Asakel's Posts
Nairaland Forum › Asakel's Profile › Asakel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 66 pages)
[quote author=Sir-Tunechi]i neva watch am o...bt mk i ask my grandma na dat kind film she dy lyk[/quote]Lol! U nid watch dat film o. Vewi interestin. Da guy dem born am at age 84. E kon dey reverse instead ov da oda way. Lol! Da guy old whn dm born am. As e dey grow im dey young , as e dey young im dey die. |
IKJ1000000: my nokia 2790,no dy whatapp o,how we go do am o coz una don get groupie 4 whatapp,stil learningU nor fit download ni? |
Who don watch "The Curious Case ov Benjamin Button" ? |
Ken excel: which watsapp group?We get NEWLY ADMITTED UNIBEN PEEPS group on whatsapp. Com join us and have fun. |
karenkinky: Good morning every human o. Hope you guys are alrightMornin Karen. *smiles* Naw we're awryt. |
exPLIcit7: u are wr0ng...in d next dream...U wil b her driver...Adex wil b her gateman...then I wil b d main guy...U will become her driver. |
exPLIcit7: I dey smile na...Dah wan nah smile? U dey grimace u call am smile |
CHILD OF DARKNESS Virginia .C. Andrew . Page 100 |
[quote author=I_am_Sylva]Good morning JESUS Good morning LORD Good morning y'all [/quote]Morning Sylva |
tsleazy: Hello virgins how has ur nite been....Virgins are nat smiling diz mornin o. |
exPLIcit7: I w0nder why...she didn't dream of me...Don't wori she'll dweam Act 1. Scene 2 today And u'll be dia Maybe da villain :-) |
Fed.Govt looks to stop salaries of striking University lecturers! |
exPLIcit7: it was fine...I kn0w y0u dreamt of Asakel and Adex...n0 p...*swallows spit* Explicit have bere'd |
Adex097: is it an active group?Yeah! 24/7 |
Affrey: gud morning Asakel*smiles* |
U guys here are nat in da whatsapp groupie why na? :-( |
Adex097: Good morning broMornin sir :-) |
Affrey: Gud morning everybody,adex mi amor gud morningMawnin |
Viewing this topic: Adex097, exPLIcit7(m), Asakel(m), Affrey(f) and 2 guest(s) . . . Hmmn! All da "A's" dan wake up diz morning Morning lady and gentlemen |
Morning All . Tchaii...ma eyes still dey pain me. Make ah go sleep bk |
Goo'Nite jawe Ma eyes dun too heavy M'lady...dnt 4get ur sweet dreams and i wldn't 4get mine. . Night Night *lights out* |
[quote author=Sir-Tunechi]my luf u don arrive. Wetin dy 4 me?[/quote]See ifa wooz u slap ehn. Wor...u go see stars |
Fairfax: ntin rilli,jst woke up nd decided to check wat's goin on hereHmmph! Sum1 wakin up by diz time. Probably havin nitemares Hope nat. . I'm abt sleepin M'lady Doz kids kept me awake cos Isak v Noton |
Shout-out to Albit Einsteen Grandpa ov all Ur head was dia. Physics baba . . Shout-out to Isak Noton He died a virgin Hahahahahahahahaha |
Isak Noton died virgin Na only am go die virgin Abi na only am dan do am b4 . Hitler too die virgin Me sef be virgin buh ah no know weda ah go die virgin yet. . Isak Noton ma bumbum |
exPLIcit7: I lyk dz p0st.Ah so dislike dat post. :-( |
[quote author=Sir-Tunechi]u nor xay gurlz diz daez deir eye don tear[/quote]No o... My Lady eyes no tear reach dat level o. E jor |
[quote author=Sir-Tunechi]Albit Einsteen is da best[/quote]Yeah thanks Naw i can naw zleep |
exPLIcit7: puHahahaha...Isak Noton - Agbalumor Albit Einsteeen - Pineapple |
[quote author=Sir-Tunechi]she dy prepare 2 go work[/quote]Eehn! Ifa hear Abego. Not dat kinda work biko |
tinahrex: haha....ah don x....may ah rish dah sydOk na. |
[quote author=Sir-Tunechi]me nor dy snore wbu[/quote]Lol! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 66 pages)

[/quote]Morning Sylva