Aqua's Posts
Nairaland Forum › Aqua's Profile › Aqua's Posts
@mizkay, 2nd, yummi all of una dey do strong strong. our elders talk say "tho arnold swaznigger no cry for outside make him enemies no see am laf, for inside him go go cry am out because the pain cannot be ignored" make una dey pretend go dey fool una self. as u dey see everybody they do lof lof dat day make u all go sleep o. |
@wascoms Sorry o, a perfect woman was never manufactured only imperfect ones were. cos it was too difficult to assemble. |
@yummy then get a gurl and manage am till after valentine, abi you no know that we now have disposable gurls? |
whenever one is Hot. Line to use "i lov you talk your own" or "U wan f$$k i just got a new mattress." |
@yummy, 2nde, miczay hehehe na now fowl yansh...sorry i meant fowls yanshi don dey open. i will advise all of una gurls to quickly rush go dating zone go pick from those guyz wey need a sexy gurl or better still make una past advert say you need a guy make you hurry as valentine don almost reach and offer last till feb 13 and put una statistics. me i go dey here pray for una hehehe. |
if you stay on campus try to sell some stuff gurls can't do without in ur hall of residence like sanitary pads, you could fix wigs, sell noodles, a nice partime job you could do that will not take much of your time maybe 1hr, is to wash cloths for people just go around and offer to do it for a small fee . best of luck and keep up with learning new skills. |
@seun and since when did u become a standard girls should compare guyz wit? |
@rickyjen i said we go do am 4 isolated spot not express road so wetin concern trailer with me and the babe enjoying. abeg nothing de happen Jo. |
Simple! He will give you an engagement ring and say "will u marry me." |
its a day to order a new springy matress a day to mount and be mounted. A day your gurlfriend will let you be naughty with her a day of xtasy and u la la. ) |
haaa! a car is a must o. apart from the ease of movement the very important reason for the ride is that it can be used as an emergency bedroom for quickie sex now ![]() just locate one isolated area for night and relax the seats for the action. ahhhh.... wat an experience *licking lips* |
hey! don't change the direction of the tread you guyz. if you are a guy are you interested if you are a gurl do you have a bother that will be interested. make we help our neighbor country babe now. @tellbabe and kan we see yer picture. |
@all girls feeling cool bout being on top. one thing you gurls fail to realise is that if bird no chop the apples on top of the tree e go finally fall and rotten for ground and then no guyz go wan chop aagain lia lia only worms go chop am. and worms na old babas and sugar dadies wey want sex alone. so my advice gurls make you jabo while guyz still dey roam under the tree o. the clock is ticking o! |
oww.. the guyz a cute looking dude give him a chance i bet he will never be unfaithful. hehehe ![]() |
@cushman are you not a boy? ![]() |
![]() |
sussssh! ah! how you go tell the husband? he be like say you no like adventure. person bring free meat pie come give you, you say you want to share it with the neighbors. please my guy no dissapoint me o, chop that thing clean. reason being that if you tell the husband na discovers he go divorce the lady, also if u dey chop burger dey go and dey catch her,na divorce still go be end result. so u see this way you get to eat ur cake and have it. so enjoy am till dey catch the two of you. happy jangilofaying hehehehuahua |
Na wa o. This is a case of abandoned project. hehehe |
yesh,i don sheck am fur the yaro and kia whalayi.... i fit turn am for gay for dis yaro. kia yaro mai kau. ![]() |
)

yesh,