Asakel's Posts
Nairaland Forum › Asakel's Profile › Asakel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 66 pages)
Diz wan wey M'lady kon shew faze diz time ov da nite. Hope no prob |
tinahrex: hmmm.....wuld sue u 4 blasphemy!....kalin Einstein ur boi....no wori....wen fiziks go do u strong tin 4 'Ben,na dah tym u go knw say u n Baba no dy d same realmDuh mind dem Albit Einsteen iz like diz [---] Isak Noton iz like diz [-] |
exPLIcit7: haha na Newt0n 0.Einsteeen Case close jor Go and snore |
Texzy22: Then Asakel hope u done see the 'NICE BIKE' since na Grand theft TinsLol! And ma sledgy too Ah dy shine am every tym |
Sir-Tunechi:Woh leave doz wans jare. Hungry still dey sama me here. |
exPLIcit7: u questi0n supp0se b which 1 better pas...na d 1 wey intr0duce A,B,C,D.No no no Einsteeeen! |
Sir-Tunechi:Naim spirit wan marry ur sis. Titititititititititititi*laffin in ghost mode* |
tinahrex: haha....c dis man....Asakel shey u knw say u b Eng n Lit*spikn of which,na so so gurls jst full dah placeLol! U nah wori. I go use dm play grand theft auto |
exPLIcit7: Na newt0n side I dey.Oh Noton Isak Noton Mntchew Dah wan know book so. |
Person write A,B,C,D Anoe person kon introduce - A for apple, B for ball, C for cat, D for dog..... . Which wan bad pass? |
Sir-Tunechi:Yeah! Sheck it. And leave Einstin alone |
exPLIcit7: we neva kn0w where e dey 4 our dicti0nary...page what.Lol! Nah 1:30am o Go rest ur bwain jor Einstein |
tinahrex: Hmm....Gbam!! Ah folo u bwo. Noton no get mouth Enstin syd. |
Shey sleep nah dey una dictionary ni? :-( |
Metaphycist: All ASUU keeps sayin is....We'l call off the strike "Soon"but they forgot 2 give us their own definition of the word.Lol! Cool waves |
karenkinky: Yes o. He can't fool me. I've always been suspecting. And I had my own tactics on finding out. And yeah. It workedHmmn! Whats da score? Who iz leadin? |
Goo' Evening Here Ooo |
BEGGERS STRIKE |
fidelia162: Helo ladies n gentlemen,am an aspirant though av been admitted in2 english and literature dept faculty of arts and humanitiesHehe! Asakel.......do u saw wat i see. Class go bubble die Lol! Welcome to HEAVEN miss.*smiles* |
Fairfax: nl changed my post,dat ws nt wat i wroteYeah! I knw wat u wrote down. Dats why ma mouth iz goin "huh" |
I_am_Sylva: evening asakelMa gud fwend Sylva *smiles* Evenin bwo How u doin? |
Fairfax: zealosy!mind u-Asakel nd i dnt do incest,u hearDat wan iz stwong. I cnt b'lieve she said dat. Huh! |
Fairfax: Sleeping tins on my mind-dnt wanna go to sch late tomorrow,avoiding our Principal's problemIzi nite awredy? Geez I 4got 2 sleep. Lol! . Jez close ur eyes and dream. Sweetest dream it will be. |
*YAAAAAWNS* . Good omen Or bad |
Fairfax: Hmm.......av nt done dis for a long tym nw.seems am still gud at it-Odizeey!Ditrix!u nd i knw i won naOfcos u did. U can sit on his head if u like. |
odizeey: y u con watch tv for my house,unno gt?TV wey no get speakers shebi? |
Viewing this topic: tsleazy, _anatomy_01, Jellyd(f), Metaphycist(m), Faith93(f), Ken excel(m), demistry (m), Samsantos9(m), di natale, Asakel(m), Mbahchiboy(m), dojot(m), badbull92(m), odizeey (m), I_am_Sylva , Fairfax(f), Latnok95(m), Beezally (f) and 4 guest(s) . . See viewers. Una go view wella. Na cinema una dey. |
Ken excel: oga odizeey abeg make u make sure say dis fairfax cry b4 she go bed..i don officially hand over her to u..i go collect her back by 2maoKnock 4u Brutal fatality against u. Bye bye |
odizeey: if im a baby diaper,den ill go under ur legs cos u r my babyOga kip ur head well abeg. U dey block TV |
Fairfax: dnt tell me ur head is dat big-i can understand-Odizeey plus Ditrix-u dey try o-oga wheelbarrow,help Odizeey lift him head smallI cld help u to lift his elephant head. |
odizeey: abegi,u c na u dey gv excuses n i dey gv punches for head,o girl ur head strong o,chai,dis is hammer head of horror,abi HEADITH,chai*goes to wan dark corner* Hehehehe! *comes out* ehen...ma fwend be careful wif ur tin :-( |
odizeey: dis guy nawa oWoh! They will tell u na wa o. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 66 pages)
