Asadike's Posts
Nairaland Forum › Asadike's Profile › Asadike's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 107 108 109 110 111 112 113 114 (of 114 pages)
Malawian:nna,c me o,d guy jus dey post d tin lyk say na 4 inside there lagos state dey. |
babyosisi: Is she cleaning the gutter or gathering bottles from the filth to sell her palm oilnne, onwe be di ihe ifuru! |
barcanista: I don't defend Politicians that I have no idea of what they do. I won't say "Yes" neither will I say "No". It could be that He put the funds into other project. It could be that contract for that project has been awarded. It could also be that there's scarcity of funds. Finally, it could be a case of misappropriation and misplaced priority. Only an investigation will give a cluenwokem,no dey speak big grammar jus cal a spade a spade jor. |
honestly,i tink am 1 of those wit Npc1 mutuation. I av a very high resistant to viral infection. Is there anyway i can help infected patients? |
moneyhungry: I see. yes ndi igbo na agba mbo ofuma, ifu ihe Ana aru ebe' a itie mpku. I understand dear, odiro easy cha-cha mana jizos Wu eze.ok dear |
na wa 4 naijans. U beta belive it. If they can bomb north wot made u tink they cant target south? Abeg o,nigeria is on high security alert there4 whether na coil abi na wire,make una arrest am o until properly investigated jor. If he wasnt aprehended nw, nd a bomb exploded na so every1 go dey blame jona and d security forces. |
moneyhungry: I see. so na job things remain abi?yes dear,u no there is no laziness in igbo blood, i decided 2 work 4 a hospital as a nurse ebe nmere aux trainin. Ifu kwa ezibo olu me ka nmara. Agulum mass-com na jacksonite skul of journalism, faculty of arts unn |
moneyhungry: morning o, I'm gud n u?.agusi gom na unn. |
ndi imo umu nnem, pls choose wisely,as 4 me sha,ma rochas, ma ihedioha,ohakim o ma madam na aku di ya ihe acordin to rochas, reject them al and luk 4 a credible person and put there. Its time we move forward in igbo land |
nonsense. On election day, those apc igbo members wil stil b d ones to beg us to vote jonathan. Believe them at ur own detriment. |
ak47mann: exactlydi kwa ready e defendm ma ndi ofe bia idoka sim o. |
ak47mann: Nwannem nwanyi o bu ezi okwu ka mu na ekwu makana ndi ofe ose achoghi inu ezi okwu.adim nma,just finishd breakfast. Wel,its one nigeria. Mayb its tym ndi igbo demands 4 d position of lagos state dep gov. |
ak47mann: looking at the population of igbos in lagos their vote will put anybody as governor in lagos statennam ukwu,ow far nw? Unu na acho ndi ofe okwu o. Gud mornin. |
moneyhungry: yes, I will be your friend. ok, I'll pm you soon.dont pm me o,i didnt u ask u 2, unless u ar a dike. Gud mornin and ow ar u? |
may b we wil av a retink if apc fields an igbo man for president until then gej til lagos is renamed ojukwu land...runs 4rm thread. |
OdenigboAroli: This soup isnt better than Onugbu soup cooked by an Anambra woman nor Nsala soup prepared by Asaba woman. Abeg,celebrate your food but dont say its the best.na b4 calabar women dey cary am o. Igbo women av overtaken them in al,both bedmatics and food. Evn d edika ikong sef, dem dey cook am beta nwadays. Infact,igbo women ka uwa na aria zi kwanu. |
zicoraads: I didn't see the thread early, I for defend u na. Bruno Mars' Grenade woulda been just the tip of the iceberg.thk u darlin,i appreciate |
abeg,make oyibo people comot 4 road jor. Its lyk they always want 2 c us suffer. Haba, kilode? Usa citizen cary am com naija, we ask dem 4 help,d same usa no gree help, ok,we com pass mesage say doc don dey wel, dem com dey vex. Na wetin? Oya,make una hear am- d cure dey 4 naija. If no b orthodox,e go b traditional bt 1 way or d other, naija go survive ebola and una go turn to us 4 help. Nonsense |
omg!where i dey since? U c, sawyer,ur mission failed and u died 4 notin. D almighty knows we had a lot of problems in nigeria so we dont nid more. I thk God 4 d doc's life and i pray others recovers 2 coz d tin wey person no know,e no dey kil am |
zicoraads: I want to be ur friend alsoo boy no b smal tin,y u no com defend me?nw u wan pm me, ascor,i no gree. Na me b d acused o. |
Amelian: asadike, u even have time apologising? over what? cos u placed a full clothed part of yur body in yur 'profile' o... not in a new topic displaying a nude body or gigantic boobs.... the pple that invaded your profile should apologise to you for lack of discretion. Wats their biz? some pple sha...if such bizy body av not mentioned anything abt yur profile pic, noone would av known , u placed such there..and they are there, dey vent anger, dey yab...honestly , you are so nice and docilethks dear,in period lyk dis,i need great friends lyk u. Wil u b my friend? Pm me when u are chanced. Thk u |
if na husband,i wil stay and struggle wit him. We wil travel to yoruba land where i was born to seek help bt if na boyfriend i fit run dependin on ow strong or weak d love |
MrT2011: Awusa have no place of any sort of leadership in our Land!o anu gom,eweniwe |
ekene diri umu igbo worldwide. Igbo women amaka and igbo men di sweet ma di kwa bad. |
MrT2011: Nne nwanyi mechie onu gi, biko.re read my post. I did nt invite anybody. They are there already or are u their market leader? If u feel so bad, y nt start by killin d mai suyas around u and we wil folow suit. |
Pluslargent: Not like am judging you cos in the final analysis, we all accountable one way or the other..but what got me is the 'people reading meanings ish' if you were a guy would you fell edified and sanctified after viewing such? you put it up there for a specific kinda response...and am sure even you are not liking the kinda response you getting cos am sure the mails your getting aint exactling asking you for a wholesome relationship hence silence on your part.thks 4 nt judging me. Honestly,d only reason i put dat pix there was coz i want a faceless pix up there nd dat was al i had. Am sory,i never knew many people wil b against it. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 107 108 109 110 111 112 113 114 (of 114 pages)


