,when she saw my doings, she believed my lies. I banged her for like 10mins b4 I came,wow when I was coming inside the condom it felt like sugar. But good 10mins i banged her like a mad goat. Not now,if to say then na now,na 3hrs.somebody shout bangeyluyah |
She must have blocked her courses taya. Na uniben gown be that. See her, okpo them. |
Plus boy. Has sacrificed his dad for a tokunbo 2006 ml with changed grill of 2010. Plus boy. His father doesn't even have a house,it must be a flat going by the structure. Plus boy at work. |
She's ugly and I can bet u are more uglier |
Ode |
Who cares, fic k u |
Naija weather is hot from january to Dec. Thermostat has no effect here. Dont be fooled Ayo7: |
E don tay wey boys don dey struggle with me, Use this format, e for pay u, Nothing consign me. Yep. Doom doom God's band, sometime I cash out, Sometimes I don't. E don tay wey tay wey dis client don pay me. I vex go north side,make I free. Gods band. https://www.youtube.com/watch?v=m1a_GqJf02M |
Either your tps is bad or u need a new throttle body. When u slow down or brake,does it vibrate. At what rpm does it read when u r o gear 1 or brake. Throttle is the brain of the car, if u r ready I can buy u 02 spacer with catalyst. 30k. Your car will revert back to factory mpg. Meaning if your car is wired for 25mpg,u go dey drive am like that,meaning less stops at gas station more unburned fuel like corrolla. No waste money go buy catalystconverter oh .. DanielsParker: |
I removed my thermostat 4 mo ths ago,make I no lie u,naija weather no need thermostat cos forever e go dey closed. Check your hoses,one of them is leaking. Check hose connecting to engine . One of them is leaking or radiator hose. Thermostat or not,no level for engine. Favouredforever: |
5w 30 Mobil. 5w 30 only Stamford007: |
Acct balance na your moral. Your assets determines who u r |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 111 pages)