Angrygoat's Posts
Nairaland Forum › Angrygoat's Profile › Angrygoat's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 111 pages)
Just free them. They don spend the 70k on frivolities. Na ogun go kill them . If u don't know them from Adam,pls and please,abeg, no pay like white. Everywhere na scam now o |
I missed my ex,she knelt down,begged me,said it many times that I have the best dhic k and so far am the best that has Bleep Ed her hardest, blue film style. She didn't know it was origin. E don tsy wey yansh dey back,she left me for a richer niggi who wasn't stingy. It might be bitter,but it's your origin. Origin bitters,the sweetest on earth
|
Ogun kill u there.idi ot. Advanced okpo. God punish u there .if u believe her,then u go believe Linda ikeji. Clit what. Clitocurrency,has been paying females with holes b4 bitcoin,if u dey doubt me,ask Bob risky. B4 and after pics go clear your doubt. Oh wetin. Ohpoe mama Doom keh doo. Keh doom doom keh. Bass. Mor mor Mobb. Yeah. We that Okay, We that. https://www.youtube.com/watch?v=OlBt5sPnir4 |
Na everywhere. Yesterday,I ran out of fuel and my rx Jerked twice,meaning fuel left wasn't less than 5 litres, quickly just like a wounded cat I found myself somewhere I wasn't familiar with,and branched a nearby gas station,bought 3k just to do small top up, suddenly after strand moving,I noticed my tank was on E, I was confused and I have already left the station, well within 10 mins,i got to Mobil and did 5k. U won't believe my 3k,nw just air dem blow for my tank. God,i have sworn to start carrying Benson and hedges pack with lighter, make I see any bastard wey wan blow air for my tank,when tank don enter 5 litres (reserve,E,Yellow light illumination for dashboard). Dem play me mugu on a Sunday,when I was In a good mood. GOD WHY u never gimme mp5. Why. Why. Is it till I enter yankee.
|
Staged and edited. If una want proof,I fit show una I tem when I edited a receipt for a client. Within 2 weeks,I bought my 3rd car, a crosstour 2013 model,direct from copart. I felt like a king that week. Abegi. No be only 8.5m,na 30m. Go check car wey zubby dey drive,na tokunbo. No be brand new. Abegi |
The arena must have been injected with colorado in form of spray . Colorado at work |
Did she bleach. Oya set awon bleaching naija ladies. Come see follow come o |
I have one like that inside our estate,he has been camping one gal 4d last 3 months. His car he can't fix it,hez doing big boy,I juz laff. The yeye gal sef set awon 24yrs,she jus dey chop,dey flex this broke nighi. Car fix of 30k,he no fit do am.but dey run gen steady,dey buy take away,lounge,club shit. A broke g boy |
Lexus any day. But it's now pure water. |
See mercy aigbe, nothing sweet 4her body
|
It means it has been driven in nigeria but not registered and has no plate number. But that doesn't stop mechanic from touching the engine,that doesn't stop it from taking in bad fuel sold in nigeria, bad adulterated engine oil. Na luck, who go buy am go pay taya. Ole. Fear go let u show engine bay |
My account balance,controls my decisions. |
She no even fine sef,u had to use filters upon filters to edit her,she come dey bleach join.my gosh |
Stupid yahoo boy,hand don meet u |
Naija don taya me. Naso some dey blow air for my tank,I gas dey carry 5litres ,dey see wetin i dey buy direct b4 I go top am |
Stupid olosho. Don't forget |
Ode, don't u have scanner. |
Will u be able to watch telly,online banking,search ,,etc. No be only ban Internet,na to ban mtn,and all other telecommunications with nepa,gen n solar. Idio t |
Ammo abi na akamut and pap tekun,whr una dey |
Time for yahoo boys and oloshos to gain admission there ,and gbam the ritual,student driving gle with glk and lexus IS and ES to school oppression and of cos skull mining continues. Oya na Them dem lush us, dem dey rush or us. |
No tears for the dead.i can't imagine me doing g rituals for street. Bro na your doings go determine if client go pay,na why I like parcel work die. See client go chest 10k,30k once for gold of 150k. No tears for the dead |
My 2nd client paid me 25k in 2016 via btc,by 2021 it became 48k,now na 22k. And I no do ogume |
G wagon. The only brands suv |
If u need skout acct,gimme 5k . I go tidy am 4u direct |
Place it on express,board a bike from abt 10 feet away and tell the bike man to fly over the phone till it pieces. Pls |
Beyond repair. Verdict... Drunk driving. If to say na lexus IS or ES na corpse e for turn to by now,cos lexus dey speed,but when accident happen,lexus go gbe body eh. Crash ,compress,na bloodstains e for be. |
Either your gear oil rubber connecting from engine to gear is leaking or they did not seal the area well. Never trust a mechanic,always visit 2 to 3 mechanic b4 u decide. Better quickly take it to mechanic b4 it's enter no movement. Seal rubber no suppose pass 5k anything outside that na scam,gear oil rubber pipe or hose,no suppose pass 1k max. Then also check if nozzles are blocked or clogged. Make dem open top cylinder,na from thr the oil dey leak. Abi u get 15k to waste for toyota 4 ltr type iv gear oil
|
I sent a bich 10k on boxing day,till tmrw she never called me to acknowledge it,rather as soon as she received the money,straight to pos and cooked rice and bought full chicken and did small party for her useless friends with my own 10k,e nonreach 30 mins I blocked her. Thank God I don straff am like 5times.bich |
If u cant post the engine pics and boot,then it means kazeems don work on engine taya and the engine na black cellotape full am , Idio t |
Oya na,I don know say na yankee matter. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 111 pages)